Food › Re: How I Prepared The Alligator I Killed by Blacktruth: 6:28pm On Oct 15, 2023 |
Change4dbeta: Is there Alligator in Nigeria? I think this is a baby croc. Yes , we have dem enough in dis country |
Food › Re: How I Prepared The Alligator I Killed by Blacktruth: 6:27pm On Oct 15, 2023 |
Na everything una dey chop |
Politics › Re: See Photos From Kano Mass Wedding Ceremony (photos) by Blacktruth: 6:25pm On Oct 15, 2023 |
U can imagine, these are d Chinese of Nigeria, go and multiply and give birth to more terrorist 😂😁 |
Foreign Affairs › Re: Hamas Terrorist Filmed His Own Death During The Surprise Attack On Israel by Blacktruth: 6:22pm On Oct 15, 2023 |
Lol , i wonder if dis pipo are humans |
Crime › Re: Police Avert Theft Of Train Coaches In Maiduguri by Blacktruth: 5:13pm On Oct 14, 2023 |
Good news of d day |
Crime › Re: EFCC Arrests 32 Suspected Internet Fraudsters In Enugu by Blacktruth: 4:33am On Oct 07, 2023 |
When are we going to see news about effcc arresting politicians? Mad pipo everywhere ( osinwin ninyin ) |
Foreign Affairs › Re: Joe Biden's Dog, Commander, Removed From White House After Biting secret Agents by Blacktruth: 12:10pm On Oct 05, 2023 |
The agent is a suspect 😂🤣 |
Events › Re: Nigerian Woman Who Ordered Guests Without Asoebi Out Of Her Party Apologizes by Blacktruth: 11:33am On Oct 05, 2023 |
Madness |
Crime › Re: Police Arrest Two Over Identity Theft, Romance Scam In Abuja by Blacktruth: 10:18am On Oct 05, 2023 |
Kpalava e dey find |
Politics › Re: Why I Slumped During Ministerial Screening – Balarabe by Blacktruth: 10:17am On Oct 05, 2023 |
Story for the Gods |
Foreign Affairs › Re: Africa: Top 10 Countries With The Largest Gold Reserves 2023 by Blacktruth: 9:10am On Oct 05, 2023 |
jullary: Good. But Nigeria continue borrowing, I don't even understand again. We have almost every resources on earth,but we no dey stop borrow borrow. I tire! Ur tire dey learn for where my own tire dey |
Politics › Re: Speak Up On Tinubu’s Certificate Saga – Soyinka Told by Blacktruth: 8:52am On Oct 05, 2023 |
Ofunaofu: The man died in him Nor be every old man wey get white hair get sense |
Properties › Re: Court Declares Awujale, Oloja Rightful Owners Of Disputed Epe Land by Blacktruth: 8:29am On Oct 05, 2023 |
post=126207712: Na dem palava be dat, We have more pressing issues in our darling country at this point in time. Manna manna , i dey see ur handwork o, weldon , hmmmmm , u ask ur pipo to block my account d other day abi , make una continue. |
Politics › Re: CSU Vindicates Tinubu, Presidency Insists, Atiku Files Documents Today by Blacktruth: 8:23am On Oct 05, 2023 |
Thomasankara: [/color] honestly the matter tire me o, let's wait on how the judiciary will explain electoral laws[color=#770077] dem nor let person hear word |
Politics › Re: INEC To Transmit Results Of Bayelsa Guber Poll Manually by Blacktruth: 8:19am On Oct 05, 2023 |
Dem don come again ,nor be only transmit na Transformer 🙄
People wey normal nor plenty again for dis country |
Politics › Re: CSU Vindicates Tinubu, Presidency Insists, Atiku Files Documents Today by Blacktruth: 8:05am On Oct 05, 2023 |
Una dey play , the 3 of una nor fit scatter my brain .
Media will say dis
Tinubu crew will say that
Atiku gaang will say another thing
And d guy bellow me is laughing at them
🙄🙄🙄🙄 |
Romance › Re: Nigerian Man Proposes To His Pretty Oyinbo (white) Girlfriend (pics/video) by Blacktruth: 4:47pm On Oct 04, 2023 |
Wahala don wear boxers oOo |
Politics › Re: Ganduje, APC NWC Visit Buhari In Daura, Confident Of Winning Imo Poll, Others by Blacktruth: 2:56pm On Oct 04, 2023 |
In a sane country a lot of Nigerian politicians are supposed to be in jail right now honestly, just imagine ganduje still walking freely, hmmmm 🙄 |
Politics › Re: Omokri: I’ll Give You $100,000 If You Can Show Where CSU Registrar Denied Tinubu by Blacktruth: 2:49pm On Oct 04, 2023 |
This wan nor just get shame again sha , person papa |
Crime › Re: Mohbad: Lagos Police Declares Prime Boy Wanted. by Blacktruth: 2:32pm On Oct 04, 2023 |
Who be prime boy abeg , make i begin look for am too , no time to check time . |
Politics › Re: Tinubu's CSU Records: David Hundeyin Shares Written Copy Of Deposition by Blacktruth: 2:31pm On Oct 04, 2023 |
|
Properties › Re: My Tenants Refuse To Pay Me by Blacktruth: 11:30am On Oct 04, 2023 |
Country hard , bare with am small , me sef go soon beat my landlord soon 🤣😅😂 |
Health › Re: Diphtheria: States Consider Facemasks As Cases Escalate by Blacktruth: 11:27am On Oct 04, 2023 |
Proudlyomonna: Lock down ke God forbid oo,abeg make them wait make I collect gbese wey people dey owe me for market first oo  😂🤣😅 |
Politics › Re: Atiku Is Not A Decent Man For Dragging Tinubu To Chicago Court - Temitope Ajayi by Blacktruth: 9:37am On Oct 04, 2023 |
killsmith: Validates our claim on Yaruba hypocrisy. The Yarubaman is comfortable with injustice and criminality, as long as he benefits from it. They destroyed Jonathan's government when he tried to remove subsidy. But they are now okay with it because it's their brother. Na hunger go kill all of dem , i dey drink dia tears every day for lagos , dem never chichonchin |
Health › Re: Diphtheria: States Consider Facemasks As Cases Escalate by Blacktruth: 9:29am On Oct 04, 2023*. Modified: 9:58am On Oct 04, 2023 |
Dem don come again , abeg wen d lockdown dey start , i wan check something , 🤪😜 |
Politics › Re: HURIWA Demands Tinubu’s Disqualification, Resignation Over Identity Theft by Blacktruth: 9:06am On Oct 04, 2023 |
From one wahala to another wahala , wahala promax |
Politics › Re: Tinubu’s Daughter, Folashade Criticized Over Her Independence Day Speech by Blacktruth: 11:45am On Oct 03, 2023 |
mediocre, nigerians nor fit kill me , office of first daughter indeed, the other say na commissioner of enjoyment, nothing we nor go see for this country, nigeriia , otilor . |
Celebrities › Re: Ghanaian Seer Foresaw Mohbad’s Death..listen To The Warning He Gave Naira Marley by Blacktruth: 11:53am On Sep 28, 2023 |
Hmmmmmmmmmm , am speechless, just like Michael Jackson |
Celebrities › Re: Naira Marley Confirms NDLEA Arrested Mohbad (video) by Blacktruth: 8:56am On Sep 28, 2023 |
And so ? Even the ganja lord himself deserves to be arrested, abi weitin dem dey wait for , RIP mohbad . |
Politics › Re: INEC Laments As 241,715 Bayelsa, Kogi, Imo Voters Shun PVCs by Blacktruth: 8:31am On Sep 28, 2023 |
No need for eclections again na , make inec just kuku dey do selection process na abi ?
Just like d guy above me said , we nor send dia mama and dia papa again . |
Politics › Re: NUEE Gives Minister, Adelabu Adebayo, 2 Weeks To Issue Prepaid Meters by Blacktruth: 11:54am On Sep 27, 2023 |
Isiorite |
Politics › Re: Each Nigerian Owes N396,376 As Public Debt Rises To N87.4 Trillion by Blacktruth: 1:32pm On Sep 25, 2023 |
Make dem kon tell me wen i follow dem owe dat money oOo
When una dey borrow borrow, i nor dry dia oOo
When una dey thief thief i nor dey dia Ooo
E be like say something don loss for una brain abi🙄 |