Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 4:06pm On Aug 13, 2009 |
na so their fillage gov. tish dem |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 4:00pm On Aug 13, 2009 |
na only Obaino get alaba ni? |
|
Jokes Etc › Re: A Fact by Ben13(mod): 3:55pm On Aug 13, 2009 |
 na real wah |
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband (sylve11) by Ben13(mod): 3:47pm On Aug 13, 2009 |
I've seen this before  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 3:39pm On Aug 13, 2009 |
you wey be forgiving machine. |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 3:30pm On Aug 13, 2009 |
lol. . . where you from come? |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Ben13(mod): 3:21pm On Aug 13, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 3:20pm On Aug 13, 2009 |
clemcy no fit change her keyboard for life |
Celebrities › Re: Michael Jackson’s Real Corpse Discovered, Died 20 Years Ago – Investigators, by Ben13: 3:18pm On Aug 13, 2009 |
This' not tru! |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by Ben13(mod): 3:15pm On Aug 13, 2009 |
talk na! you dey fear? |
|
Jokes Etc › Re: Little Kids by Ben13(mod): 3:12pm On Aug 13, 2009 |
her tit dey help julius berger carry out difficult tasks |
Jokes Etc › Re: Dani, Romade and Sylve by Ben13(mod): 3:11pm On Aug 13, 2009 |
tits competition u mean? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 3:09pm On Aug 13, 2009 |
tatafo! u dey there? |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by Ben13(mod): 3:08pm On Aug 13, 2009 |
ewu  |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by Ben13(mod): 3:06pm On Aug 13, 2009 |
abeg WKP I no wan look dat ya bla bla |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 3:06pm On Aug 13, 2009 |
this is not his first time |
Food › Re: Pls Help With Ukpo-ogede Recipe! by Ben13: 3:05pm On Aug 13, 2009 |
ok! |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 3:04pm On Aug 13, 2009 |
some laffter does n't come from the hrt. . .so, often tru |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by Ben13(mod): 3:02pm On Aug 13, 2009 |
Unilever don sack all their staffs cos of dickele |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Ben13(mod): 2:19pm On Aug 13, 2009 |
but I can boast dat my head's bigger than yours. |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 2:16pm On Aug 13, 2009 |
good for you, mr gay  |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 2:13pm On Aug 13, 2009 |
but you're the man in da house |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 2:11pm On Aug 13, 2009 |
that one na real waist of time |
Jokes Etc › Re: Clemeningitis I Will Kill You If You Don't Explain by Ben13(mod): 2:10pm On Aug 13, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Clemcy! by Ben13(mod): 2:09pm On Aug 13, 2009 |
lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 2:07pm On Aug 13, 2009 |
just now wey I go chop. . . .all this tins don happen |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 2:05pm On Aug 13, 2009 |
that onne no be today na |
Jokes Etc › Re: School Of Taekwondo by Ben13(mod): 2:03pm On Aug 13, 2009 |
na real wah |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 1:59pm On Aug 13, 2009 |
nice selection. |
Jokes Etc › Re: Clemeningitis I Will Kill You If You Don't Explain by Ben13(mod): 1:59pm On Aug 13, 2009 |
Lysaa when will you stop this? |