BigYash's Posts
Nairaland Forum › BigYash's Profile › BigYash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 290 291 292 293 294 295 296 297 298 (of 395 pages)
aspabay:Something is wrong with you.. Same people bought the economy ,right? |
officialfestus:Na only ur own I see |
Mercychen:If e no clear,just try dey waka late at night.. The story go dey clearer soon.. Niaja no save,nigga say na night waka worst pass.. so make folks avoid night waka. Him come still say him oga run am local,come still carry am go ikoyi prison.. He come say them beat am,no be small o. ![]() You gerrit? If you don gerrit,forget about it.. |
The boy no like moaning ,he no like music.. Wetin him come like? By the way how you take dey moan? I hope no be those type,when dey turn person off.E.g like those acting porn.. That one dey vex me too.. When you moan,try and add class No be uyeeeh .. ahhhh.. mummy eh, this boy has killed me.. my chest o, my Toto ooooo ,baby that’s my womb .As if na her intestine before.. Some girls funny sha ![]() |
Naz34:You and who dey deceive yourself? I'm talking based on what I have seen. Not that I'm saying the shit is good.. |
hornetclair:Comot there. E dey . You go say,e no cast like this.. You hear NaNa abi? People don dey comot Nigeria ,go do those rubbish as at that time you mentioned so.. I no say the shit good,cux everything wen get beginning sha ,dey get ending.. |
Just see who say he wan be president of Nigeria. And some youth still dey support m.. Na wah o |
Brian47:You been still get marriage for mind? You are funny? No be all these girls when don tear eye finish so? Maybe na angel you wan marry sha. Thank God say to get pikin no hard agsin Op if you can ,plz collect it,collect it o.. That's why I respect Timaya till today.. When Empress Bleep up,he collect car when he give her back.. You self Bleep up.. Why will you put her name on d reciept Mr Osundu? Love dey sweet you like palm wine then. I sha understand.. My opinion na say make u collect your shop o.. Or she pay for it.. Then you dash the money to orphanage home.. You gerrit? No woman wrapper(Simpos) or Virginia family should qoute me plz.. |
E shock her.. See as she open mouth full everywhere.. D slapper ,abi slapee was just smiling.. Women! |
You no get means to pay loan ,you go borrow. You for go ur place of worship ,ask your leader for help. Some of them dey help in times of needs |
He go tay for prison sha |
He must be mad.. |
DenreleDave:Just as lala take dey eat snake.. And he go dey bite women dey go ,right? ![]() Op wetin corn dey do inside soup.. You dey cook sha.. Go open YouTube channel and start uploading the pics and IG too.. With time, you go start make money... People when like frog ,go start like you too.. |
If police can do this to a police . Wetin go come happen to who no be police in the hands of police ![]() Weda na police women worst pass sef me no know.. They are all the same anyways.. Na the man and the woman sabi. I hate Nigeria police.. They are all thieves ... Na who them never catch ,go dey form clean police.. |
Jbn11:You don vex You for tell am to refer you to the car wash where you go make 30k a month,since it’s that easy... |
Pills don knock this one out If you know, you know.. |
Them no fit invest am. Make the owner come even like their doings,after getting to know ,they invested it. Na to carry yash wen infection full,dey go lodge hotels.. Making videos to intimidate people.. Them suppose beat craze comot their head first.. |
This guy don chop money no be small.. The last time reps invited him,he even said some of them dey follow am chop. Since then,reps mute.. This country na wah |
Phone pressing.. My phone and I are best frds though ![]() |
alsudan:Shut up e.. No dey support rubbish.. |
MonkeyMods:Even to clear children bicycle now sef na war.. No be joke o.. Na why cars come dey cost anyhow these days.. |
Wey that mumu ratgriller ? Come and see your darlin daddy achievement here.. Ode |
Na wah .. Op just dey dash Alabi money.. Cheerful giver.. Even 2odds Dey hard you win .. Betting is not for you my nigga.. |
BritishNaija:Hmmm.. I used to think like this before.. Until I saw these boys doing things.. 10years they didn't die o.. Most hotels,fuel stations, hostels,big cars etc, in uromi,ekpoma and its evirons ,na these boys o. Them no dey die again o.. How they do it,me I don't understand.. Most of them are not even educated.. They laugh at those that are educated,because they (the yahoo boys) are now employers of labour... No be small intimidation dey outside o.. U wen go school, go dey manage.. Small boy wen no fit finish jss3 don get reach three to four houses.. Maybe na girls them dey use sha.. Cux their family members are still alive and well.. |
Na wah o.. Na only him come still die inside the motor... Hmmm .. |
Suspect1:Still doesn't change the fact that you're a thief and you're likely to end up like that idiot up there.. You gerrit? |
Suspect1:You Monica already sold you out.. Armed robber Them soon catch you too.. |
He no believe he eyes. . Nigga blike" so the jazz wen baba give me,na fake" ![]() |
The officer don tire for life.. |
Sai baba. Can I hear somebody say "next level". If you are there say "change". Rat griller come and see how, your father is running Nigeria o.. |
Cultistupdate:I was telling my guy yesterday.. This stupid comedian should be arrested for promoting cultism. How can you be slapping girls,forcing them to give you number cux you are a cultist? What is he telling the young ones? |
When she dey enjoy d drug money,she no fall o.. Na drama sha.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 290 291 292 293 294 295 296 297 298 (of 395 pages)

No be uyeeeh .. ahhhh.. mummy eh, this boy has killed me.. my chest o, my Toto ooooo ,baby that’s my womb .As if na her intestine before.. Some girls funny sha 


Them soon catch you too..