Babadem2much's Posts
Nairaland Forum › Babadem2much's Profile › Babadem2much's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 (of 69 pages)
how e dey do you? banga fall you for head? u go hiaram 2day |
gentlemen its high time! lets go its better we settle dis once n for all gents
|
wearing cinema bra n mini skirt in the street of maidugastan |
Durchmann: Please guys, help me out on this.yes make d tin no 2 worry u, cuz d cameraman is anti pastor's wind while d congregation dosnt have dat, guy no b small spirit b dat oh e fit quench fire sef |
dis is hilarious, na inside basin dem sidon ni? c d guy by d left leg as e long like black board ruler. u go fia 9ja. abeg mods make dis make FP. very creative |
whatever d authority decides should be perfect because we assume they knws beta, the former cp has sucxided in adding widows and orphans in da con3, which is unbecoming of a professional police officer. wahala full 4 ground but with God no shaking!!! |
we sef get wahala fr dis nija, dem free dem give dem ten k we complain, dem no free dem we complain. Watof if na koboko dem give dem as dey release dem wetin we fr de tok nau? |
before na environmental sanitation but now na Bokoharamental sanitation, smoke d baggerhs out of d town lyk, sorry kill dem bastards outa dis earth |
am guilty =f taking fruits after meal, but wait oh! Y be say laws don de enter wetin we dey eat lyk native doctors instructions nau? |
dis babe still dey kampe but when woman get fame and money pass man question mark dey dia oh, marriage tinz na go slow for am. she set wella i juz be lyk say she no de chop dazz all |
[quote author=ogugua88][size=13pt]What I'm getting from this is that you once believed cheating was wrong, but because you're now a cheat yourself, your perspective has changed? Give me a break. As far as I'm concerned, cheating is one of the worst forms of disrespect to a partner or spouse, and people who cheat are discontented and highly undisciplined human beings. There is such a thing as self-control. In your case, it's not that you lost control, but that you know what's right and wrong and have chosen to do wrong on more than one occasion. You are giving yourself to another woman's husband. What does marriage even mean to you, if anything at all? I'm assuming you want to get married one day. Isn't marriage a sacred union that people are supposed to hold at high regard? If you're disrespecting and desecrating another woman's union, what makes you think yours should even be average, let alone sweet? How on earth could you even take a break with your boyfriend? If you loved him at all, you wouldn't even consider leaving him for another woman's husband. You told him you need a break as if you're the one that's being hurt. Add the word "selfish" along with discontented and highly undisciplined please. You are not just wrong, but double wrong. If you have any ounce of morality left in you, come clean with your boyfriend and let him go. I wonder what he's done to deserve having an adulterer as a girlfriend. And we wonder why STDs are rampant. Shey na 2013? Smh.[/size][/quote]you are a true child of ur parent, with all this write up, wish you HML now n 4eva, gud upbringing n kudos 2 u |
ikole: YOU ARE CORRECTwhich means tested and trusted. gooood analysis |
op dont give urself high BP, relax God is in control cuz, ur husband is not 2 far from u if u blv God. i met my wife in a public transport bus while travelling from Enugu to Calabar, so nufin de dia if u relax n pray dazz all. |
babadem2much: hi friends, am new here will lyk 2 knw beta about dis threadam just 2 weeks old in NL tanx |
hi friends, am new here will lyk 2 knw beta about dis thread |
=Popup Blocker] And we should ignore the fact that she didn't fcuuukkkk herself[/quote]but she open her legs abi? i no fit shout!! smh |
dis is a serious matter, any how man sleep na sleep jare, opposite sides sef oh i mean pillows @ up side n downsides d only tin dat mataz is u need juz ask n it shal be opened. Dazzz all ![]() |
my helper back in da days or sippings |
dis guys are ur neighbors Y una d yab dem like dis nah? and they are your friends |
these are interesting topic n very enlighten. tanks 4 d post :/ |
d displays on d pix look 9ce pray d display it on d field, d are tryn though but tinz pass men power na im dey happen so. anyway, last 2 comment |
holla by spice girls n ole by 2face |
av not download it yet, make i go recharge come abeg |
u no de 4get somtin ni? dis 1 na cow unit. no dulling |
[quote author=prince_onx]Make una dey post thread or topic wey person fit say something about abeg! How person wan take respond to this folks entering through back door while we never finish with the people wey use main entrance?[/quote]Gate abi? u talk well bro cuz dem dey see MAIN GATE, dem cum de Follow back. wetin de worry demsef wey beta tin dey front. abi dem use back tek born dem? smh |
[quote author=ozo-dimgba]Some women are men while some men are women. [/quote]True talk Ozo, but i want 2 ask if d marriages still continue? smh |
eghuan1: cos its more proffitable to preach about moneyU C uRSELF, u are even confuse about ur faith. mtchewwwwwwwwzzzzzz |
[quote author=tspun]Bleep d number of victims. We are tired of hearin all dis trash. Fish those dogs out.( If na to go Liberia or mali for peace keeping mission ona go day smart.[/quote]have u taken ur drugs dis week u must do dat b4 9t or else, bring dat koboko! oya lie down! no 4give am cuz im head d worry am |
[quote author=pretty_boi]Damn! That chick in the black & white cap is.....BOOTILICIOUS.[/quote]my guy u knw beta tin oh, no b lagos u dey? na dia ol of dem dey nah |
musKeeto: How could God die?mukeeto u should seek 4 God's 4giveness bro cuz of d blasphemy |
even d man trousers sef don loose abi na d zipper ![]() ![]() |

[/quote]True talk Ozo, but i want 2 ask if d marriages still continue? smh