Politics › Re: Which State In Nigeria Is Faster To Get Your Nigerian Passport by Blacktruth: 9:53am On Sep 25, 2023 |
Your money makes it fast , not the state , welcome to Nigeria |
Politics › Re: Okada Riders Defy Sanwo-olu, Return To Prohibited Routes by Blacktruth: 9:43am On Sep 25, 2023 |
Na normal things , law nor dey last for lagos 🤪 |
Politics › Re: Video Of Supreme Court Building On Fire In Abuja by Blacktruth: 9:43am On Sep 25, 2023 |
Na wa oOo |
Politics › Re: Yahaya Bello: I Have No Political Ambition, But To Support Tinubu by Blacktruth: 9:41am On Sep 25, 2023 |
Na play u dey |
Travel › Re: Truck Falls On Otedola Bridge This Morning (Photos) by Blacktruth: 12:11pm On Sep 12, 2023 |
Ones in every year during the raining season, one truck must fall in that otedola bridge |
|
Health › Re: Doctor Noah Kekere Harvested Patient's Kidney - PIDOMNIGERIA by Blacktruth: 9:20pm On Sep 08, 2023 |
Wonderful , abeg another bad thing dey wey never happen for dis Nigeria? Make someone remind me of one abeg |
Politics › Re: What Was Yahaya Bello Calculating While Judgement Was Ongoing? by Blacktruth: 12:57pm On Sep 08, 2023 |
Make una help me ask am , i thnk say na only me wan notice |
Politics › Re: I Was A Brilliant Student, Says Tinubu by Blacktruth: 10:04am On Sep 08, 2023 |
EmirofAfonjaz: In the Country of the Blind "One eyed" man is King.
When surrounded by illiterates and fools..even a thug is Aristotle . Honestly, you spoke my mind 🥰 |
Politics › Re: Phrank Shaibu To Shettima: Turning Borno Into Hell Your Only Legacy by Blacktruth: 7:16am On Sep 08, 2023 |
Dis wan just finish shit-man sha , chaaaaaaaii |
Crime › Re: DSS Operative Reportedly Kills Fashion Designer In Abuja by Blacktruth: 7:04am On Sep 08, 2023 |
Just imagine , i wonder wat dis pipo has turn into |
Politics › Re: I Don't Know Who Is Giving PDP Hope, Whether It Is The Pastors Or Imams - Wike by Blacktruth: 10:42pm On Sep 07, 2023 |
Una still dey dis matter? Isiorite |
Politics › Re: Rufai Oseni Clashes With Jesutega Onokpasa On Live TV by Blacktruth: 1:19pm On Sep 07, 2023 |
Wahala for people wey nor wan rest for this matter , na una sabi |
Politics › Re: Peter Obi Out To Defraud Our Party, We Welcome The Judgement - Apapa LP Faction by Blacktruth: 9:40pm On Sep 06, 2023 |
Madness , bross above me , abeg gee me rope make i take tie dis mr apapa , nor be by white hair dem take dey get wisdom o , some fools have white hairs too
The man don cash out las las |
Politics › Re: Tinubu: Tribunal Dismisses Atiku’s Dual Citizenship, Drug Conviction Allegations by Blacktruth: 8:32pm On Sep 06, 2023 |
Na so , Nigeria is finally finish
|
Politics › Re: NLC Ends Two-day Warning Strike, Directs Workers To Resume Work by Blacktruth: 7:59pm On Sep 06, 2023 |
Mumu people ,make una just dey play |
Politics › Re: Beneficiaries Of Subsidy Ready To Undermine Govt, Says VP Shettima by Blacktruth: 8:25am On Sep 06, 2023 |
This one madness nor get cure aswear |
Politics › Re: LP, PDP Chieftains Urges Calm As Presidential Tribunal Delivers Judgement by Blacktruth: 7:41am On Sep 06, 2023 |
Abidele: Everywhere typing rubbish...
Suffer nor de tire you? Olodo Dont mind dem ,month don end na |
Politics › Re: LP, PDP Chieftains Urges Calm As Presidential Tribunal Delivers Judgement by Blacktruth: 7:39am On Sep 06, 2023 |
Otilor |
Politics › Re: Parties Optimistic As Tribunal Rules On Atiku, Obi’s Petitions by Blacktruth: 7:10am On Sep 06, 2023 |
Finally, dis country don go , chaii . |
Politics › Re: Tribunal Judgement: Police Warn Against Unguarded Utterances by Blacktruth: 6:26pm On Sep 05, 2023 |
Just dey play |
Politics › Re: DSS Arrests Suspects Over Palliative Diversion by Blacktruth: 6:25pm On Sep 05, 2023 |
Parliative , na ear we take dey hear am , and na only when dem thief am we dey know say e actually dey exist |
Politics › Re: Task Force, Tanker Drivers, Touts Clash At Mile 2 by Blacktruth: 12:08pm On Sep 05, 2023 |
Na so i hear oOo |
Politics › Re: Customers Protest Discos’ Plan To Retrieve Prepaid Meters by Blacktruth: 8:39am On Aug 24, 2023 |
Beremx: Waiting for IKEDC to start their own madness of upgrading meters. They should be ready to dance DISCO music from their customers.
Ndi ara Yes oOoo better disco , with a little touch of high life , dey are seriously crazy |
Politics › Re: Each Ministers Designate To Get ₦7.7 Million Annual Accomodation Allowance by Blacktruth: 4:15pm On Aug 20, 2023 |
Just imagine oO, yet no increase in salary , make una continue to dey carry us dey go where we nor know oOo |
Romance › Re: My Phone Mistakenly Called My Ex by Blacktruth: 4:18pm On Aug 12, 2023 |
U sef mistakenly talk to her na , e be like say una nor get better news and updates again for dis nairaland mitcheeeeeeeew |
Education › Re: Osun Mega School Aregbesola Built With N2 billion Is Fading Away In The Bush by Blacktruth: 4:16pm On Aug 12, 2023 |
Na normal tradition |
Health › Re: Resident Doctors Suspend Indefinite Strike, to resume tomorrow by Blacktruth: 8:31am On Aug 12, 2023 |
All diz ones wey dey behave like nepa , off and on , abeg make una stay one place |
Foreign Affairs › Re: Niger Coup: Russia Warns Ecowas Not To Take Military Action by Blacktruth: 8:23am On Aug 12, 2023 |
Dem go gree hear word , bulabalu pipo dem |
Romance › Re: Lady Embarrassed At A Restaurant After Her Date Left Without Paying The Bills by Blacktruth: 9:55am On Aug 10, 2023 |
jonero4: Ekuke dey form rothwailer.. slay queen wey no get t.fare dat one na slay queen? Na slay rat lol 😅🤣😂 |
Politics › Re: Subsidy Removal Will Reduce Carbon Dioxide Emissions - Shettima by Blacktruth: 8:53am On Aug 09, 2023 |
Mad man spotted |
Politics › Re: Court Rules That INEC Can Determine How Election Results Are Transmitted by Blacktruth: 8:05am On Aug 09, 2023 |
Isiorite ,they can also declare blur result too |