Babadem2much's Posts
Nairaland Forum › Babadem2much's Profile › Babadem2much's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 69 pages)
well, my investigation says his gay 2 gay mate killed him cuz he refuses ny*sh*ng. dazz all |
ujchief: Insidebehind his manshun |
c HATE from root Rap maestro: Joblessness of the highest order.... V.I.P indeed, |
why is soyinka inviting insults n spits in his life, if you go school or sabi book don become madness ni? |
is not easy 4 one 2 4give dis kind of enemies, so pray that God Almighty give us d grace 2 4give n overcome such temptations in life. 14 yrs in prison not 14 months or 14 days its nt easy |
dis juz d beginning of rehearsals by d tym they will reach d proper one hmmm no be only head dem go break |
na d money wey we con3bute nau Linoversace: Which money |
u be badt sharp guy, how u take know sef [quote author=Tolexander]Whaoh! Picture of when men were boys! Seems basketmouth no sabi anything like slimfitting or he intentionally sewed the shirt like that in case he starts becoming bigger. The shirt stood on him just like a condom on an impotent.[/quote] |
Gay, gay, gay, gay. Datz what u are since u are a supporter [quote author=funshybam]....and how is it your problem if a man marries a man ? i find it difficult to believe we trample on some peoples right.....or will the gay force you to be his/ her partners ? rubbish[/quote] |
habaaaaaa!! na caterpillar engines tonto n yvone de use now? impossible |
so hilarious, dozen dozen, hentihen, wat of mta, gilo lamba |
una tink say translation easy lyk dat? ok my own comot 4 road 4 ram mek enact jam d in wey u c d tym wey ya papa no born teytey |
bin, thought we bid u farewell b4? all dis your long sentence n story who read am all |
u too get hot temper, d man no d fit differentiate. na i, cause am Dargreen: |
c question wey hard 2 answer, i go run shikena !! |
Paschal360: But the pope uses bullet proof cars.the Vatican bought it for him, he did'nt buy it himself |
if dem talk say ur comment go fit land u 4 jail na NL dem 4 start wit. half na prisoners already |
jamal230: Tz possible,I did my nysc in the nigerian army nd my officer friends said ts possible...lie |
na ASU nah, cuz dem de strike 4 raining season n dry season, dat one no concern dem n dia own na all over |
obadiah777: SEE HIS BICEPS LIKE THIEF OWNHOW U TAKE DE KNOW THIEF SEF? ABI................ OK NAH |
weda KENWOOD, kenplastic, keniron oh or electric blenders na wash. try corona the manual type no power failure n even ur grand children will use it, tested n trusted |
no slackin joor dlex21: Fear ke? Wey I don chop the yolks since |
c as u just remind me of my koko GARRI, wia is groundnut |
dis is anoda BOKO FIRE enemy of humans n dia resources |
dont mind him joor! na my broda from d North d comment so, dazz 2 tell u he is among d sympathizers. he knows we know. gbam!!! Anabaraonyepete: I don't think JESUS is your mate. |
Y ur BLOOD de hot lyk dat nau? scipher: must you say dayumm in all your post |
am not surprise cuz he Eedris is d real oko ashewo n 4 d big breasted she is on her final stage, smh 4 d 2 of dem |
wetin bring dat 1 again? i dont believe Black face said so. na by force 2 make FP ni? |
habaaaaaa!! e be lyk say u lie pass d man sef. omo c lie @ it's peak dedons: Na true |
no be say e no gud oh, but e go hard 2 see fresh tomatoes 4 market again oh. its really a welcome idea for d poor farmers n dat is d beginning of yawah 4 common man |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 69 pages)

shey ISAKABA na American movie (looks around for koboko)