Badonasty's Posts
Nairaland Forum › Badonasty's Profile › Badonasty's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 154 pages)
I Dey hate to hear this thing from naija politicians...ndume you as a person what have you don about it!? Gather your co senators that think the same way and come up with a bill that will stop it...it’s not just by saying it, it’s by doing it |
I don’t need to read it finish..nothing wey una fit do...person wey pass person don pass person be that |
This one na real case of village people or drug use gone wrong |
This one sef wan collect him own share |
You for mention their name na...sebi you be strong man |
How can someone be intentionally unfortunate...this one no want progression for him life |
But tinubu is very powerful sha....his name must be in every conversation sha |
Lol...edo people get wahala sha...no wonder people for that state just dey somehow |
LOL...see as dem Dey take us play...naija youths wise up People wey Dey inside that place pass 20 oo and op it’s Godwin not god sin |
Lol...na the angle wey this baba wan come from be this again...this old man should just retire from active politics...his time as passed |
Dem go don credit those other aspirants hundreds of millions of naira...chai naija youths lets wise up |
Wow! So na man utd get Henderson sef!? Omo we need the guy back |
You must be crazy sir |
While Al Jazeera Dey show video of naija air force bombing boko haram...#northeastlivesmatters |
RIP in advance to the edo guys that will die because of the personal ambition of these men |
Markchiwuba:Oga the roles of traditional rulers is ceremonial it’s even in the constitution...a commissioner of local government affairs can depose a long so stop saying I don’t know what I’m saying |
Shey na babangida abi na abacha comot sultan of sokoto so who the Bleep is Oba of Benin!? Na so dem talk say sanusi can’t be deposed where is he today |
Godfatherism can’t end in politics even Julius Caesar get godfather back then |
Baba go be 52 years when he comot...wetin remain again |
This thing is getting serious fa....person die for isolation center and some people still dey doubt |
Lol...and no more lockdown...wahala Dey oo |
Stay safe |
Things fall apart |
I once faced this once and I can tell you it wasn’t funny...to all people affected just know say as your rent due for that place na to move but if na your personal house na to wait till government find permanent solution to the flooding |
The truth is most of us are living in denial...I was one of the people shouting that corona na scam but when 3 people close to me in some ways died within May and June na then I know what’s up...these people died after just slight illnesses...most naija people go talk say na village people I even tried to say make all the people that have come in contact with them go for test if you see the way they shouted me down...please and please we know say this disease no too dey kill Africans but protect yourself because of your loved ones...no be all of us strong |
obailala:So can you honestly tell me that you’re enjoying the service of your network provider 90%..,are you enjoying the service of phcn 70%...in a normal society people will pay for something that they actually enjoy and can see the benefits...advanced societies pay these taxes and fines willingly cos they can see what their money is used for...why will people pay tolls when the road isn’t something to write home about |
In my own opinion I think schools should be open..,even markets wey no get structure are open not to talk of schools where the guidelines can be enforced...corona is here to stay we just have to live with it...even China is having a resurgence of cases so schools will have to open whether they like it or not |
One fool was arguing with me that hushpuppi will win his case against USA I just laugh...when they finish with hushpuppi I won’t be surprised seeing him dragging change with conductor for bariga |
boookworm:Bros hope you’re going to vote or na just keyboard voter you be |
Wetin Dey always funny me be say 98% of those commenting don’t even have anything to do with the election those of them that are edo indigenes will probably not vote...so keep commenting on Nairaland while people that will actually vote are in the villages and towns of edo state |
Lol...only 12 bills after one year...so that’ll be less than 100 bills after four years...they should just make the legislature part time |
Oga move...follow your godfather |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 154 pages)