Betantee's Posts
Nairaland Forum › Betantee's Profile › Betantee's Posts
I agree 100% with this, pple blame the oil companies without looking at the nature and process of interactions concerning the development in the the Niger Delta.A lot has been revealed from my current reseacrh work on this. |
my broda, if u say ur girl fine, and u no get shi shi ,just forget ,foxes and wolves dey with ward to collect ur girl from u.Mind u women want comfort and security.shekina |
wey de reina, i dey |
i duff my hat for Nelson Mandela and Nwalimu Nyerere,they are simply the greatest in Africa |
Dear all , i really want to know more about genotype, i had to seperate from my fiancee after discovering that we are both AS ,i had insisted on getting married to her even though she had fears.However we both lost confidence when my sister died of sickle cell at the age of 21.We are no longer together,and i heard the genotype of a baby could be detected in weeks.Is it true?[sub][/sub] |
abeg i no fit oh.To jigijigi sef na wahala,to many obstructions. |
na esteem dey worry de young man. |
This film is produced and marketed at onitsha ,Viewers are hereby warned against the use of English and inconsistencies ![]() |
hmmmmmmm, wish dem luck. |
na so dem go talk.We know all dis things. |
haba!why u dey paraniod for naija like that.Corruption don enter our marrow so e go hard small before we fit reduce am.see as politicians and dishonorables dey fight for public office by force.No forget say once your selected ,de resource of the state or treasury na ur own, u fit do whatever ,give whoever u like contract to join de owa be party.No shaking n nothing go happen |
hmmmmmmm,so guys still dey slack at this modern n age.Abeg come try me na! |
abeg de man never die.Just heard a close source confirmation.immediately i heard it |
hmmmmmmmmmmmmmm, |
hmmmmmmmmmmmmmmmm |
na man him for like? |
Oh sorry young man ,its a pity u wan solve problem or is it find a solution for naija problem?Make u no mad oh! |
how do we do our own akara when the cake is so attractive?hardly resistable |
yes oh,until proven guilty, caught in the act oh, not outside the act because men always have a way of lieing |
abeg wetin dey happen here? |
abeg na exam we wan write.which kind lenghty handout be dat? |
I bored down here at Wales, i would coming over for the weekend in london to catch some fun.Any babe to mingle ![]() |
hmmmmmmmmmm, una don come again with dis defination of love matter. |
abeg ask am. |
The national cake , no longer national ,it now belongs to selected politicans, if ur lucky to be called for the "o wa be "party ,u automatically own the resources of the state, deciding who gets what ,when n how |
I ve never been there so i dont know what i think of it.Abi make i think of am from de film wey i dey look? |
What a good question.Maybe Nigeria belongs to him. I dey looku n laffu |
,Viewers are hereby warned against the use of English and inconsistencies 
