Beeke's Posts
Nairaland Forum › Beeke's Profile › Beeke's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
9ja girls 2 dey form wen a bin dey 9ja e get one kassy wey dey form beauty queen 4 me if i invite her to my house she go tell me say i get interior motive and her fada dey loaded after i leave 9ja last year i no border to call her until after 8mnths since then dis baby no dey allow my phone rest aside from flashing she dey call me like 3-4 tyms every week abeg fellow NL make i take her as my partner or what ![]() ? |
In one of my comments i told u guys dat American as it stands now is a CONFUSED nation i always hate to love America as a country American foreign policies are always twisted to their own interest i have said it b4 and will say it again American are their own worst enemy dat so called LIST is a massive PROPAGANDA and Nigeria is already a FAILED state if we want peace in dat failed state let us do the right thing creat THE GREAT BIAFRA REPUBLIC the abokis [hausa] should remain with dat cursed name called Nigeria d ODUDUA REPUBLIC then d NIGER DELTA STATE then if the MIDDLE BELTANS cant join either d yorubas or the abokis then give then their own republic only then will we enjoy sustainable peace |
Point of correction OBJ is and was never an ex-convict |
krisperiza:Amricans are their own worst enemy somany waters have pass under the bridge some of american past president and past and present senators can not wash thier hands off some of this bin laden tins please let somebody google ILLUMINATI and know some of the secret of this CRAZY TIGEROUS PHARAOHOUS AND WICKED GENERATION we live in |
jidobaba:our problem 4 9ja no bi only our leaders but even d lead wetin my name gaz to do with d topic wey we dey discuss person make mistake later correct himself e don become taboo chei i no fit shout and i no fit close ma mouth |
@Ayo84 South East ko South East ni' my fellow nigerians i just wanna say to yall in wise word of Dim Ojukwu GOOOOOD MORNING this is exactly why Biafra went to war with the {HAUSA}northern nigerian than ojukwu was called so many names lets be realistic so long as the hausa's hold on to power am very sorry to say that nigerians and nigeria as a nation will know no peace let stop beating around the bush becos water and oil can not stay together simple let d AREWAS GO ODUDUA GO BIAFRANS GO and if the NIGER DELTA wont join THE GREAT BIAFRANS let them go too SHIKENA |
Apologies to all NL actually after Tunisia & cameroun's match i saw nigeria paired with cameroun so i left to my frnds place i was their till this morning and i never watch nor listen to news before i login to NL my earlier post was based on what was posted on SUPER SPORT3 yesterday TRUELY SORRY 4 D MIS INFO |
|
HE'S FROM EDO STATE 9JA, ANY PROBLEM |
sack amodu or not he is not really d only problem, when SE b SE na southerners dey run d show both for ministry of sports and NFA, so wetin happen b say wen politricks come enter sports for 9ja dem replace south with north since den just tell me wetin our national team don achieve, THIS NA D SOLUDO sorry SOLUTION {if at all we still get presido} SACK BOTH OGA MINISTER AND EVERYBODY FOR NFF MAKE WE CARRY WATER WASH OUR FAZE WELL FIND PEOPLE WEY NO ABOUT SPORTS, FOOTBALL IN PERTICULOUS ONLY DEN WE GO DEY SEE POSITIVE TINS FROM SE WE GET D MATERIALS NA MAKE WE FIND PERSON WEY HIM HEAD CORRECT TO MIX AM TOGETHER, MIRACLE NO GO SAVE US FOR AFCON NOR WC |
Me i so much love celebs most especially muzicians anytime wey dem wan f**k up dem go sing am put 4 their music, 4 instance xample my guy jemmie foxx 4 america when him misbehave him release BLAME IT ON D ALCOHOL weeks after we see my guy NAKED PIC 4 internet, wen my two 9ja twice release their new album DO ME, 4 IFUNAYA peter dey tell him girlfrnd say MY LOVE IS KNOCKING ON UR DOOR AND NA SO E GO DEY PURSUE U DEY GO GO, him later tell d babe say mak she no LET HIS LOVE {D**K} TO FALL months later we hear say PETER don become PAPA NMADU, my guy d U DON HIT MY CAR {TONY} sing AM IN LOVE WITH TWO WOMEN. later we find out say him dey caress two of him female singers 1 backup singer and 1 female dancer, dem plenty but make i go see who dey knock 4 my door I WILL BE BACK SHORTLY |
a sick country with a sick president, this is just to tell you that this aboki guys is messing our country up |

for real, meen. who would believe a Beeke
Apologies to all NL actually after Tunisia & cameroun's match i saw nigeria paired with cameroun so i left to my frnds place i was their till this morning and i never watch nor listen to news before i login to NL my earlier post was based on what was posted on SUPER SPORT3 yesterday TRUELY SORRY 4 D MIS INFO