Blackgold09's Posts
Nairaland Forum › Blackgold09's Profile › Blackgold09's Posts
rill: Oga we still dey church.so u dey ping for church, i go tell ur pastor |
Sundahjoe: Do peolpe pay MOD to make frontpage. Im really surpriosed how fast this hit FP. Anyway im a Rccg member but i no attend service today, God have mercy on me. HAPPY SUNDAYnot just on u o na on us cos even me i no go church |
nafada2: PLS WHEN IS ASUU CALLING OFF THE STRIKE?wen no dey hear 2 news? |
Ifyjemila: pls can someone send me the contact of brother Ndubuisi Nasir from Awka Anambra state?na ur long lose brother? |
Nedlog: dis is nt d main carnival bro..,its jst 2 pave way for d main ting..bros no mind all dis lagos copy copy dem |
imperiouxx: Not as colorful as lagos carnivaldry run not d main carnival it self |
atlwireles: If this happens next year, I will give all my tenants one year free rent.send me ur house address before dem play d match, so dat i go remove in before dat tym |
[quote author=tha_originator]Oh Allah, bless me with beautiful, intelligent, caring, fruitful and good wife. Amin.[/quote]na all dis things only you need from a woman wic one do you hv, with all dis you just mention? |
iamdsam: Na Nokia 5130 (xpress music) phone I dey use take browse. Na only 3 faces my phone fit see.abeg all my fellow nairalanders na nokia 3310 i dey use take browse. Na only my face i see o |
Bennymontana: How many days have you ever been able to go; Without spending a dime of your own money?bros u na hw many days u don stay? |
Hakerbamii: sola sobowale is not toyin tomato! Guy, u nid to go and sleep again.guy u go watch d programm again abeg n stop talking what u dont knw |
Ngwakwe: This report is incomprehensible.so dat d report go full book |
LesbianBoy: The bride is fat and very ugly! *spits*we don see him own pix abeg share ur own mk we see |
rilibaba08: More to followlike u |
andicod1st: Here in Calabar, CRS.. d sun is rily hot..bros u no dey lagos why put ur mouth 4 dis talk? |
homesteady: Mtcheeeeew!u need 2 go 4 one urself |
[quote author=Ogar.monday]So there can be threads like this on nairaland? Guess i will be visiting the family section now....i wish i am married....haba...marriage sweet oo[/quote]ogar marry dat ur babe na |
jennykadry: Apologise. Simple. Then make up s3xhot one right? |
[quote author=mc~evans]Serves her right![/quote]abeg d man na? |
Kingslaw: IF NO BE FOR NOKIAme if be sendo i go download |
Keneking: Take this matter to courtk them don hear u |
Oyenibi: Very bad for themhw abeg? |
Konmight: I heard about the incident yesterday, the report is true. The Colonel made a mistake, it's wrong in NA to lay hand on a junior colleague.na so na it make dem d junior colleagues gather beat am up, so no long talk. |
immanuello: I am Taiwo O.Q,i am a 25yrs old 400level undergraduate who lives in IB.i am a fun loving,honest,caring and appreciative handsome guy who is 1.60m tall.i am seriously looking for a well reserved cute serious young lady between real age of 19yrs to 21yrs who must be a christian and a yoruba girl.she must not be a pretending girl or a losed girl.she must be of a height of 1.70m tall.she must be facially beautiful,very fair in complexion with good shape,slim,pointed nose and must be well brought up.So this damsel can reach me on google+ hangout@pelumiimmanuel@gmail.com and my mobile no is 08167007774.must u tell everybdy dat u are an undergraduate? |
tevadzillo: Am a guy and I jst got dumped by my gal coz I cudn't buy her a dress of 20k,please I need a gal who will reason with me,dis is my pin 316EF1D0y cnt u buy her d dress? |
alfajamiu: Good, I am a good young man 32yas I need a good girl for a long term relationship call 08055885709at ur ago u need a long term raletionship |
alfajamiu: Am a man looking for a serious an long term relationship that may lead to marrylong term relationship na loan? |
Sleekbaby: Nawa oo, wot type of attire s ds, hp he is nt a gay.babe u bush if u never see dis kind of dressing be4 u go don hear of am |
Arosa: She looks goood!make we no hear after say dem wan fly her 4 treatment o |
[quote author=Missy_B]Jesus wept! |
cutestme: Don't like d dress.u like am o, u no like am o, dem don do d wedding. |
Oh Blood of God |

