BashMe1's Posts
Nairaland Forum › BashMe1's Profile › BashMe1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 (of 29 pages)
The guy go don dey numb all over ontop say d babe dey benchmark her lohloh against the guyman back, so tey sumtin fit chook am 4 leg sef e no go mind, ![]() |
Se Ejo Le Wa Ro, Dem Just Dey Run Their Mouf, |
Fashola too giv these fools chance to misbehave, Hia!!! Nonsense!!!! F***!!!! ![]() |
They used an d dumbed him, good for him, he's never at his peak yet in the industry, he's already dissin' those that are pweetty better than he is musicwise, such peeps like Dbanj, M.I, Don Jazzy, and couple of other top artistes, He never see nufin, na im blokos dem go dismantle this tym around, Stupid Man, ![]() |
Fuckin' Gold digger, wonder where he got the guts to kill and dismember body from, B**** F***!!!!!! |
iyatrustee:Na to go bathe for her nau then we enta' biz of the day or better still, nite, as daytime na her hawkin' biz period, |
![]() |
@9jafetish, If u look well u go notice say dem put on diapers, Check well pls, i'm sure they are not ordinary guyz as real guys don't apparently disappoint, Go check abeg!!! |
@9jafetish, If u look well u go notice say dem put on diapers, Check well pls, i'm sure they are ordinary guyz as real guys don't apparently disappoint, Go check abeg!!! |
U wont beliv dis, Do u kno Fashola actually played more than Yakubu all thru' d match, u need to c d match again, ![]() |
My Man Didier, All The Way, Go to hell hata :Dz' |
Ko joor, |
Can any1 volunteer then by dat i meant goin' insane 4 like 5hrs, and it's very simple, just try puff dry paw-paw leaves as i hear it's d strongest of all, that way, u can help figure out stimulus dat triggers their strange lafta', *bow out* |
Ebi Ni O Pa, Omode Radarada, Mtschew *3 ! |
As for me, i will say welcome back Achike No.1 of Ndigbo Land, ![]() |
My God giving singin' and sound production talent, ![]() |
Gala ko, Laga nii, Gv Fish Roll & Sanko a trial and u wudnt regret it, Ma Sec. skul days were d best ![]() |
Na 2day, Abegie, wat diff. has it effected whether or not there's light afterall Naija still live happily ever after wiv "Inaa Atupa" since the inception of NEPA Craze in the early 80s, mtscheww, make dem go lick transformer joor ![]() |
Na wao, No wonder Oceanic was selling Dollars to black marketers ystday at a ridiculously cheaper rate compare wiv wat other banks offered, I smell sumfin fishy around here *eyes rolling*, And ma small cash, reasonable enuf 2 shack wella, still dey there ![]() |




