Bealuv's Posts
Nairaland Forum › Bealuv's Profile › Bealuv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
over 200 pple viewing dis topic....dis garri business has got to be a really serious one....dey made front page now lets hope dey would stop derailin oda threads @acidtalk lol |
. |
and shehuaba too al ov yhu ansa dis guy/gurl(dunno wich 1 ooo) wen is 2nd DE list coming awt |
jauntee02: i'm referring to direct entry 2nd listhmmmn i dunno abou dat c al dese pple viewin d topic b kalin deir names 1 by 1...1ov dem @least shuld av an ansa 4yhu lyk nikkylight oya wen iz d 2nd de list cuming awt |
jauntee02: please say somethingam lost hun....wat 2nd list r yhu referring to please ![]() |
Omo Daddy354: @bealuv,u aint alone o, same wif me,dnt knw if 2 fill it with pen or leave it lyk datah dnt fill it wiv pen ooooo abeg se no nairalander go 4 clearance 2dae ni....ahn ahn abeg make una yan us wetin apen jawe |
Abd'Hafeez:ah fank God my mind don wan blow.....ah mehn dah .bmp stf gav eme hell ov a tym....phew.....@lilly guy i try am d way yhu post here oooo it no work d box unda file name no evn fit edit @al i had to scan n rescan n rescan b4 i nao resizd it..... ui here i come....wait 1st b4 i cum abeg hu filld d attestation part ov d 1st form |
Omo Daddy354: U rily are funny shalol buh av yhu done d online biodata ish i just did myn n on d printawt d state ov origin and LGA disapeared abeg ooo....dd anybody experience dat abi na onli me |
Abdul Fattah: SORRY FOR THE ABOVE; BUT TO MEET OTHERS FROM YOUR FACULTY/DEPT.; SIMPLY CLICK AND MAKE SURE YOU SHARE YOUR ID/CONTACT INFO.gud thing yhu apologised cos i waz about to descend on you 4rm here 4 makin mi open dis page wivawt anyfin but a link on it |
Wolexi15: Hy guyz..am having a probz,when we r filling dat biodata form,i saw d age ish..should i fill 15 or 16 cos i wl be 16 by december diz yr..oh wel I FEEL yhu shuld fill yhur real age 15 btw dey av yhur details wiv dem b4 including yhur date ov birth buh anyoda psn wiv mor concrete advise shuld share |
must we use d same passport fotograph we usd wen registering 4d post utme ?? |
last year iz diff 4rm dis year nao lets juz wait 4dem to release deir list 1st |
abeg make we no spoil dis thread wiv irrelevant n silly stf wey go vex our mods nao.....dey v hidden 1 post nao.....too many "this post has been hidden" go spoil d flow ooo by d way d best fin 4 al ov us na make we bcome OPC 4 UI websyt 24/7 monitoring......vigilante finz ni o |
pliz iz der anybdy dahz in ui or ibadan @d moment to hlp us confirm abou d clearance en reg stf coz my frnd juz kald mi she said she saw sum studentz 4rm 1st batch list n dey said dey v strtd registration....altho she said she ll hlp mi confirm buh she myt nt av d tym deir xamz wuld soon strt so anybdy arnd shuld pliz hlp us confirm dis news |
MICOBIN: Please,pls and pliz. Is d certificate of origin,the same as birth certificateno sir....yhur certificate ov origin iz juz a document certifyin dat yhu really are 4rm d local government area yhu claim while yhur birth cerificate iz......oh wel yhu no dat 1 |
yhu guyz rli nid to b patient d admission letter stf iz 4 ALL tertiary institutionz in nigeria .....so evrifin iznt gonna b so easily uploaded @ 1c i feel dey r doin it gradually buh hopefully b4 d end ov d month wen al admission processin haz been cumpleted we shuldnt b hearin any mor stories lets juz xercise patience or if anybdy haz more concrete info pliz share wiv us |
Irewole74: lol.i don laugh taya 4 dis ur tone.abeg wats ur 2go id let get along.lol....beatrice1355 |
Lilly001: 3rd list is gonna comot ooooo, UI messaged a friend of mine and told her 2 change 2 3named courses..and d change of course ends 2moro....So peeps dat got 50 and above and dnt see their names in 2nd list...go and check ur Email oooo.wetin UI dey do sef....dem don scatter peson head orwedi oooo ahn ahn....mi fink say na only mayb 2nd DE list remain to comot.....3rd admission list cumdey der again....make dem sha do fast fast kal us abeg |
shola david: av also gotten mine 2,,Wat was d date u put on ur 2 recomendation letters,u knw u can't put d date u collectd it 6n6 it hsn't bin anounce yet...U av 2 4wod d date 2 priod of clearance wich we dnt no yt....Or d date doesn't mattererm dahz wat mi a dunno oooo buh i dnt fink it mataz or iz der anybdy here wiv reliable info abou d dates on our letters ov recommendation.....bros zezeny whr yhu af b oooo |
Inezara: So there's no one going for Human Kinetics? So sad.no nid to b sad hun....avnt found any1 goin 4 my own course too nn i found juz 1psn in my faculty n hez a de student so i seem to b d only agriculture n forestry psn here awt ov 110 admitted |
@inezara lol.....take it easy luv....dat waz last yearz list n if yhu v been following dis thread 4rm d vewi beginnin yhu ll c dat dis iz d 3rd tym its being posted here d 1st two tymz by zezeny.....its juz to our advantage so dat we get d necessary docs redi ahead ov tym to avoid rush n evrifin av got evrifin on dat list fanx to dose dat shared it.....derz lykli to b juz a slyt diff or no diff at all in dis 1 n d list ov reqiurmnts dis year so juz chill uhn n if yhu dnt wanna do much runnin n panic den start getting dose docs redi |
Inezara: I would like to know why some people are just so wicked.I call this wickedness.You're not sure of something and you're already announcing it to everyone and making them afraid.I'm referring to the person that made a list of the documents needed for clearance.Where did you get that from?Is it U.I itself?The one about declaration of age is so wrong.The issue of age declaration comes up when a candidate has no birth certificate and this is mostly connected with international scholarship.The one of a letter from two people is also false.Isn't it a federal uni?When U.I wants us to come for the clearance,it will be announced on their website,including the documents needed.Brothers and sisters,don't listen to any false information.Only listen to what U.I indicates on their website.Take care. |
. |
. |
jeez we panic alot oooo ahn ahn.....my name came awt on d 1st batch list n i juz reprinted my own acceptance details stf a wik b4 dey releasd d 2nd batch list.....c lets juz b patient wen dey organise d whole fin we ll definiteli know buh 4nao juz make sure yhu dnt misplace yhur bank teller cos its so important......wen d websyt iz owkay yhu shuld b able to fill evrifin wiv sum ov d details orwedi filld 4yhu....lyk yhur name dept n al dose oda basic info.....juz dat any money yhu pay 4acceptance afta 10th ov october iz mor or less "dash" cos yhu aint acceptin anyfin again by den |
da ceo1: yea tnx frend dnt knw are u male or female? And wat dept r u in for?am a young lady ooo....yhu nko....aquaculture n fisheries managemnt |
da ceo1: wow tnk God 4 dis he hs done finaly my name is in de list agr engr 4 real i cnt blive me been a uite now., greatest uites...agric engr.... sum1 in d same faculty wiv mi @last.....congrats dear ![]() |
congrats to evri1 hu saw deir name on d list.....rli api 4yhu guys buh mi i ddnt c any ov my course mates oooo n onli 11 mor pple wer admittd in my faculty nun 4my course sef |
erm i fink we r avin 2 ov dis thread ryt nao duboovay juz opend 1 ystdae nyt |
yhu no wat guyz lets juz assume dey meant 2 say 2nd 4gettin 1st waz a public holiday.....den if dey dnt nao release it 2dae......we kan nao strt burlin al d yabs n stfs buh 4nao lets keep our fingaz crossd n c wat 2dae bringz |
haaaa.....av caught d tension fever tooo |

Plz i need an urgent reply,thanx.