Bagad's Posts
Nairaland Forum › Bagad's Profile › Bagad's Posts
Una deliberately, voluntarily carry una self put for inside wahala. So Jesus, holy spirit and God no be one again. Smile.... Ah no know say if u sin against God or Jesus, you will be forgiven but holy spirit own no forgiveness. Where una dey see dis una soap self. Like say una know God mind. Everybody sha dey find way to oppress, supress and enslave fellow humans, all for money and power over una fellow man. Na wa for who no get control over him own self or reasoning o. If u ask Dem or their so called pastor some questions now wey Dem no fit or no wan answer. Dem go say devil dey use u just to escape the question Na so some women never cook for their husband or clean their houses in the morning but go go give daddy in the lord food very early and also clean churh and all the premises. And knack pastor doggy style join and cowboy style. After daddy go don commandeer full control and order these women to give their husband bad attitude So sad, but anyway nobody push anybody, when e no be say Dem dey wheelchairs. Na these women dey push demselves Thank God say God no be man. Some people for make fellow human dey chop sand. |
Na d same amount of money wey some people get wearing metal clothes with concrete shoes Na the same money someone spend on him little girl's health wey she still later die be that. Make una continue una misbehavior dey go. Abeg make d man allow the hospital doctors and owners dey chop the girl deadibody na. Afterall no be joyful thing to bury own's child. Since Dem talk say Dem mad, na their cross. Dem go carry am. |
No be only 4 horse race. Na 6000 horse relay race. Yeye people |
DSS is the most jobless and useless agency in the world. Second to them is the Nigeria police force. Then EFCC is third. Army is 4th. Civil defense is irrelevant, customs irrational. Which of these units self remain for the list of messed up people Una wan arrest person at all, una go still dey talk am, dey announce am for radio and television so the person can hide his incriminating exhibits so that una go fit tell people say una find nothing on him. Na only to dey kidnap common citizens wey talk against the irrelevant so called government DSS Sabi do for daylight. Na so Dem go first even deny am say the citizen nor dey their custody until Dem don injure am with torture before Dem dey confess say na Dem steal the person before Una no well for the people una dey claim to dey serve. Doctor wey sick, e fit be him patients go later bury am Las Las. |
The Peter obi fi no even win any state for the country. No be joke o. Some people don even forget say na naija Dem still dey self. Labor party wey no get any governor for any state or rep for national assembly. What's wrong with some family men suffering walking and sweating under hot sun for these so called leaders self. Even New Nigeria Peoples Party and Young Progressives Party self still get 1 senate seat each Even vacant seats self, labourer party no occupy any. Una wey get only one clothe dey play for cold heavy rain for early morning. Una sick well well for long |
Na 1 billion march. Una just dey call 1 million like say e easy for una to even share 100 each for Dem. Abeg una 1 million scam don turn old scam scope. Reasonable civilized people no fall for una election money making scam business anymore. |
See how labourer dey find people wey look like their fraudster leader up and down. |
fman:How person go trek for una Buhari APC and una no even fit help am at least small. Una dey here dey claim say he no get job and crazy. Abeg how many people self get job self for the useless nation. And tell me who's not crazy anymore these days self for naija. Is it carless and nonchalant Buhari that is not crazy ni or the fake blind and other beggers on the streets. As for the man wey trek, abeg make dem allow am to dey continue to suffer his suffering and smiling. Regardless of anyone's status. We are all in the same titanic. |
You see how messed up the country is now. Shinkafi? Most people in the southern side of the so called nation no even Sabi all these towns or cities for that northern side. And many of the northern people don plenty for the south. |
xpressionx:worry about your own fortune. Carry your own cross |
Totilopussylick:even before Adam and eve self, na Dem dey run am. Na Dem dey carry Evey being. No mind Dem. Na why Dem dey claim ladies first everywhere. Man just get obligation to always think straight without ceasing |
Many na wayo news jare |
Wordsfrombimpe:you're welcome my brother, wisdom will not depart from men. Man get obligation to think straight without ceasing. |
They just wanna take us too early back to former stone age. Na why men dey lie too much for Dem The funniest thing is these ladies actually knows men are lying anyway, but they have a perfect plan earlier for not wearing bras and panties anymore Moreover they don't care about the liar and the lies Even when the liar self no mind whether they fall for it or not, na the button shape n!pples and the pvssy shapes of carmel toes and the figure 1 back to zero body shapes be their aim and objectives. And for these ever female genders, na the money as usual of course, na so God run am. Na why men deliberately put themselves as head to suffer for the money But not withstanding, be that as it may, let's all enjoy the cruise trips. All na human being. Am a man and am not excluded among humans. So let the ladies lead the way back to the Stone age we all must go back to. After all, na ladies first na. Abi una don forget ni. Abeg mo we enjoy the ride to our earliest beginning. |
gaby:Can you put your head on the line for this fallacy |
Sambisa self still reach somalia. |
mcmurphy132:na even him be APC presidential flagbearer self. |
As na their turn now to protest, na make me and my guys go arrange barricades roadblock Dem o just like Dem dey do to us, make we teargas Dem and use pepper water destroy Dem for area |
Apart from all these stories that touch en. Jokes apart o But on a serious note en, these icebergs or glaciers whatever Dem call Dem. Dey are damn big Sha. Imagine these kine ice, na wa (Ha la) D place self en,shey d water go fit cold pass inside deep freezer wey dem don plug for 12 hours sha |
HITsquad:continue to dey deceive yourself, na ur right, your cross |
HITsquad:anybody else who thinks he or she understands you should kindly explain to us simply the bottomline of what you mean. Because me personally I can't pick up any of your conclusion in this. |
Peter obi nor get level abeg, this is Nigeria. Nor be foreign |
Billy king come back from sea. Now he is going to the lagoon. That's how they put baboon in the zoo. And monkey on the shoulder. Go in peace billy |
All these photo ops just for fame and money. Anyway it's wrong they try to deceive us that she's a teacher when she's not. She's just one of those girls that go under the knife to have the best sexy body shape. She's supposed to be in her own department which is a model or stripper. Not this shit. Even if she were to be a teacher, she should be fired. Follow your department |
Okoroawusa:wetin excon con mean, say he no go make am for life abi wetin. You're just one of the shits we have around the garden. Imagine you rejoicing on someone else's travail. You even mock him saying he's an excon. You never know wetin go still carry you go the jail someday. E fit be wetin no concern you or wetin u no even dey guilty of self. You this mumu, you think Nigeria courts and judges are saint making good judgements. No worry ur time go come |
romeli:, yes but for peace to reign in the most important region of financial revenue of the federal government. So be that as it may, it's important you choose the needful for to be careful. |
The question is... When will black African nations like Nigeria and the rest dig these kind of things out about our own histories too respectfully. At least we for no dey foh for all these their doings But African people nor gree |
Abeg please try do am. No vex. Just do it no time |
Righthussle:that's why you will continue to suffer a lot much more. That's why you have been suffering. Because you always find a fall guy for everything that gets you frustrated. That's the kinda person you are. Blame sharer |
(if somebody misrules, you have a right to tell people not to vote for him?’ And it is their business after that who they vote for.) Hmm wise man. Anyway if this man never said anything such as "people should vote for Buhari APC precisely" and not to any other parties against the ruling PDP back then. Then he has vindicated himself, and all the people accusing him or installing Buhari are just part of the people majority still suffering and smiling in the useless nation that needs to channel their aggressions to not taking bribes during elections, so that the same majority can be able to blame themselves for their self-made mistakes, and to not blame the minority or Somebody like this one talking here. But if there's any evidence that he campaigned and tell people to vote for APC. Then he should face the gallows for it. This is very simple case. |
I guess they have to put embargo on their passports respectfully from leaving the country. Or make government go dey arrest the Doctors put gun for their head and force them to stay. What else, Nigeria is a lawless country afterall. No need to fake a plea. Wetin Nigerians no go see for their leaders' hands. Na slap easy for dem pass. |
Make Dem shoot all the protesters clear Dem commont for the premises |

