Politics › Re: Sanwo-Olu Celebrates Four Years Without A Bank Robbery In Lagos by Blacktruth: 9:31am On Dec 13, 2023 |
OkayDaddy: Person wey Okowa and the current idiot don mortgage him life dey open mouth sef. 🤣😅😆😂 |
Health › Re: Lady Commits Suicide Hours After Her Boyfriend's Death In Adamawa by Blacktruth: 7:12am On Dec 13, 2023 |
post=127456481: Na Where, ÑâijaCover Dey Work, Na There Him Dey See Him Own Food Take Chop ooooo 😂🤣😅😁 , so if bad tin nor happen, him nor go chop ? |
Politics › Re: Kaduna Massacre: Villagers Sue FG, Demand ₦33 Billion Compensation by Blacktruth: 7:05am On Dec 13, 2023 |
Verry very good , i support dis , next time dey will learn . |
Politics › Re: INEC Swears In New RECs Including APC Supporter by Blacktruth: 7:02am On Dec 13, 2023 |
Na dia way be dat na , the wayward way .
A = ABANDONMENT
P = POLLUTION
C = CORRUPTION |
Politics › Re: Sanwo-Olu Celebrates Four Years Without A Bank Robbery In Lagos by Blacktruth: 6:27am On Dec 13, 2023 |
Dis one madness just dey worse every day |
Family › Re: Man Accuses Pastor Of Marrying His Wife, Demands 6 Million Naira Bride Price by Blacktruth: 6:26am On Dec 13, 2023 |
Innobee99: Las Las, religion go Kee u Ignore d idiot , foul don shit inside him brain |
Family › Re: Man Accuses Pastor Of Marrying His Wife, Demands 6 Million Naira Bride Price by Blacktruth: 6:25am On Dec 13, 2023 |
Some pastors sha , shame nor dey dia dictionary, d goat still get mouth dey talk |
Health › Re: Lady Commits Suicide Hours After Her Boyfriend's Death In Adamawa by Blacktruth: 6:21am On Dec 13, 2023 |
post=127455474: Oh My God, What Is Really This Suicide News
Don't Forget, ÑaijaCover Bring This Sad News Continue to dey cover bad news , since u dey forbid good news lol . |
Politics › Re: Powerful Nigerians Responsible For Kidnapping, Banditry, Illegal Mining – FG by Blacktruth: 10:41pm On Dec 12, 2023 |
We knew already, its no news , even vice president is aware . |
Business › Re: Nigeria Has Highest Number Of Self-made Billionaires In Africa 2023 by Blacktruth: 10:25pm On Dec 12, 2023 |
FOOTSOLDIER2: Na statistics we go chop? Your father! Help me tell the mumu |
Politics › Re: Drama Over Power Outage During Power Minister’s N344bn Budget Defence In NASS by Blacktruth: 9:42pm On Dec 12, 2023 |
Make dem still suffer weitin common man dey suffer small , animals. |
Career › Re: Customs Faults Officer Demanding N5,000 Bribe From Passenger, Begins Probe by Blacktruth: 8:41pm On Dec 12, 2023 |
Dem be like cockroach for dat airport , i swear dey are all disgrace to dis country |
Christianity Etc › Re: I Will Die On A Sunday After Eating Pounded Yam – Pastor Adeboye by Blacktruth: 12:26pm On Dec 10, 2023 |
abdeefggh: Daddy o  U don remove d G abi ? 1🤣😅😂 |
Romance › Re: My Wife Watches Cartoons More Than My Kids At 37 Help! - Man Laments by Blacktruth: 12:23pm On Dec 10, 2023 |
viyon02: I do watch cartoon too, infact smart people watch cartoon. I prefare it to the zee world others ate watching, i just wish i can delete dat tin from my dstv |
Romance › Re: My Wife Watches Cartoons More Than My Kids At 37 Help! - Man Laments by Blacktruth: 12:21pm On Dec 10, 2023 |
|
Politics › Re: Moody's Upgrades Economic Outlook On Nigeria To Positive - Reuters by Blacktruth: 7:29am On Dec 10, 2023 |
na play all of una just dey play |
Politics › Re: Japa: FG Expresses Concern Over Increasing Emigration Of Nigerians by Blacktruth: 1:24pm On Dec 08, 2023 |
Na dat concern go kill una as una nor wan do d right thing |
Business › Re: Banks Fail CBN's Stress Test On Foreign Operations by Blacktruth: 11:17am On Dec 07, 2023 |
All of dem na werey before na , na only charges dem sabi , theives . |
Politics › Re: Oshiomhole: Foreign Prisoners Are Working At Construction Sites In Nigeria by Blacktruth: 10:41am On Dec 07, 2023 |
Welcome to naija where anything can happen |
Politics › Re: NLC President Ajaero Joins Tinubu At COP28 (Photos) by Blacktruth: 10:30am On Dec 07, 2023 |
Birds of same feathers decieving thier selves |
Career › Re: Why Do Ladies Dominate The Banking Sector...? by Blacktruth: 9:12pm On Dec 06, 2023 |
Na dia hobby, abi weitin u wan hear ? |
Politics › Re: NJC recommends 11 Justices to the Supreme Court (Photos) by Blacktruth: 7:16pm On Dec 06, 2023 |
Another 11 thieves, warming up to start collecting bribes |
Politics › Re: Timeline Of Accidental Bombing By Nigerian Military by Blacktruth: 7:42am On Dec 06, 2023 |
Na so so swear just dey my mind like dis for dis people, i nor even kon know d one wey i wan use , weda make i reason with thunder abi make i negotiate with ogun sef , i nor know , because na every year dis pipo dey kill any how all in d name of bombing eeen. |
Politics › Re: Over 9,000 Civil Servants Fail Promotion Exam by Blacktruth: 7:36am On Dec 06, 2023 |
Much expected |
Crime › Re: Residents Beat Suspected Serial Burglar To Pulp In Ondo by Blacktruth: 8:59pm On Dec 05, 2023 |
Abeg make dem add hip join d pop , make e for be hippop , e never see anything |
Politics › Re: Subsidy: FG To Disburse 50,000 Naira Grants To Nigerians by Blacktruth: 8:53pm On Dec 05, 2023 |
Leonard04: Una papa preek.
Happy looting.
What jah cannot do exist in naija... Hahahahaha, best coment of d year , i swear 🤣😅😂 |
Politics › Re: NAF Puts Up Presidential Aircraft For Sale, Invites Bidders by Blacktruth: 12:14pm On Dec 05, 2023 |
Now the shegey continues, una go sell een una go tire , sotay una nor go see anything sell again |
Politics › Re: Underage Voters: Court Gives INEC 90 Days To Handover Officials For Prosecution by Blacktruth: 10:20pm On Dec 04, 2023 |
Story for the Gods |
Education › Re: UNICAL Suspends Payment Of School Charges Till Further Notice by Blacktruth: 10:08pm On Dec 04, 2023 |
Dis country is finally gone , politicians feeding fat on the poor . |
Politics › Re: FG Procures ‘Used’ Mass Transit Buses For Nigerians - Sahara Reporters by Blacktruth: 5:54am On Dec 04, 2023 |
ogododo: Bros, Migwooo. Vrendoh oshareh na , mavoh |
Politics › Re: Tinubu Restates Commitment To End Terrorism, Banditry by Blacktruth: 6:08am On Dec 03, 2023 |
Story for the Gods, actions speaks louder than words |
Education › Re: Factional Presidents Emerge In NANS by Blacktruth: 6:07am On Dec 03, 2023 |
Everything for dis Nigeria don be 2 , make we kuku get 2 presido na abi |