Babadem2much's Posts
Nairaland Forum › Babadem2much's Profile › Babadem2much's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 69 pages)
where is ur source? cuz no link. if that is true RIP to the death n more JTF to dat said area 2 wipe dem out |
who ask u weda u B lesbian? u c how you take d report ya sef by ya sef. smh [quote author=Ms_Steph]People hype juliet ibrahim for nothing dis ebube chick is so sexy. Everytin is intact. Am not a lesbian but I love her body. Oge's head is big o[/quote] |
so the villagers have defence 4 d defenceless charm, Y didn't they provide it 4 all d ladies special one 2 prevent them from molestation |
habaaaaaa Basket Mouth u no go cut dat ya dada wey b lyk say na virgin grass land, u no d young oh |
dat guy should be hang from his blokos publicly so dat others will learn |
abeg d ones wey tie leaves n this white civilized mad men who craze pass? i lyk those ones wit leaves dem get swagg pass joor as in traditionally Horus: [img]http://brainsyndicate.files./2010/10/101520-sagging_pants_illegal.jpg[/img] |
so u are d pagan imam we are looking 4 dis bamaguje? i Don catch u. [quote author=PAGAN 9JA]you know scientists made a new discovery. that you are an a$$hole . what has culture got to do with civilization? The Japs,Indians and Chinese still maintain their culture and religion even though they are the oldest and most advanced civilizations today. The whiteman has destroyed our way of life, therefore today, it is our birthright to mkae use of his inventions. today one cannot get a decent job without education to fill our stomach. The bush is empty of animals, our way of life is gone. they destroyed our system of government and livelihood. Now its our birthright to make use of their stuff to come up in life. If today we could survive without education, I would not waste my time studying. btw we Maguzawa dont live in caves. maybe your tribe lives in caves. we live in HOUSES. we had one of the greatest kindoms in the past in Hausaland.[/quote] |
this peeps are in their shrine worshiping, dazz how they dress to their place of worship with leaves tie round their waist if not how comes the slippers since they dont know how to cloth themselves. op i juz dey c u from pipe hole [quote author=style$co]Seriously But if they are so cut off from civilisation, how did the second person come accross a slippers? Did they make it themselves?[/quote] |
yuzedo, na dem kom b ya babes? na inside ya grass Iceland abi? u no go kill pesin wit laff [quote author=yuzedo]dey where in my manshun playin super nitendo. I invite dem cos I was lonely cos I dint have a babe from Nl to make me fill alrite. |
dat 1 na army? ok if dem get army where dia pension office 4 d retirees n d serving wia d Headquarters dey? cashkid18: |
gbanikiti: I hope he still knows the NSCDC website?dat 1 no even matter @ all d most important tin d practical job shikena!! |
habaaaaaa!!! Mr president i no fit talk say u dey bend my morale but u don finish dis ppl n dem go kukuma say oga don talk am say im n we no get confidence 4 our own gr8 9ja olopa dem. remember say police is ya friend oh but dem muz push im motor wen town don red. if na u nko? |
where is d E abi u dash somebody? Ebiolorundele: Good by baba |
Ibanga no be fyt nah d guy d fear death ni no be say he meant what he is saying dude is afraid of pix of death ones, na officer oh mek u know hw u 1 take slap am cuz him na koboko im de hold. u sef get hot temper oh Ibanga p: And if u dont knw wat to say jus shut ur mouth before i also SLAP it shut for u. Hw do these photos disrespect d dead? |
u see urself ? white fowl u don show ya sef. abi na only u remain 4 ya fmly ni? Spoofpro0f: He should just die! |
na una knw hw e happen n una go settle, we dey coner d look |
i hear say dem dey pick d beta ones dem put for boutique but dat type dem go call am? stand n select or gwanjo? lol |
how u go take pursue mosquito if eh land for ya balls? wahala dey oh. ok sorry u r talkin about mosquito eh abeg spray RAID or shelltox 4 ya bodi Ichie11: Hmmmm! Its like am going to try that tonight. Thank shaaa! But what of the mosquito |
as in like umaru dikko in a fish carton abi? u be badt sharp guy, d pape go die b4 dem reach Libya nah but true dat pape de fall North n ehn children hand. smh [quote author=dannysteve99@ya]They need too package that man called Buhari and import him to Syria.[/quote]guy u fall my hand, if u import Buhari we don die finish na |
when dia was no gsm what where using no be post office ? cuz dia is peace nw ppl pikins dem dey 4 rain sun n cold d protect us, u dey talk any how abi? abi u be dia informer 2? na kweshon slimming: They should restore the network o jere |
abeg mind ur comments oh ITbomb: When ritualist calls for virgin count, I pray they will be saved |
if there is any legacy he left behind i think that should be the date June 12. if not then nothing na im ppl wey head de worry de think of wetin him leave behind |
dont you like it? DOLLARS na ehn b d'koko, or are a HARAMITE? LETs know pls [quote author=Pvt. Parts]The U.S. Army in Afghanistan and Iraq always relied on their most powerful and reliable weapon, The DOLLAR.[/quote] |
guy i like ur swagg, na true talk if no be those old ladies wey go buy 4 man cuz mek im follow shine Congo na who? but d kweshon hia be say d man na ashewo be dat no be prostitute abi? 190: |
guy na by force ni? u knw weda.... ok nah mentorken05: u must add oooo |
emalek: na by force to sit down 4 houx' massob na so una govt wan b?dat 1 na govt of d massob by d jobless n d mindless. dis 1 na im be pure dictatorship dis ship go soon sink b dat. relax e go reach una 1 day |
4 God sake wetin dis pape de show. habaaaaaa if u no old u no de dey retire ? cuz diz pinshure no mek sense @ all e beta mek u snap 4 bury ground wey dem cover u inside |
deskossy: Abeg na who be fuse dog,I wan knw...hw many song him don sing?na d guy wey sing satelite?na d 1 wey sing aerial n dstv. u get sense die joor |
Paul onminyi: Even in USguy na money wey no de to pay for their fare na im cause am. to crown it all its END TIME SAGA |
i dont know why people keep digging issues out, this man is DEATHso lets allow the deads to Rest In Their Grave. habaaaaaa na wetin |