₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,189 members, 8,420,728 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 10:12 AM

Toggle theme

Bealuv's Posts

Nairaland ForumBealuv's ProfileBealuv's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 14 pages)

EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 4:18pm On Nov 13, 2012
Tolu k: Nawa 4 dis our school o. I hope dey say somtin dis week sha. Who knows wen d students wil b 2ru wit thier exams?
my cuz finishd hers on thursday shes a mcb student 100level dunno about odas
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 2:39pm On Nov 13, 2012
Goodboy2012: see U...
Omo i don dey pack oooo .. Guess wetin plenty 4 ma load? Na Garri ooo..,he plenti reach 2 ghana must go sef...
As per d clothes,omo .. I still dey hope oooooo..
1 ankara wey baba mufu gv me, i dn pack am...
Baba suliya wey dey sell burukutu 4 ma area gv me 1 jean wey don old,well i go manage am...
Well.. Make i no talk 2 much...
I beg, i dey look 4 roomate wey b sai im go dey put food down ,nd me go put labour. ...i.e. Na im gt foodstufz ,na me dey cook am ...


Cheers
lol....yhu dis dimeji ehn
winnie na tru yhu talk ooo lol buh b4 1st sememsta end evrifin suppose dey return to normal sha cos me i cant imagine myslf thin ooo....iyama
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 12:42pm On Nov 13, 2012
Pinkyshron: bealuv dear everi1 is busy packin..hope say u don pack finish..no wori 1ce dae r tru packin..dae go kum bac.lolzzz
lol stil shoppin oooo remain clothes and stfs oda finz don dey insyd bag....hehehe.....cant buy clothes yet my size juz dey fluctuate make i no reach skul make al my clothes too big/small 4me
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 10:49am On Nov 13, 2012
wheres evri1 dis place is becoming too boring...eeewww
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 11:30pm On Nov 11, 2012
lmao tjosh saw dat stf on fb....i was readin it wiv al criusnes ooo pityin d family of d gurl and er bf wen suddenly *bursts out laffin* i got to d end and o my gosh i really felt lyk stranglin d poster myslf buh nigerianz ehn we fit cook finz up sha
Christianity EtcRe: Happy 58th Birthday To Pastor Tunde Bakare by bealuv(f): 6:19pm On Nov 11, 2012
4reigningqueen: were you in church today, the girl that acted him was really good and he was also emotional.

HBD sir
am so wishing i didnt miss service today.....d tapes wouldnt even be like it
Christianity EtcRe: Your Favourite Preacher And Why by bealuv(f): 12:18pm On Nov 11, 2012
really i wouldnt want sadists quoting this
now i personally havent seen or met or listened to anybody lyk Pastor Tunde Bakare....he speaks the truth @al times weda it favours him or not....he's got great knowledge about the word of God....his integrity and accountability are two of d finz i admire about him......a nation builder who has been speaking the truth to power even from the days of abacha......a new breed wivawt greed.....a radical opposition to corruption.....a man who encourages us to "know God for yourself and dont look up to any pastor or man of God"
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 11:22am On Nov 11, 2012
ishowdot@gmail.:
Sunday jokes:

A mortuary attendant was
receiving bodies when he saw
this body with the name mike on
it with the longest di** he has
ever seen he decided to cut it off
and go show his friends ,when he
reached home he called out his
wife
"hunny come i wanna show you
something"
the wife came and on spoting the
di** screamed "YOU MEAN MIKE IS
DEAD!!!!!!!huh? huh"
YOU CAN COMPLETE WHAT
HAPPENED TO THE WIFE
AFTERWARDS??
lol i gues she too ll find erslf @d mortuary hehehe
Christianity EtcRe: Happy 58th Birthday To Pastor Tunde Bakare by bealuv(f): 10:19am On Nov 11, 2012
cyril83: you are truly a mortal worshipper....nobody is holy buh we wan make heaven
really......explain yourself ooooo cos i dont see any sense in what you just said#no offence#
Christianity EtcRe: Happy 58th Birthday To Pastor Tunde Bakare by bealuv(f): 9:12am On Nov 11, 2012
seems sum1else has done wat i wanted to do......HAPPY BIRTHDAY TO A GREAT LEADER A MAN I RESPECT AND ADMIRE SO MUCH......TRUTHFUL HONEST AND DOWN TO EARTH.....MY SPRIRITUAL FATHER.....GOD BLESS YOU SIR AND MAY HE ENLARGE YOUR COAST IN JESUS NAME....NIGERIA WOULD FLOURISH IN YOUR LIFETIME IN JESUS NAME.....GOD BLES YOU SIR....
and lyk sum1 has corrected Pastor B is 58 not 56 mods take note oooo....
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 7:30pm On Nov 10, 2012
malikidi: sure thing smtin i go do with tv na,either I use am with x-box or DVD.i thank you all for being supportive.mind u, any thing wey happen i go mention u all ooooooooooooo undecided bt i neva accomodate people o
lol no worry jawe i dey yhur side juz make sure say yhu get "proof of knowership" i.e to say make sure yhu af proof to show dat yhu no me afta dat ehen mi i can nao follow yhu to d authorities buh if dey bring up suspension erm *scratches head**clears throat*
hehehehehe

buh nao on a crius note y wuld sum1 even want to tv to skul......chai i piri yhu ooo
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 3:06pm On Nov 10, 2012
malikidi: Abeg o.Hope we could pack television with our bags and baggages.cos mw i cant do without shocked!sure.soft minded ones should answer this not a saddist.pls ooooooooooo[color=#990000][/color]
hehehe am a softminded sumbody dnt worry
c ehn yhu can pack tv home theatre....erm yhu no al dose sound systems dey use in parties sef.....my dear yhu fit pack gbogbo efrifin to skul jawe.....nuffin do yhu
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 12:14pm On Nov 09, 2012
Pinkyshron: Wait o..DE students av done dia matric??
no luv....winnie meant to say DLC not DE
PoliticsRe: Picture Of Buhari And Family Circa. 1983? by bealuv(f): 10:27am On Nov 05, 2012
webdezzi: how can u have a family, yet murder other families.
God will judge this man
sir/madam i ll honestly advise you not to start wat you cant finish
PoliticsRe: Picture Of Buhari And Family Circa. 1983? by bealuv(f): 10:26am On Nov 05, 2012
the General has had his cook and driver for over a decade now and they are both christians.....
c'mon now anybody would know that the op isnt Major General Muhammadu Buhari(rtd)
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 10:19am On Nov 05, 2012
e ku ojumo gbogbo everybody ooo
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 2:09pm On Nov 03, 2012
don_matt: C U, if u use up to seven years for house and keep giving Jamb registrar sometimes #20,000 (special centre) or #5000 (normal) at last, U come get the admission, U go be the happiest na (abi wetin una think?) Shey una no knw how una take write full page bible and quran before shortlisting, post jamb result, admission list and clearance on top NL. If u think abt all this wahala and hypertension, being the happiest no go pass ur boundary. LoL
happy na happy ooo guy no happiest dey der @al
if yhu cum enta wey tsunami abi hurricane sandy carry yhu wash comot nko.....wetin go do happiest.....abi if yhu enta and na carry ova say im wan b yhur bestfriend....whr happiest go dey.....wen yhu gain admission and wen yhu graduate dose are two great milestones
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 8:03am On Nov 03, 2012
Bolaji 16: stil valid
erm bj r yhu 4real
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 3:19am On Nov 02, 2012
DuBooVay: Bealuv sori o_u don do xray b4? Imagine carryin dat envelope for hand bak to lagos,u cnt put it insyd bag,cnt fold it,nd na so d tin envelope large gaaan
stil get d one wey i do 4 2005 sef
yhu go juz get ow yhu do am nao
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 2:41am On Nov 02, 2012
DuBooVay: U cn do medicals anytym u wish,buh I didn't do mine cos I was told to kip d xray result nd I kno hw careless I am,I wud scratch d tin_i kukuma wait_na 1st semester I go do mine_medicals isn't a probs
chai! winnie yhu fal my hand ooo...yhu b baby ni...lol...fanx 4d info tho
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 6:59pm On Nov 01, 2012
k am really loving dis thread......so hu has "sure" news about d medicals
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 9:19pm On Oct 31, 2012
lol i laff @all of yhu dah d nor af d common sense to kip yhurslf busy while waitin 4resuption #owkay am juz kiddin wiv dat sha#
buh rli mi am workin so i no even get tym to dey ansa foolish foolish question"wen dd yhu leave secondary skul" "ooh so wen next are you wrytin jamb"(b4 dey even ask weda you av been admitted)...mtcheeew.....winnie ol of yhu wey no get work apart 4rm sleepology and chopology make una go awt jawe.....go learn sumfin @least....na juz my smal advice ni oooo
abeg ooo make una no bu mi 4dat my 1st paragraph na slip of fingers and my fone no gree delete
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 8:09am On Oct 31, 2012
Goodboy2012: kai,vc na ur uncle brother's sister daughta, CHAI
,why u no talk say sarafa wey dey sell iru 4 ur street na ur broda?...kai

well,hoste acomodtn nd matric no will precipte owt dz weeknd wen 3rd Batch A.list wil b posted,so dm go kukuma post am 2geda...

SOURCE:: SOMEtin tellz me dat..
dimeji yhu r finding my fyt oooo lol
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 7:43am On Oct 31, 2012
temidayo damoye: if i were u ni @duboovay,i go jst stroll enta one chinese resturant nd order 4 chinese rice in combo with lizard kidney,housefly,python intestines,duck throat......walahi u self go dey shout HEY! HEY! HEY! jst like tjosh wen u will see ur bill......winks.....
lmao
LiteratureRe: "I'm" Or "Am" - Why Are We Such Careless Users Of The English Language? by bealuv(f): 7:41am On Oct 31, 2012
Adufaye: english pls!
lol it means "d dog wey go lost no go hear d hunter's whistle"
LiteratureRe: "I'm" Or "Am" - Why Are We Such Careless Users Of The English Language? by bealuv(f): 6:56am On Oct 31, 2012
acidosis™:
Now that you're Queen Elizabeth of Grammar...
now that is a typographical error mister man
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 6:52am On Oct 31, 2012
Goodboy2012: Ewo Ole...Army Robber...
Hello,UI AUTHORITIES,BE CAUTIOUS OF A GIRl called sheyi a.k.a bealuv ,she might end up selling Ur Institutn 2 Foreign Investorz kuz of OWO !
And 2 all r intendn rumatez.,beware of her., SHE fit Dey Carry ur clothes go sell...
*LOBATAN*
chai....e ma gba ke
ah jeje mi ni mo sitdwn 4 nairaland ooo ni dimeji cum n say he want to pay mi salary and i say owkay ooo am nao he kal mi ole
abeg oooo se na ole b dat nihuhdimeji vc na my erm daddys frnds uncles daughters son ehen so if yhu try mi i go juz go report yhu sharply sharply
nt mindin dimeji.....everybdy gud mawnin jawe
abeg hu has an idea of wen d hostel accomodation stf wuld b awt......mi iz tayad o
LiteratureRe: "I'm" Or "Am" - Why Are We Such Careless Users Of The English Language? by bealuv(f): 8:43pm On Oct 30, 2012
datola: What's the the pride in being expert in another man's language. We can study science in our languages and be the best in innovation.
yes,here comes the Nigerian "never ready to learn and correct my mistakes" mentality.
your question is what is the pride in being an expert at anoda man's language(i.e english) right?
i'll answer with another question....how many countries in the world can you take yoruba or igbo or hausa too and you ll be whole-heartedly receivedhuh??
if you can answer that then you have answered your question
LiteratureRe: "I'm" Or "Am" - Why Are We Such Careless Users Of The English Language? by bealuv(f): 8:39pm On Oct 30, 2012
.
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 8:01pm On Oct 30, 2012
lol....dimeji weldun oooo yhu hear.....pple juz dey ignore d thread ni lets hear 1 news nao yhu go c as pple wey neva post b4 go dey begin post annoyin postings
buh i no go mind d salary sha grin
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 7:03pm On Oct 30, 2012
DuBooVay: Staring# geskiya hayaf taya 4 dis houz gaaaaaaan__ so so eba eba eba eba_mtchew
change gear nao.....start chopin akpu grin
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by bealuv(f): 5:48pm On Oct 30, 2012
Ibraheeym: Bro, Just calm Down , enjoy Urself or Log Out!
loool....ibraheeym ooo

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 14 pages)