₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,134 members, 8,448,826 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 09:32 PM

Toggle theme

Blacksavage's Posts

Nairaland ForumBlacksavage's ProfileBlacksavage's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)

PoliticsRe: Profile Of Folashodun Adebisi Shonubi: Acting CBN Governor by Blacksavage(m): 7:24am On Jun 10, 2023
This one face wey look like person wey fit steal 10billion naira as freestyl..lol
FamilyRe: My 4-Year-Old Daughter Keeps Telling Mysterious Stories About Her Past Life by Blacksavage(m): 6:40pm On May 30, 2023
taylor88:
Pikin wey I go leave run commot from house


If she block door I go brush am enter under fridge


All these people quoting me telling me I’m not a good father yen yen yen

How pikin wey you born go dey tell you she has two mothers and other siblings else where when no be say na group sex you take born am

OP don’t be deceived that pikin senior your grand mother

Carry the pikin go deposit as collateral use am borrow money from UBA

Next time you want to pour sperm inside your wife’s vagina pull out first taste the sperm for your tongue if the sperm taste shrine shrine you pour am for bed

Kuku beg her to dey give you sure odds

OP better be sleeping with cutlass in your hand any funny unusual breeze wey blow around 2am you machete immediately

You fit dey knack your wife thinking she’s sleeping one micro hand go just grab you for blockos
🤣🤣🤣🤣
Omo you off me...my guy no want wahala....
PoliticsRe: President Buhari Addresses State House Staff (Photos) by Blacksavage(m): 8:23am On May 25, 2023
See as buhari dey fresh like new born baby...[color=#990000][/color] grin
FamilyRe: I Am No Longer In Love With My Husband That Brought Me To The UK - Lady (video) by Blacksavage(m): 6:40pm On May 22, 2023
Na why I dey say women don't love men...I repeat women don't love men!!
If you don't like it you can come kiss my ass for all I care cheesy
PhonesRe: #200,000 - #250,000 Which Phone Should I Go For by Blacksavage(m): 7:03am On May 22, 2023
So you have that kind amount borrow me abeg!!!
RomanceRe: 12 Differences Between A WIFE And A GIRLFRIEND by Blacksavage(m): 9:07pm On May 20, 2023
Update grin
RomanceRe: Man Confronts His Girlfriend For Sending Her Ex-boyfriend His $300(video) by Blacksavage(m): 5:59am On May 06, 2023
Women and their guts ehnn be like 5&6 embarassed
RomanceRe: Between Buying A new Car And Getting Married by Blacksavage(m): 7:21am On May 03, 2023
GEJDHERO:
PLS I NEED ADVICE .Am on a crossroad..i know i have to settle down soonest but i also desperately need to buy a new car.I HAVE BEEN USING MY OLD CAR FOR 10YRS NOW
Bro buy car and thank me later.....
You see marriage! Lol
Make that woman no go change the time be say sapa go dey deal with you.....
Use your head!
FamilyRe: My Wife Burnt My Boxers Because I Didn't Give Her 30k by Blacksavage(m): 7:12am On May 03, 2023
Una wey dey marry ehnn I bow for una ooh huh
Godforbid rubbish..woman wey you marry then don change like character..
FamilyRe: My Girl Said She Can't Marry Me Yet While I Stay In Selfcon, Anything Wrong With by Blacksavage(m): 1:53am On Mar 06, 2023
Yamiriflathead:
She's a good woman, Hussle hard and build a duplex so she can Marry you grin
Make hin hustle hard for her so he go build duplex omo that moment she made that statement I go just come mouth for her matter
HealthRe: Pregnant Woman Dies In Kano Hospital Over Payment Alerts Delay by Blacksavage(m): 9:02pm On Feb 19, 2023
I knew it will surely come up...
FamilyRe: My Husband Inspects My Private Part Anytime I Return From Work by Blacksavage(m): 11:32am On Feb 13, 2023
😂😂😂
This man get trust issues.....

That be why I dey tell people make dem no dey jump into marriage....
FamilyRe: My Ten Years Of Marriage Is Falling Apart by Blacksavage(m): 12:40pm On Feb 12, 2023
🤧🤧
Shey I go fit marry like this God...
Cuz as I dey so I no like things dey stress my head..
CelebritiesRe: Funke Akindele’s Mother, Adebanjo-Akindele, Is Dead by Blacksavage(m): 10:50pm On Feb 07, 2023
VeryWickedMan:
Politics & rituals.
😅😅😅😅
Music/RadioRe: See Backstage Photos At 2023 Grammys by Blacksavage(m): 11:12pm On Feb 06, 2023
All this ones don sell their soul troway....🤨🤨
BusinessRe: Woman Creates A Scene In A Bank After N600k In Her Account Disappeared (Video) by Blacksavage(m): 10:05am On Jan 10, 2023
tongue
That's why I don't like banks....
Christianity EtcRe: Ibiyeomie Bans Couples From Having Sex During Fasting by Blacksavage(m): 7:14pm On Jan 09, 2023
Nawa ooh
grin grin
PoliticsRe: 2023: Buhari In Adamawa, Solicits Support For Tinubu, Binani by Blacksavage(m): 7:08pm On Jan 09, 2023
Make dem just throw bomb for their middle...Nigeria don settle be that. sad
Useless people
FamilyRe: My Father Is Blaming Me For Our Suffering by Blacksavage(m): 4:03pm On Jan 06, 2023
cry
Brother man I dey the same shoe with you but my pman is late and I have 2youngers who lives with my Mom and I don't have my own house,na for hotel inside store wey my brother dey work I dey sleep and I go dey hear moan every night and that thing no stop me from praying and dey do waiting I dey do..

Brother man it's not easy if na yahoo dey your mind do am no follow mouth so you go save yourself and family from poverty..
The hardship is Real
Me soonest I go travel go anambra go learn yahoo more cause I no fit continue with the same situation..
Stay blessed my brother a
Don't stop praying �
RomanceRe: Please Help, How Do I Get Over My Abusive Relationship That Is Draining My Blood by Blacksavage(m): 1:09pm On Dec 30, 2022
This girl is using you bross
Wake up and sell the house with the property and see what will happen..
PoliticsRe: 2023 Budget: Senators, Reps To Receive ₦‎30.2 Billion Severance Allowance by Blacksavage(m): 8:06am On Dec 30, 2022
shocked
This men are the ones killing Nigerians, God have mercy �
FamilyRe: May I Not Marry A Woman Like My Mum by Blacksavage(m): 8:52pm On Dec 28, 2022
uote author=ahnie post=119504142]
Don't worry,thanks for the fun.
Take care and thnks for the laughs.

I don't even know my number off hearts,so no need for it.

Do have a splendid night.
Bye[/quote]You too
FamilyRe: May I Not Marry A Woman Like My Mum by Blacksavage(m): 8:28pm On Dec 28, 2022
ahnie:
You too.
United state of asaba(u.s.a)
My pleasure
grin
Omo you burn me up
Sorry can I have your number?
You can message me privately
FamilyRe: May I Not Marry A Woman Like My Mum by Blacksavage(m): 8:26pm On Dec 28, 2022
ahnie:
Cruise ke?
I thought you were joking,well if it's true
Nice meeting you though
PhonesRe: My Data Wasted Away Without Me Using It. by Blacksavage(m): 8:25pm On Dec 28, 2022
Glo don carry you handicap grin
FamilyRe: May I Not Marry A Woman Like My Mum by Blacksavage(m): 8:24pm On Dec 28, 2022
ahnie:
U.s.a
See cruise which part of Nigeria dear grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)