Babadem2much's Posts
Nairaland Forum › Babadem2much's Profile › Babadem2much's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 69 pages)
i still get 1 of d leather of N5 inside my pockets after i don spend one of hin neighbour yesterday evening |
Youngzedd: Does it mean that this Owambe doesn't have English name or whatd English name na hin de worry u? ok na sangare |
Danhumprey: Number 4 seriously?? 52hours non-stop dance? You sure say no be performance-enhancer at work?? By the way,number 5 is just plain rubbish!i saw it live on stv in 2006, na wia d pikin specialize b dat nah |
abeg dont distract bross Joe! fresh air kawai |
will d split add more money 2 ur bank account or long life? i dnt knw Y people like wearing cap made of headache. n u no even get source 2 ur info, smh |
see ur self, u've never gone anywhere datz Y u tink all uncertainties happen only in 9jeria, smh. shymexx: Bwahahahaha |
ur head teacher still dey alive na, (reign) nt rain oh dheaven: Nigeria should disintegrate for peace to rain |
what happened 2 her nw? cuz she look cute then may is as a result of baby lotion n cerelac. nw na bad habit i guess. no offence |
Yuzedo so ur private jet no get plate lamba? as i dey pass i see as ur pilot de load crayfish inside. abeg no be amebo oh |
supported cuz he gat d mind n liver 2 handle any corrupt officials. no sentiment no religious bias. God help 9ja n its citizens |
[quote author=Roon9]SHOCKER! DEM DON CATCH PIPO WEN DEY USE DEADY BODY CHEMICAL DEY INJECT KPOMO. WONDERS NO GO END FOR THIS SAPELE. Health officers arrested sellers of kpomo in Sapele. They confessed to injecting embalming fluids on the kpomo and soaking it in water to fatten it wahala full 9ja wella, even d pipul dem luk lyk mortuary attendants sef |
[quote author=yuzedo]MOD bro plis lock dis tread cos i dint want arm rubber to locate me because dey dissplay my ferari. i like to remain humble ¬ brodcast my richness. plis dis ur last warnin tenk.[/quote]Yuz, i know say u go yarn but it seemz u nw live in plantain mansun abi? |
if e get anytin wey beta pass 2 poo 4 bush na sleep, guy na d koko b dat wen we dey school, n wen i travel go villa wetin concern me wit toilet bush straight wit my tissue paper n wata. breeze go blow u fyn fyn, op na bcuz u neva do am b4 na im mek poo disgraced u lyk dat |
c dis guy na me Mr 2much na hin u 1 jonz? na inside pot of soup joor cuz even fowl sef na bird n tolotolo |
una c wetin ASUU n FG don cause all d undergraduates dem do turn musician by force, movie lovers n mek i reserve |
na who go open dat man cage? atin una don c wetin hin don de do now wit pesin fon. smh |
Habaaaaaa!! xo na only hausa man d call wrong lamba? watof some yoruba ppl dem wey if dem juz kol u d 1st tin na baba ibeji tanie talonsoro n so on but me i be half cast sha but i get root die!!! |
[quote authority=X-factoria]Aaaah! Our lamentable maintenance culture speaks volume of why we remain backward as a people. "Awon arungun leaders" managing our sports! God punish them all![/quote]na thunder go fire dem cuz God go 4give dem |
u are bann from this forum for 2 yrs action start nw [quote author=mr.official]Opened and closed this topic.[/quote] |
Yuz, Juz add clean beatz 2 ur rap ego mek sense die!!! yeah yuz don come again wit a swagg bt lacks d gingah. braaaaaaaahhhhhh yuzedo: my name is cheif sweetus |
habaaaaaa! y na? u no go wish am well again? e no gud oo cuz if hungry fire am u go help am wit small bread nah [quote author=BabaAlabi]Nigerians love to dance...wetin concern us with lyrics or love songs? If Mode 9 keeps on with his hardcore rapping na hunger go wire am till im join choir.[/quote] |
God bless ur parents my dear, dont mind doz gay supporters jare . any man or woman supportin same sex marriage thunder fire am cuz im father 4 go marry man b4 dem born am. mtchewwwwwwwwzzzzzz [quote author=berylLOL]I don't see what's embarrassing about the theory. I'm sure if it was a white Man who brought it up it would have been generally accepted...right or wrong at least he tried to use his brains. Pls don't insult my school.[/quote] |
God bless ur parents my dear, dont mind doz gay supporters jare . any man or woman supportin same sex marriage thunder fire am cuz im father 4 go marry man [quote author=berylLOL]I don't see what's embarrassing about the theory. I'm sure if it was a white Man who brought it up it would have been generally accepted...right or wrong at least he tried to use his brains. Pls don't insult my school.[/quote] |
dazz d truth dat part of enugu is extremely DIRTY no doubt about it. n if u say na lie i will quote ur post n yab u if u can tell me where u Honestly reside in Enugu |
Big ups panshak zamani, |
Big ups 2 psquare, una 2much joor . God bless 9ja live n die in 9ja |
spare d rod n spoil d child, ur Father want u 2 b a beta child 2morrow dazz Y. he is special too [quote author=valinda]ℓ̊ have best mom but ℓ̊ dnt have Τ̲̅ђe best dad...†̥̥ђã†̥̥ man too harsh die....awz makin noise n shouting...[/quote] |
who release dis man from cage? [quote author=bonaventure73]All asian phones,,all nigerian phones......all. Of una 4 dis room get big lips lik bannana peel..................way dat boy wen I'm fada dey carry candle find fuel 4 nyt ??[/quote] |
dis beer parlor is empty oh, bt anyway una get black fayrouz n cold chicken pepersoup 4 hia so? am fan of dis section 4 long bt neva check ds parlor b4 |
let them go, dis guys are busy cheating d younger ones, clear them n make room 4 younger generation |
interpretations of white vitamin C. are u ok nw? yunglykmine: Plss, what is Naeto C? |
lapalapa on my right leg highly disgusting, av taken all kind of antibiotics ring worm, e dey itch me die!!! if dia is any help or a doctor in da house should please advice. osheeee |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 69 pages)


tenk. 