Baranzy's Posts
Nairaland Forum › Baranzy's Profile › Baranzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Heartbroken dumped ashawos on the loose.....someone plz call th security....get a life grls... |
True talk bro....sometimes I wonder no be the same reason man dey go skool no be samething woman dey go skool for.....the money demanding issue is getting out of hand...our ladies no longer get diginty at all.....since anything wey hold money na wetin dem desire...dear guys I dont blame ladies sha once u hv the money to give her help her out but chop the toto wella and move on......cuz uve paid for the services rendered....those type aint worth keeping bro.... |
If paddy man use vex nyash am now dem go begin talk rape abi na child abuse......rubbish...my question is all dis small bush meat girls wey dey do dis kind rubbish for social media dem no get family memebers, friends or relations wey fit see dis trash caution dem.......her mate dey skool dey hustle to make first class she dey sample small dirty nyash wey she never dey wash well for one million.....chineke kpo dis grl oku... |
My friend dust ur sorry dumped ass up an move on....some dudes used and dumped you cuz of ur epileptic mentality just as you displayed it now in creating this topic doesnt mean all dudes who bear same name are all the same.......grow up and get a life....time waits for no man.....this is not my real face oo... |
Guy ur type gud to throwaway for sambisa forest....or just swallow bomb and die...fucking attention seeker....idiat.. |
Courtesy matters....its not pride but self respect... |
Masquerade wedding |
Over grown baby...u look gay...get a life jobless stupid smelling goat....u still dey stay ur parents house dey talk rubbish....if to say dat man wey born u wear condom idiot like u no go come dey do rubbish here...ewu ofia.... |
Guy if ur babe pussy begin smell like linda own u suppose run for ur life abeg......I can quit any grl cuz of that rubbish... |
All dis stupid girls ranting rubbish here...una don check d reason why d no dey answer call again....they guy be in trouble oe involved in an accident or something or cud be locked up in the police for something....if ur toto smell like linda own u go expect man to be happy wt u after forming hard to get...nonsense....i dont knw why u girls over rate sex...for me sex is the least a woman can do to plz me cuz its so easy to get...if sex is just ur pride then ur prideless.. |
marshborn:animal na front of ur house be like zoo entrance for bauchi state...olodo..fucking gay.. |
You wish....as u sit don for road like who no get tp to go house... |
Hi mam,,add me up on bbm..its on my profile. |
Leriebloom:taaaa sharaaa dia!!! |
Congrats bro for winning the stubborn kpekus over with ur nairaland trick....enjoy it while it last....and make sure u still chop faith own clean mouth on a coded level.....make sure u wear protection while playing ur games... gud luck. |
And so?make we run? |
Mamagee na frustrated old woman wey menopause don dry en brain.... |
Babe send me ur num or send me a request on my bbm its on my profile ka anyi ru ko...i stay in owerri too and have a friend from ezedibia in emekuku. |
My guy is not by big size o...its by how neat she is down there....have had experiences wt girls wt big boobs and ass and noticed smelly,dirty,ugly,irritating scary looking stuffs I wudnt want to mention...but havent noticed dat in slim and average babes i've seen....so is not by how big the size is bt by how neat she keeps her assest..thanks. |
I swear dis mama gee don dey crase.... |
Next time if u want to wire her make sure u use a bailer to bail out the excess water or use a hand drier and dry it up better pour one cup of ijebu garri or white sand inside and see the miracle that will happeb there...u'll thank me later...gud luck. |
Why dont you want to be sensible at your age?must you write every poo that happens to you here?this ur mumu don worst pass power supply for 9ja...... |
cruzita:are u a female? |
U look like burnt coconut rice..... |
Did u just say ur dad passed away when u were 15 months old and u have kid bro.....hmmmmm!!!!dis ur lie is enuf to land you in jail for life... |
GOD!!!!ABEG WHEN ARE YOU COMING?THE NONESENSE FOR THIS WORLD DON TOO MUCH...... |
If dat guy mistakenly carry that hand near en nose as en don chuk am there finish....next time if en see careless nyash en go run... |
U look like a combination of santa claus and undertaker.... |
bestdeals0:but na true na.. |
Weed is not meant for everybody... |
Let the truth be told, your mr rite might be that dude u've sidelined to a friend zone over the years cuz you think he doesnt have all it takes to tickle you up.....just find one of them,brush up his ego and give him the confidence and assurance he needs and watch him turn ur mr rite....remember marry ur best friend who understands you more. |
u harsh oo