Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,547 members, 7,812,724 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:08 PM |
Nairaland Forum / Blacksavage's Profile / Blacksavage's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 19 pages)
Romance / Re: She Kissed Me And Walked Away by Blacksavage: 1:00pm On Feb 25, 2022 |
Better mind your business, cause this ladies are Satan |
Romance / Re: My Girlfriend Is Pregnant, I Want To Know If I Am The Father Of The Child by Blacksavage: 10:41am On Feb 24, 2022 |
Use condom una no go hear word |
Family / Re: My Mother In-law Is Doing This , And She Is Pushing Me !!! by Blacksavage: 2:46pm On Feb 14, 2022 |
For your house again |
Romance / Re: See The Early Gift I Got Myself For Valentine(pics) by Blacksavage: 8:49pm On Feb 12, 2022 |
Spoil yourself abeg.... Iamdbull: |
Romance / Re: It's Over, My Girlfriend Is Pregnant by Blacksavage: 8:01pm On Feb 10, 2022 |
You don join cult abi?. |
Sports / Re: Man United Fans Slam Maguire And Call For Him To Be Stripped Of The Captaincy by Blacksavage: 6:33am On Feb 10, 2022 |
bro be calming down....you just dey para.....ahn ahn MITCHELL96: |
Romance / Re: Ghanaian Lady Allows 2 'Area Boys' To Publicly Handle Her Chest by Blacksavage: 12:49pm On Feb 08, 2022 |
seyz91: I just tire for them |
Romance / Re: Ghanaian Lady Allows 2 'Area Boys' To Publicly Handle Her Chest by Blacksavage: 9:57am On Feb 08, 2022 |
Our ladies no con get shame again... |
Career / Re: The Diary of a Cheap labourer (Daily Bread) by Blacksavage: 5:53pm On Feb 07, 2022 |
Man go do this kind work finish one babe go come say he love me.. Chai man dey suffer ooh Shout at to all the legit hustlers 4 Likes |
Sports / Re: Lionel Messi Records His First Goal Of 2022 by Blacksavage: 8:38am On Feb 07, 2022 |
Properties / Re: Please What Is Happening With Nigeria And Rent Issues? by Blacksavage: 8:35am On Feb 07, 2022 |
Brother man the matter tire me .. Make we just dey pray to God so that we go get the hell out of this country.. |
Romance / Re: My Fiancé Is Having An Affair With A Married Woman. by Blacksavage: 6:43pm On Feb 06, 2022 |
Madam I know say e dey pain but you fit talk to am and make sure say una settle am amicably...cause na man he be... 2 Likes |
Politics / Re: Sorrowful Letter To Asiwaju Bola Tinubu By Tunde Odesola by Blacksavage: 11:17am On Feb 03, 2022 |
You get mind ooh |
Romance / Re: He Met His Girlfriend In His Friend's Room by Blacksavage: 10:54am On Feb 02, 2022 |
That's why I no dey carry all this girls for head.. |
Food / Re: Okro Soup And Fufu To Calm Your Nerves. by Blacksavage: 9:56pm On Feb 01, 2022 |
omo this soup just get the lifestyle.... |
Politics / Re: Buhari: I Could Have Done Better If Given More Support by Blacksavage: 9:06am On Feb 01, 2022 |
You wey make all our youth group dey do ritual...oloshi .. |
Sports / Re: Odion Ighalo Joins Saudi Arabia's Al-Hilal (Photos) by Blacksavage: 7:25am On Jan 30, 2022 |
Iyaebe: Person wey God don already bless na im you dey say you hate? Omo No go think about your life and rest.. Oniranu! |
Celebrities / Re: Live Chicken Handed Out As Souvenirs At Party (Photos, Video) by Blacksavage: 7:46pm On Jan 29, 2022 |
Where them dey see all this big elephant yansh like this.. |
Celebrities / Re: 42nd Birthday: Tiwa Savage Wants To Be Taken Care Of by Blacksavage: 5:37pm On Jan 27, 2022 |
Tiwa tiwa....she can lash for Africa... |
Romance / Re: Young Man Dies During Sex With Prostitute In Delta State (photo) by Blacksavage: 12:19pm On Jan 27, 2022 |
slawormiir: Guy I swear you off me... 1 Like 1 Share |
Celebrities / Re: DJ Cuppy Talks About Bodyshaming, How Her Boyfriend Left After She Cut Her Hair by Blacksavage: 11:47am On Jan 27, 2022 |
Totilopussylick: I tire oh,make she no gokee her self for people mouth we she dey follow.. |
Romance / Re: Masturbation Is Killing Me Slowly by Blacksavage: 11:40am On Jan 27, 2022 |
Bro you can quit it, I'm a vitim I have been doing since 2010 till year that I quite..bro just pray...you can do it 1 Like |
Romance / Re: Lady Kneels Down To Propose To Her Boyfriend & Gets A YES (Video, Pix) by Blacksavage: 11:17am On Jan 27, 2022 |
When you don do search for husband for thirty something years,you see say omo i no get choice ooh This one i no go allow this one pass meeeeee by |
Celebrities / Re: Bobrisky Shares Bikini Photos by Blacksavage: 9:48am On Jan 24, 2022 |
Yeye dey smell |
Crime / Re: A Boy Beats His Girlfriend For Not Unlocking Her Phone (Video/Photo) by Blacksavage: 6:48pm On Jan 21, 2022 |
When I watch the video ehnn I pity the girl.. Why she self no open the phone make the guy rest... See you can't satisfy the girls of nowadays... If you like buy 2lot of land for moon they will still follow there mind... I rest my case... 3 Likes |
Celebrities / Re: Nigerian Singer, Faze Loses Mum, Faith Maryann Orji (Photos) by Blacksavage: 6:34am On Jan 19, 2022 |
Rip |
Celebrities / Re: Fireboy DML: “Beef Is For The Rich And Wealthy, Get Your Priorities Straight” by Blacksavage: 5:45pm On Jan 18, 2022 |
He don talk am |
Politics / Re: FG: Twitter Has Given Us Access To Manage Online ‘Prohibited’ Contents by Blacksavage: 7:10am On Jan 13, 2022 |
After six months,if am correct this government for this country just dey use us catch Cruise... 3 Likes 1 Share |
Phones / Re: Infinix Hot 11 Unboxing And First Impressions + Price (photos) by Blacksavage: 2:05pm On Jan 12, 2022 |
There is no difference...infinix just dey change case 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Hillard Eta: I Am Still APC Acting National Chairman by Blacksavage: 8:54am On Jan 11, 2022 |
nairavsdollars: Leave he never know as E dey gooo |
Nairaland / General / Re: Please! My Girlfriend Is Pregnant! by Blacksavage: 8:51am On Jan 11, 2022 |
loulynx: Boss I don't have laptop And how I want take do am? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 19 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |