Betantee's Posts
Nairaland Forum › Betantee's Profile › Betantee's Posts
What a shame.Another thieve parading to be a saint coming back to do what .I really dont understand what our society is turning to, some pple need to be hanged and shot.Haba!I tire for niaja |
@lola baloo, i no read mills n bones oh,i only remember say girls wey dey form aje butter dey like hold am for hand most times those olden days wen boys be boys. |
Atiku is only making a fool of himself together with his collaborators .A thief turning a preacher for the down trodden |
Corruption get levels.The magnitude and dimension of corruption in Naija is very very frigtening.I wonder what it would ve been like without Oil |
Hmmmmmmmmmmm,is this a question or an answer?if it is a question, its simply ,"thivery n thivery".Authourity stealing wey pass armed robbery and lack of vision coupled with politics of self empowerment.shekina! |
how u go take open eye wel well,? wen oyibo talk say love is blind, haba! |
That report is exactly what it is in Rivers State and all other states in the Niger Delta.Dont forget that politics in Nigeria is about personal empowerment.You own the resources of the state once ur selected to determine who owns what ,when and how |
Good talk dblock.But come oh what do all these development agencies claim to be doing in the Niger Delta? .So many international development claim to be carrying out projects in the region,which i cannot seem to find.Pls i would love to know if there is any meaningful project that has been embarked on in the region by any international donor agency. |
hmmmmmmmmm, una own better, na chocolate una don advance reach,me i still dey advance with african saw dust , dat wan sef, water dey pass the dust. |
hmmmmmmmmm,films , mills n bones novels ![]() |
sorry na slip of mind and hand, na four |
hmmmmmmmmmmm, a three letter word with a thousand interpretations. |
My Excellency sir,JSCE SSCE NFA,since one major problem in naija is unemployemt,i would like to be your Most senior special adviser whereby i would also have other senior special advisers ranging from grandmother to my last siblings ,then others close friends as advisers advising on how to take my bath to eating , movies and "gbadoing".As matter of fact the list of advisers might be endless depending on my irrational thoughts.Abeg how u see am? |
Untop sin how?man wey wan sin go sin.Jesus talk am say man wey look woman lustfully don already commit.So how man go look woman without committing,?especially when u see arsenal wey curve n manhester wey point. |
No make e dey like Burundi |
abeg i want be ur Oil minister, so dat i go continue to dey refine our oil for my refinery wey dey abroad(make i no talk where b4 basket mouth dem go say )den sell back to una including myself.As a matter of fact i go help u ensure say ordinary Nigerians no go ever see light.we go dey do dem abrakadabra with light, e go come small, dem go happy shout, hey light don come ,but b4 Nigerians go shout finish , we go take the light. |
ur on board the ship |
mamaput, take time oh, no dey put person for high jump |
Im definately here.I most to looku n laffu |
hmmmmmmmmm, my bro n sis dem, abeg i dey confused oh.i no no wetin to conclude for this kind exam.different version of kissing and romancing for and against fornication.DE best thing na to remove the words kissing , romancing and fornication from wherever it came from so dat everybodi go fit drink water keep cup abi! |
That is western influence on our culture.U don forget say anything oyibo dey better pass.So our movies get to copy copy |
Abeg how we go hellep improve our movies?cos i dey wonder at times weda dem dey sit back to edit der movie wey dem dey produce like say 2moro no dey.My sister malluna don talk eveything finish for here. |
hmmmmmmmmmm,arguement about stealing,someebodi don take something from somebodi by tricks of the head. |
Theres is non to choose from ,im afraid. |
but come oh, if like say OIL dey for north or east or western part of nigeria how the country for be like? |
so they are now waking up from their slumber? |
na so.I most to looku n laffu |
Good thot.We are a nation of ethnic diversities.if it is possible to ve other ethnic languges inscribed in the note n coins let it be done |
well i forgive ur slip of hand on the word terrorist.If the attention has been there ,why nothing happened? |
well i forgive ur slip of hand on the word terrorist.if the attention has been there why nothing happened? |
my brother na true talk u talk, even if we hala, shout till our throat dry, nothing go happen, man wey one thief desperately go still go ahead .That na avenue to steal again.Me i tire oh.i most to looku n laffu |
