Politics › Re: Edo 2020: Ize-iyamu Leads Obaseki In Online Poll by Badonasty(m): 10:19pm On Jul 22, 2020 |
Lol...na so atiku sef Dey lead that year oo |
Romance › Re: We Met In 2017 On Nairaland And In July,2020 We Got Married by Badonasty(m): 9:56pm On Jul 22, 2020 |
So people dey hook up for this street |
Travel › Re: Tanker Explosion In Delta Kills 17, Leaves Many Injured (photos) by Badonasty(m): 8:53pm On Jul 22, 2020 |
Rip all |
Politics › Re: Ngige To Faleke: "You Are A Small Boy, I No Get Time For You" by Badonasty(m): 8:52pm On Jul 22, 2020 |
Ngige sounded drunk to me... |
Politics › Re: Mention NASS Members Who Got NDDC Contracts, Reps Tell Akpabio by Badonasty(m): 3:25pm On Jul 21, 2020 |
Why dem no ask am that one when he dey with them |
Sports › Re: Karim Benzema Voted La Liga Best Player Ahead Of Messi by Badonasty(m): 3:20pm On Jul 21, 2020 |
Well deserved...Benzema really tried this season |
Politics › Re: Alleged Fraud: Magu May Be Recommended For Demotion by Badonasty(m): 6:55am On Jul 20, 2020 |
The guy should just resign if God see am through all these wahala |
Politics › Re: Chris Nehikhare: PDP Isn't Not Responsible For Damaged Ize-Iyamu’s Billboards by Badonasty(m): 8:00pm On Jul 19, 2020 |
Please check your English op |
Politics › Re: Akpabio To Sue Joy Nunieh For Defamation, Denies ‘False allegations’ by Badonasty(m): 8:29am On Jul 18, 2020 |
If buhari suspend these two now put northerners people go dey shout....see as these fools are constituting nuisance |
Crime › Re: Tyrese Haspil, Fahim Saleh's PA Being Arrested (Video) by Badonasty(m): 6:08am On Jul 18, 2020 |
BlackNeo: Read the article. The black guy killed him to escape paying the debt he owed him I just read it now |
Crime › Re: Tyrese Haspil, Fahim Saleh's PA Being Arrested (Video) by Badonasty(m): 6:04am On Jul 18, 2020 |
Maybe na cos I too dey watch American movies ooo but that guy death be like say na mafia kill am or Irish mob...maybe deal gone wrong, maybe he borrow money for their hand he no return am...those ones kill to send a message |
Crime › Re: Tyrese Haspil, Fahim Saleh's PA Being Arrested (Video) by Badonasty(m): 6:01am On Jul 18, 2020 |
loneprof: Another disgrace to the black community 
I just hope he's not guilty. You’ve already said he’s guilty na |
Investment › Re: Dangote’s $2 Billion Fertiliser Plant To Be Ready By 2021 by Badonasty(m): 9:22pm On Jul 17, 2020 |
hope it'll be cheaper Sha |
Phones › Re: Glo Reduces International Call Tariff By 55% by Badonasty(m): 9:19pm On Jul 17, 2020 |
make una reduce local calls first |
Travel › Re: Niger Republic Deports 42 Nigerians by Badonasty(m): 6:10pm On Jul 17, 2020 |
Lol....if we start to dey report dem these ones naija population go reduce by almost half |
Jobs/Vacancies › Re: Senate Wants Age Limits Scrapped For Job Seekers by Badonasty(m): 5:25pm On Jul 16, 2020 |
Way to go |
Politics › Re: Joi Nunieh: I Slapped Akpabio For Sexually Harassing Me by Badonasty(m): 2:23pm On Jul 13, 2020 |
Buhari should just sack these two idiots |
Politics › Re: Wike: I Never Said Edo Boys Are Waiting For Governor Hope Uzodinma by Badonasty(m): 9:48pm On Jul 10, 2020 |
When I see pastor for politics I just laugh...their own hell na special |
Crime › Re: FBI ‘Kidnapped” Hushpuppi From Dubai - Pissetzky, Lawyer by Badonasty(m): 9:29pm On Jul 10, 2020 |
This lawyer just dey talk trash...ma person wey go make hushpuppi tey for jail be this
Na still USA case be this oo...baba still get case to answer for Dubai for England for Italy...by the time they finish with the guy life go tire am |
Travel › Re: $120,000 To Leave Nigeria Or 450,000 Naira Salary? by Badonasty(m): 4:57pm On Jul 10, 2020 |
450k salary joor |
Politics › Re: Abdulsalami: EFCC Went To My Guest House In Error by Badonasty(m): 7:04am On Jul 10, 2020 |
Dem go dey talk like say na mumu dem Dey follow talk....why EFCC no do mistake come my own house |
Science/Technology › Re: Cross River Gorillas At Mbe Mountains Captured On Camera (Photos, Video) by Badonasty(m): 10:48pm On Jul 09, 2020 |
You just gave some hungry hunters information |
Jobs/Vacancies › Re: 774,000 Jobs Slots For Politicians: Keyamo Explains Reasons by Badonasty(m): 9:36am On Jul 07, 2020 |
Lol....so it’s really true politicians have been given slots...may God help us all |
Crime › Re: Hushpuppi Responsible For Diverting Money From SS Lazio by Badonasty(m): 6:47pm On Jul 05, 2020 |
this man go die for oyinbo prison...Dem go just dey move am from one country to another |
Career › Re: Man Carries 50kg Bag Of Cement With Teeth Upstairs, Wins 100,000 Naira Bet by Badonasty(m): 11:02am On Jul 04, 2020 |
na the person wey bet with am i blamd |
Politics › Re: Orji Kalu, Lawan, Gbajabiamila, Boss Mustapha Hold Private Meeting (Photos) by Badonasty(m): 8:44am On Jul 04, 2020 |
lol...some people come dey expect make this man spend years for prison...naija politicians judgement na till when angel blow final trumpet |
Politics › Re: Court Rejects Ramalan Yero's Application For Return Of International Passport by Badonasty(m): 8:17am On Jul 04, 2020 |
yero wasn't really interested in government sef...the way the guy acts you'll think he was forced to govern the state |
Celebrities › Re: Hushpuppi Wanted In 47 Countries As He Lists Crime Partners - Kemi Olunloyo by Badonasty(m): 12:46pm On Jul 03, 2020 |
i won't be surprised if the guy dies of Corona...maybe cos I too dey watch American film sha |
Health › Re: COVID-19: Noel Donjur, Governor Lalong's Chief Of Staff Tests Positive by Badonasty(m): 11:44am On Jul 03, 2020 |
politicians go really die this year oo |
Health › Re: COVID-19: Woman Slumps, Dies As Husband Tests Positive In Delta by Badonasty(m): 5:50pm On Jul 01, 2020 |
Coronavirus ooo...everybody sanitize |
Politics › Re: Youths Want Olakunle Churchill As Governor Of Ondo, Print Posters by Badonasty(m): 5:23pm On Jul 01, 2020 |
Dead on arrival...and this wan go Dey form obasanjo pikin...no wonder tonto call am son of gardener |
Politics › Re: Babagana Wakil Is Dead! Governor Zulum's Chief Of Staff Dies by Badonasty(m): 5:20pm On Jul 01, 2020 |
Everybody sanitize |