European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Man Utd (1 - 1) - Live by baynix(m): 12:46pm On Apr 28, 2013 |
Man U Fans Make Noise Than Chelsea Fans These Days Sha!!
Awon Agbero!!
#TeamFCB |
TV/Movies › Re: Five Reasons You Should (NOT) Watch Jim Iyke: Unscripted by baynix(m): 9:55am On Apr 28, 2013 |
Hmmmn Dead On Arrival!! |
Romance › Re: Guys,will You Marry A Lady Without Ovaries Or Womb? by baynix(m): 9:46am On Apr 28, 2013 |
No I Cant.. |
Christianity Etc › Re: Terrified By Bats: Please Advice Me by baynix(m): 9:40am On Apr 28, 2013 |
Bat?? Brodda.. If The Thing Bite U Ehn!?? Ur Own Don Done Be Dat!! See, Remove That Bagco Bag Wey Dem Take Do The Ceiling!! Replace It Wiv P.O.P!!  Or Else, Una Go Dey Share Toilet 2geda!! My 2Cents! |
Celebrities › Re: A Nairalander With The Crazy Denrele Edun And Remi Buttons by baynix(m): 9:31am On Apr 28, 2013 |
|
Nairaland General › Re: What's Your Funniest Post/thread On Nairaland? by baynix(m): 9:23am On Apr 28, 2013 |
|
Family › Re: Please Check Out This Couple, Photoshoped Or Real? (pics) by baynix(m): 9:22am On Apr 28, 2013 |
What Is Ds??  I Can See A Elephant And A Head On A Black Tree!!  |
Romance › Re: Handsomeness Is Useless In Nowadays Romance by baynix(m): 9:11am On Apr 28, 2013 |
OP.. Ur Pidgin Na Die!! Aswear!!  Check Ma Pishure.. Be Like Sey I Fine Too!! Buh Gurls No Dey Trip Atall! I Go Ghana Last 2 Weeks, As I Enter Ghana, I Just Start Dey Call Ma Naija Babes Wic Ma Tigo Network! I Dey Use 3 Cedis Call Like 5 Gurls.. They Just Flashin Me Anyhw! And I Dey Call Back! Even Wiv My Dry Jokes.. Dem Still Dey Laff! Now Wey I Don Enter Naija.. I Don Knack 2! Coz I Dey Tell Dem Sey I Go Soon Go Back!! MORAL: Money Cant Buy Love, Buh It Can Improve Ur Bargaining Position |
Celebrities › Re: kaffy's Mum Adviced Her To Do Prostitution by baynix(m): 9:05am On Apr 28, 2013 |
Carfy??  Why ?? Why Dafuq D'ya Disgrace Ur Momma!!?? All Coz You Wanna Motivate Dem Kids Who Doestnt Giv 2 Fuqs About Ur Tales?? I Used To Like You!! U Don Fall Ma Hand!!  |
Romance › Re: I Dont Know How To Tell My Wife This .... by baynix(m): 9:03am On Apr 28, 2013 |
Garri Is The Best Option!!
Just Tell Her To Learn How To Make Garri.. Aswear Ur Relationship Go Last Pass Kim K's Marriage!! |
Education › Re: UTME: Over One Million Will Be Denied admission – Minister by baynix(m): 8:49am On Apr 28, 2013 |
At Least I 'll See A Gurl That I Wont Pay Much For Helping Me At My Business Center!! Thank You Nigeria!! Thanks For Not Letting Me Spend Much!!  |
Romance › Re: I Am In Love Wit A Mobile Policewoman by baynix(m): 8:45am On Apr 28, 2013 |
You Wanto Nyansh Mopol Officer?? U Get Mind O!
Shey U Sha Sabi Hw To Wash Khaki?? If Yes... Go For Her!! |
Celebrities › Re: A Nairalander And The President (jonathan) by baynix(m): 8:44am On Apr 28, 2013 |
@OP: U Be Thief Oo!! You Sef Wan Reash FrontPage By Force?? Ole! Bet Why President Con Do Face Like Dat Na?  See As Him Do Like Sey Him Dey Hold Fart!!  |
Celebrities › Re: James Bond Strolling Down The Streets Of Manhattan (PICS) by baynix(m): 8:40am On Apr 28, 2013 |
Aging !  |
Romance › Re: 9 Things Never To Lie About In A Relationship by baynix(m): 8:35am On Apr 28, 2013 |
Nice One!! I Hope She's Reading This! |
Celebrities › Re: Charly Boy's Wife Dianne And Daughter (Pictures) by baynix(m): 8:29am On Apr 28, 2013 |
@OP What's Ur Own Meanin For Weird  |
Celebrities › Re: Photos: Bankyw, Tiwa Savage, Toolz, Eku, Toke Makinwa Partying Hard Last Night by baynix(m): 8:26am On Apr 28, 2013 |
Laila Ikeji! OK |
Sports › Re: Nigeria Vs Cote D' Ivoire (4-5): AFCON U-17 Final *Full Time* CIV Win By PKs by baynix(m): 7:46pm On Apr 27, 2013 |
Ds Refree Is High On Kolanut oo!!  |
Celebrities › Re: Picture Of Blackface's Children by baynix(m): 7:04pm On Apr 27, 2013 |
Hin Laughter B.reast Lon Ley Come Out Sha!!  Una Lo See Am?? |
Celebrities › Re: Nadia Buari Reply Dating Jim Iyke On Twitter by baynix(m): 6:59pm On Apr 27, 2013 |
Jim Dey Nyansh Nadia Buhari.. Right??  So Whatz Tha Big Deal Init??  |
Celebrities › Re: Pictures: Tonto Dikeh Visits Dagrin's Graveside And Lays A Wreath There. by baynix(m): 6:58pm On Apr 27, 2013 |
Ds Title Tho!!  Laila.. Nawa For U oo!! |
Sports › Re: Nigeria Vs Cote D' Ivoire (4-5): AFCON U-17 Final *Full Time* CIV Win By PKs by baynix(m): 6:47pm On Apr 27, 2013 |
How Many Minutes Gone??  |
Celebrities › Re: Faze Opens-Up About Tuface's Relationship with Blackface by baynix(m): 2:42pm On Apr 27, 2013 |
chucky234: Another underage kid out here without mummy's consent Lol!! Broda.. U Get Bad Mouth No Be Small! Dnt Mind booqee she was just an arsehole!!  |
|
Celebrities › Re: Davido Tattoos His Face On His Back. [PHOTO] by baynix(m): 9:13am On Apr 26, 2013 |
OP.. U Are Sick O!!  |
Celebrities › Re: Meet Nigeria’s Top Musicians And Their Girlfriends by baynix(m): 10:18pm On Apr 25, 2013 |
NessaFresh:  Why U Con Open Mouth Like Person Wey Wan Swallow B.alls!??  |
Celebrities › Re: Meet Nigeria’s Top Musicians And Their Girlfriends by baynix(m): 9:50pm On Apr 25, 2013*. Modified: 10:32pm On Apr 25, 2013 |
[size=30] See Me N Ma Wife!! Shey We Match?? [/size]  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Dortmund Vs Real Madrid (4 - 1) On 24th April, 2013 by baynix(m): 10:31am On Apr 24, 2013 |
[size=30] Iyalaya Dortmund!! [/size]  |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by baynix(m): 10:29am On Apr 24, 2013 |
omoteamac: Abeg which station wan show am?? [size=30] PETROL STATION!! [/size]  |
|
|
|