Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 169 pages)
okparaugo: See as dem derail this thread.Lol n u never quit |
temigracie: somebody shout halleluyah!!!weitin I do na ![]() |
Guys on a scale of 1-10,how demanding is your girlfriend? ![]() Mine is 0.1 oohooh ![]() |
Maxwell86: Cool FM does it for me.....bros no vex abeg help me wit radio stations and their frequencies. only know wazobia n brila 95.1&88.9 |
NaLaugh: Smells like unwashed @ss in here. I'm out!bye bye ![]() |
Masta01: no beef i think 2weeks or so simply because i was too lazy tochai.........and one mumu gal go bend down suck banana.....deris God o ![]() |
Ojisik: OP,you fresh na.Lol one oga say him own Na 2wks |
ebonyeyez: Honestly as far as I can remember, 12hrs...lolLol short ![]() |
aishwarya121: 48 hours.....lol ![]() |
18Bk - 61-17-65-43 |
Mr Mikel shut up there! Is that how to play as a team? Holding the ball for long,slowing the counter attack,or guiding an opponent? U are a waste!!! Player or I should say midfielder without vision or urgency, u didn't make or create any chance. In short u don't even have a highlight in that world cup ![]() |
ANAMBRA11: [size=28pt] na wa oo? Na untop pesin sister t0t0 una de discusss like diz [/size] u no well ![]() |
Gals dey grow pass der age,so no age gap,Since I look mature to dem, wen I dey 20 I dey date a ldy of 26yrs gals n lie lieBut seriously any mature gal b it 14yrs to 30yrs......age doesn't determine maturity |
severee: 1.Arrowguy remove arrow there |
ammyluv2002: No way dude! Witches of East End is cool...I like itu like it? Hmmm I love it o ![]() |
No Nigeria player deserve am,dem for just carry am give Enyeama |
Hmm |
edozie04: Haa!!!oga ghost abeg nau,I get mama wey like me wella,get ex wey stl dy find my dickenchy,no vex I no go comment again ![]() |
edozie04: Haa!!!See ghost*runs out of thread*well u wan run go? U forget say na ghost go first u reach der ![]() |
Good for him, sleep dey catch me......before I go type rubbish join dis one ![]() |
edozie04: She is stl going 2 die,evn u sef will stl die sumdayhmm Maybe she gonna die, cause I don die before ![]() |
Repteam: I didn't get ur joke.I'm not a comedian ![]() |
Repteam: I wonder if my ex is still alive because back then he said he can't live or breathe without me. Guys can lie!my ex said she will never leave me for another or cheat on me,that if she do,she will die,yet she is till alive sitting beside her grave |
romzyxy: wot i hate most is when i open a thread n c 1,2,3,4,5,6..............any thread wey reach page 3,guy forget ur comment no go get meaning dere again......weitin u go post wey person never post |
I hate d fact say many English teacher full d forum yet,dem CV wit big big grammar no dey pass front desk |
U go see ur old class mate wey black before don fair, tell her say she dey bleach...... she go begin say he'll no,I don't use cream I use Baby oil or palm kanel oil U wanna go buy swift 4G or go recharge, dem go key pass there wifi, after dem go see I stingy to open ma wifi Gals go dey do like say dem no dey mess yet Na der mess smell pass |
Nice of her...... love This line "we learn from failure not from success " ![]() |
vivax: Photos of Event Akon and Wale perform with Wizkid at his concert in New York... see photos of event and full details http://www.vivasgist.com/2014/07/photos-of-event-akon-and-wale-perform.htmlmumu........ dem dey forbid u to post am here |
2fishes: The 12,000mAh i procured from your HQ some months ago is still serving me well compared to the incessant power failure in my village.how much u buy am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 169 pages)






mehm how on earth im gonna hit front page n also d long posting.....