Begwong's Posts
Nairaland Forum › Begwong's Profile › Begwong's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 136 pages)
SULTAN, BUHARI AND HELL RUFAI SAID NA MERCENARIES FROM CHAD, NIGER AND SENEGAL ABI. PLS WIPE DEM OFF DIA ASAP! |
WETIN HAPPEN TO THE ONES BOUGHT LAST YEAR?
NO BE WITH HANDS FULANI THEY CHOP FOOD NI ![]() |
Show us shekaus head not any book or flag biko. He escaped to maiduguri town under hijab una dey Dia dey do display of artifacts .. |
Show us shekaus head not any book or flag biko. He escaped to maiduguri town under hijab una dey Dia dey do display of artifacts ![]() |
NL Mods UNA HEAD NO CORRECT OOO. SOMETHING OF 2013, WHERE UNA EVEN SEE MMM MENTIONED WEY UNA TAG MMM FOR TOPIC. SHAMELESS TRAFFIC SEEKERS. ![]() |
Since the drivers are now outsourced, they started smoking ogbomosho weed while driving nowadays |
YEAH WE HAVE MOVED ON TO THE VILLAGES WHERE WE DEY SHAK KEGS OF PALMY. COST OF 2GOLDBERGS EQUALS TO 5LITRES OF PALM WINE. AND 50LITRES?? LOL THAT'S HOW WE SHALL B ROLLING EVERY FESTIVE SEASON,bye bye Nigeria breweries |
YEAH WE HAVE MOVED ON TO THE VILLAGES WHERE WE DEY SHAK KEGS OF PALMY. COST OF 2GOLDBERGS EQUALS TO 5LITRES OF PALM WINE. AND 50LITRES?? LOL THAT'S HOW WE SHALL B ROLLING EVERY FESTIVE SEASON. |
Op, u shd change the topic to:
MMM:Little Boy Abandoned Inside Carton In Gutter At Yaba On Christmas Day! |
Merry Christmas Nairalanders! Wishing you all a happy celebration and a prosperous Newyear in advance. |
Jos Town is busy with last minute buying and selling at the popular terminus market while long queues at all banks ATMs after payment of 9months salaries/pension arrears by his excellency, Hon Simon B. Lalong. |
Oya time don reach, tell oga to buy PJ. (private jet) |
PLS MAKE UNA CHANNEL UNA PROBE TO HOW TO STRENGHTEN THE NAIRA RATHER. CLUELESS A$$H0LES |
[quote author=mengho post=52046787]I soo do, I practically live 4 dis kind of sh*t, especially when we warned you fefol about MMM. You called us all sort of names. :THEN ALLOW THE BEREAVED TO BURY THEIR DEAD BIKO.TELL UNA MODs TO GIVE US WORLD LATEST NEWS NOT FROZEN NEWS WE SEE DAILY ON FRONTPAGE |
MAKE WE HEAR WORD JARE. NO NEWS AGAIN APART FROM MMM AND ZAHRA INDIMI . ![]() |
The lady is not in her complete state of mind. Why giving her palmy before the question. She is already intoxicated na.. Silence was the best answer at that stage. |
What a ponzi scheme. Since na tax payers una go use for the marriage |
But I just received alert for help I requested Sha. Nonetheless, mmm for live weda e crash or not u go still provide help for someone to benefit too. But just freezing of account for your money to reach 30days na him b crash. Wonders shall never end Sha to until January 2017. We go know wassup. But seriously I thank mmm thus far |
Leadership Newspapers
Mobile Money: Customers Risk Losing
Money If We License Telcos – CBN
See what the government are planning to do, always suffering its citizens. |
koboko69:U wey invent the Internet wetin u dey fine here. Kikikikikiki PLS stop taking paracetamol for people fever. Wen Banks crashed with pple monies and D stock markets where were u sir. |
koboko69:Oya Google is your answer. But just stop taking PANADOL for odas pain. Wait till it crashes like una stock market and banks wey no dey fit help |
samtee37:Oya help us insult his President too biko. |
koboko69:Google your question for Wikipedia na. Kikikikikiki |
SmartMugu:You dey see advertisements for whatsapp or Instagram? The traffic generates the money. With advertising its a bonus. See as plenty scam investments dey everywhere but na mmm wey dey pay dey dey after.. Lolx. Una know how much pple dey loose for sport betting etc so. Funny animals. Stop taking PANADOL for other pples headache. |
pallybrown:Same way owner of nairaland gets his dough. |
SCAM RUN FOR YOUR LIFE |
Culin:DON'T MIND THE FOOLS, WHERE WERE DEY WEN ACB , HABIB BANK, OCEANIC etc AND BIG CONGLOMERATE SHARES CRASH, WEY i LOOSE MONEY FOR AFRICAN CONTINENTAL BANK UNA REFUND ME? |
This jehovah witness wey dey follow fine fine houses say dem dey preach, dey sell tracts instead of free. Who una Don epp. Pls stop taking paracetamol for people pains. THANK U NL MODS FOR PROMOTING THE SCHEME. TAKE STATISTICS OF THOSE IN FAVOR OR AGAINST EVERY POST ON MMM, WEDA ON FRONT PAGE OR TRENDING. Nairaland ma na thesame source of ponzi una dey do with with Mr Mavrodi since una both they get paid from Internet traffic by adsense and Co. If we no visit una, una may no go make am na.. Shey na robbing Peter to pay Paul too. ![]() |
Icansing:Atleast it's better than that your ashawo biz that u get pounded for 250 per round. ![]() |
Icansing:BIKO go to your psychiatric ward for your drugs. Why u dey take PANADOL for others headache? Whu u don ever epp sef ![]() |
iheanyi40:Your friend shd inform support and provide as an attachment evidence of payment and statement of bank account which he can get from his fone, like the last financial transactions etc |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 136 pages)

: