BILL10's Posts
Nairaland Forum › BILL10's Profile › BILL10's Posts
That one mean say Abba my guy fit still dey design clothes inside NDLEA custody sef.....but op hope say your source of info is legit |
Edoziesmart:Like we care...they should be scared...Chelsea is the defending champ...we don't go down without a fight. |
You mean say him pay 20meter for that paper?... |
Another 2:0 win for chelsea. |
Even when the video is saying otherwise you are still playing the victim...hand never touch you |
Abba my guy, i hear dem don buy new sewing machine 4 u for US. Orange is about to become the new black.Maybe na u go design puppi workshop coverall |
I love that woman already...Nwanyi oma with balls,abeg send me ur aza make i settle that fine.. |
Chai!...him boys fit mine him skull sef to complete wetin him don start.... karma |
You're probably not going to get that phone back...involve police sef,dem go BILL you pass the money you take buy the phone...if you backed your files, get a new phone... sorry my guy... that's the reality in our kwantri. |
Person wey dey sleep for hard floor come see executive cushion and maybe inside the car cold small...you say make him no sleep?...life is too short my guy,rest in peace. |
Sick mind game |
Quitting that sh*t is never an easy fit.I've been there before.i got hooked to it by a course mate during my finals at the Uni just to help us stay awake all night to read.when I initially tried stopping it, I had serious internal crisis. It continued till late 2020 when I got a new job in a different state which requires routine drug test...I tell you the post withdrawal symptoms can drive one crazy,you will feel sick with high temperature for weeks...but with determination he can stop...but let me emphasis that you can not help him.no one can. Something will make him stop... addiction is horrible |
Based on confirm blue blood wey i be, na just to chop my pop corn and Drink my coke in peace.wetin concern me. |
Envy dey give high blood pressure my guy....go and check yours before cardiac arrest invade you |
My guy thank God say you know die o...na that your friend for first type "gone too soon" for all social media, even cry pass your family members....Loyal and trust worthy friends are scarce like electricity supply for naija. |
Guys easy now,.... before una use my wife to be take do ritual....God protect every woman out there o... Not a good time to be a woman in Naija |
Even yam is not spared from kidnapping for naija... |
You post picture dey open teeth make your fellow men check you out?.....guy no vex me o...this fuel scarcity no reach your side?... |
Shey na beauty contest she think say she dey go for....you are addressed the way you dress....next time pay attention to that... don't go and be seducing innocent men ![]() |
Zonefree:Oga innosson need to manufacture new brain box for you guy...respect the lady |
Christistruth00:For Naija?....shey na wetin sef we go use dey charge am no.....this one wey we never see light charge phones full na train we wan come charge?... |
lilyheaven:As in eh...bush meat go just catch the hunter....angel Gabriel go dey use am do weight lifting for heaven...till fuel come. |
Next time don't even start what you can not finish...mtewww....now wey i be don dey enjoy una beaf... |
Obviously brainshed....too bad. |
Ok woman we hear you.... desperate times requires desperate measures...so therefore if we still catch any dispatch rider with a baby ,both the rider and the ridee go answer to the street scrutiny . ![]() |
Only God can heal this country...too many innocent blood spilled....our leaders no send... |
You self wan trend for Nairaland....congrats |
Be deceiving yourself....we keep on recycling these guys and we want a better Nigeria...Is He the best candidate the South Easth have got should Zoning favour them?... |
Abeg make dem give airplanes fuel o....fuel finish for train the other day,e park dem for middle of no where, later fuel come dem continue their journey...but if fuel finish for plane wey dey up,I no know where dem go park o..... |


