Science/Technology › Re: Elephant Stops Trucks To Steal Sugarcane (Video) by Blacktruth: 8:41pm On Nov 08, 2023 |
Owomi da elephant 🤣😅😂 |
Business › Re: 6 Manufacturing Firms Post N166.3bn Losses In 9 Months by Blacktruth: 1:57pm On Nov 07, 2023 |
Welcome to naija , where anything dat goes up never comes down |
Politics › Re: Food Insecurity: 26.5 Million Nigerians To Face Hunger In 2024 – FAO by Blacktruth: 8:51am On Nov 05, 2023 |
Fearyourcreator: Where in the world suffer no dey,,, you dey mind that liar,,, make he show you where I talk am Na different kind of human beings full dis nairaland , dem nor fit kiii me |
Politics › Re: Food Insecurity: 26.5 Million Nigerians To Face Hunger In 2024 – FAO by Blacktruth: 12:21pm On Nov 04, 2023 |
UnfairLife7: fearyourcreator, helinues, jrusky and other miserable RONUs said nobody is suffering in Nigeria. Make dem just dey play |
Politics › Re: Food Insecurity: 26.5 Million Nigerians To Face Hunger In 2024 – FAO by Blacktruth: 6:02am On Nov 04, 2023 |
The hunger don already start since, e don tay , look around, will see and understand wat i mean , people are suffering. |
Politics › Re: Navy Confirms Delivery Of Yatch, Faces Payment Crisis Over NASS Stand by Blacktruth: 5:58am On Nov 04, 2023 |
Useless country |
Politics › Re: France To Return $150 Million Abacha Loot by Blacktruth: 11:45pm On Nov 03, 2023 |
This abacha loot na wa oOoo, na infinity things oOo, shoooooooou . |
Travel › Re: Police Detain 12 Illegal Nigerians Over Refusal To Leave Kazakhstan by Blacktruth: 3:26pm On Nov 03, 2023 |
joinnow: Let play a game Name name name Name any country you won't find a Nigerian E nor dey at all ,if care is not taken sef , Nigerians fit dey Pluto 🤣😅😂 |
Romance › Re: Nigerian Man Stranded After His Wife Took Children & Abandoned Him In An Airport by Blacktruth: 2:09pm On Nov 03, 2023 |
Their lawz favours women , dats y men dey c shegey for dat country, not only uk , some of this women already have plans before dey even liv dis country. |
Car Talk › Re: Car Wash Man Escapes Death As He Crashes Customer's Vehicle During 'Test Drive' by Blacktruth: 10:42am On Oct 30, 2023 |
Double wahala if to say him die |
Politics › Re: Police Pour Water And Teargas On Governor Fubara by Blacktruth: 10:37am On Oct 30, 2023 |
Wonderful , dis wan just weak me |
Politics › Re: Nigeria's Debt To China Rises To $800m In One Year by Blacktruth: 9:30am On Oct 30, 2023 |
Just imagine, china go soon dey enter insidde people house dey seize properties for money wey government borrow, because me and u know say dem nor go pay back 🤣😅😂 |
Politics › Re: Sim: Rivers Assembly Removes Edison As Majority Leader Amid Impeachment Rumours by Blacktruth: 9:28am On Oct 30, 2023 |
Rivers and and political wahala na 5 & 6 |
Politics › Re: "No Amount Of Propaganda Can Derail The Renewed Hope Agenda" - Gbajabiamila by Blacktruth: 5:00pm On Oct 29, 2023 |
mad man on the lose , u get another thing to talk before ? |
Politics › Re: Nigeria Is Not Broke, It’s Political Elites That Are “Broque” By Farooq Kperogi by Blacktruth: 8:15am On Oct 28, 2023 |
is dis one ok at all ? nigeria is not but broklyn  |
Business › Re: Naira Gains Against Dollar, Trades At N1113/$ At The P2P Market by Blacktruth: 6:51pm On Oct 27, 2023 |
BadCuntry: No matter how much the Naira appreciates against the dollar... one thing is sure: before Christmas the Naira will trade above 1300 against the $$$ dont mind dem |
Politics › Re: Military Ready For Imo, Kogi, Bayelsa Gov Polls – CDS by Blacktruth: 6:18am On Oct 25, 2023 |
Yet they are not ready for sambisa forest indiara 🙄😏 |
Foreign Affairs › Re: U.S Tests New Nuclear Bombs As A Warning To Russia (Photos) by Blacktruth: 8:46pm On Oct 21, 2023 |
trouble dey sleep ooooO yanhga wan go wake am , make una continue |
Education › Re: Police Arrest School Owner In Delta For Allegedly Raping 4-year-old Girl by Blacktruth: 2:24pm On Oct 19, 2023 |
Haba na ,4 years old ? No na , weitin dey worry dis people sef |
Politics › Re: We Can't Trust Christians With Nigeria's Security - Sheikh Gumi by Blacktruth: 11:14am On Oct 19, 2023 |
Ozwoh of a character, see d trash wey person papa dey spit out sha , brainless Forgot. |
Politics › Re: We Recorded 1,000 Pre-election Litigations On 2023 Poll – INEC by Blacktruth: 7:02am On Oct 19, 2023 |
Plz short up , u guyz always have different excuses for failure |
Politics › Re: APC Is Now an Islamic Party - Babachir Lawal by Blacktruth: 5:18am On Oct 19, 2023 |
Old gist , nor be today we know , next plz . |
Science/Technology › Re: Nigerian Man Finds An Owl In His Home (Pix, Video) by Blacktruth: 1:46pm On Oct 18, 2023 |
|
Crime › Re: Amma Buwa: Bukar Abacha's Daughter Strangled To Death In Maiduguri by Blacktruth: 1:34pm On Oct 18, 2023 |
Some of una nor go read , una go just dey coment haaa , na wa pipo brain don dey dance koloba for dis naira land oOoo |
Crime › Re: Lagos Launches Manhunt For Motorist Who Threw Waste From Car by Blacktruth: 1:31pm On Oct 18, 2023 |
Some of una wey dey shout very good , na una worse pass, let us come to ur house and do a little inspection, lets see wat will happen, too many hippocrates in this country |
Politics › Re: Kogi Guber: Yahaya Bello Seeking Third Term Using APC Candidate – Dino Melaye by Blacktruth: 3:44pm On Oct 17, 2023 |
|
Politics › Re: Moses Jitoboh: Retired DIG Drags Police Service Commission To Court by Blacktruth: 3:18pm On Oct 17, 2023 |
welcome to Nigeria, na now u know weitin dey sup abi |
Career › Re: UK Nigerian Man Reportedly Lost His Job After His Female Compatriot Report Him by Blacktruth: 3:03pm On Oct 17, 2023 |
We are ourown problem, case close . |
Fashion › Re: The New Fashion Trend For Men ? by Blacktruth: 2:43pm On Oct 17, 2023 |
No , its not , dis wan nor really well |
Politics › Re: It Is Difficult For A Terrorist To Survive In Nigeria - CDS, Christopher Musa by Blacktruth: 11:18am On Oct 16, 2023 |
All our politicians are also terrorists, ( financial terrorists) |
Foreign Affairs › Re: Iran Warns Israel Of Regional Escalation If Gaza Ground Offensive Launched by Blacktruth: 11:16am On Oct 16, 2023 |
God have mercy |
Politics › Re: See Photos From Kano Mass Wedding Ceremony (photos) by Blacktruth: 11:11am On Oct 16, 2023 |
CoronaVirusPro: That’s why their kind has been dominating your ancestors from independence till date. Oya clap for ur foolish display, cow urine go make sense to take baff u dis morning 🤣😆😂 |