Bizza45's Posts
Nairaland Forum › Bizza45's Profile › Bizza45's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 71 pages)
Samirana360:SHARTAPPPPPP!!!!!!
|
fernandobush:no mind d man... anytime I c this man I go dey vex... if say I dey dia na to put knockout inside d birthday cake make e blow for e face |
9ja na 4kup oo , so na pray una dey pray make dem bring back d girls wey dem kidnap, instead of making investigation and trying to rescue of all them, c as bokoharam dey use una do shakara, any time and no of girls that is convenient dem, na e dem go release and 9ja go dey happy.. the olodo wey sit down for aso rock { including d previous one} go come tell tell us say bokoharam Don release some girls... this na shame oo |
aikyg:bro if I don't know anything about pencom I wouldn't have said wat I said...... and I read it thoroughly, I ain't venting spleen and just saying what they wrote was actually wrong |
op go sleep u no get gist @all |
I hate when someone sits down compose one yeye story and post it to look for pity .... una think say na small pikin una dey tell all these lies |
that tin still dey work? |
Freethought:did manu force u to put dem in your ticket |
gift01:ask google oo e fit happen |
hugian ooo e don do |
for those who give a 4k
|
Victornezzar:no vex somedays are like that |
Twizzy30:barca fan spotted.... bet your money in it. d only cup una go carry this na copa dey rey and Una no really sure about it oo |
na this kin this Dem suppose do since .... am surprised na now Dem start am , if u know u are coming to make d same promises u made last 5yrs then don bother coming |
Success555:hello success do betmoni have an outlet in Enugu ... I love using your site to play |
this man don dey go small small oo, if e like make e no go play with e grandchildren and great grandchildren make e carry 9ja matter for head , anyway na e cause am... e know say e no well e still no wan resign.... if e die now after 3wks or month people don forget am |
abeg make Una stone this mumu to death not because of his crime but because he is a fool... shebi after e go wan make e children take care of am, na this kin person I dey give rat poison after hearing e confession |
after talking u will go and do anoda cucumber movie |
hahahaha u dey use 9ja guys play. we just told u welcome and u are complaining when boys hack your future na die go die b that |
ask lai Muhammad , he might b able to answer this question |
hahahaha no b only Bini, u for tell d whole 9ja to join |
d way people talk on nairaland makes me wonder if they have brain @all or if na metal dey their head... I have done a lot of business with people I never met b4 yet it was successful ....because someone pulled a cheap scam Una come dey Blame d victim that's so stupid... most of u guys insulting d victim are scammers and u have trust issues that y Una fit open Una mouth come dey yarn nonsense |
can the bout be streamlined with mobdron I need to really watch it |
i saw a tribal mark that made ask d owner " Oga who u vex when Dem dey create u" |
Una k ow say that man no correct una still dey complain |
shebi d man dey abroad dey receive treatment Una dey shout, d man don come back Una still dey shout bia una want make this man die for Una |
u never c vex... women can make an angel behave like a devil for good 30mins then come back in becoming an angel again |
first of all people should try to get answer of what led the d man to do a Tyson on her... I ain't saying d man is right but some women can do some stupid things that will make their partner hit them... and when d person does she runs to Facebook, Instagram to start complain... matter wey people suppose carry for head like how beans , coke and semo don increase for market Dem no go carry am, how schools are going on strike Dem no reason that one, na one yeye matter wey no concern them na e dem go dey chuk eye for |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 71 pages)