Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,149,017 members, 7,803,400 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 03:18 PM |
Nairaland Forum / Blazebaba's Profile / Blazebaba's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 19 pages)
Politics / Re: Aerial View Of Banana Island, Lagos (Pictures) by blazebaba(m): 6:15pm On Dec 31, 2023 |
It’s really looking very banana |
Career / Re: Why Do Ladies Dominate The Banking Sector...? by blazebaba(m): 10:53pm On Dec 06, 2023 |
Dem go dominate am na since na dem sef Dey like money pass |
Family / Re: What Happened That Made You Believe Spiritual Is Real by blazebaba(m): 4:50pm On Dec 02, 2023 |
obinna58: Oh really .. Pray you never gets to see anything that would make them open your file.. 5 Likes |
Car Talk / Re: The Rate At Which Fuel Burn So Fast Right Now Scares Me by blazebaba(m): 4:09pm On Jul 07, 2023 |
You wey no get bicycle how you wan take understand … Buy fuel for 550 no fit run ac still Dey quickly dry out you say them Dey kolo … Ifa sound you from here ehn |
Food / Re: Burger With Cornflakes Inside: My Experience At An Eatery by blazebaba(m): 6:36pm On Jan 06, 2023 |
Them tell you say Nigerians sabii do burger before |
Culture / Re: 3 Young Women Who Are Virgins Initiated Into Womanhood In Rivers State (Photos) by blazebaba(m): 3:03pm On Dec 06, 2022 |
You say wetin...virgin Kwaa... Ehn ehn ... |
Celebrities / Re: Nkechi Blessing Sunday Twerks For Ooni Of Ife (Photos, Video) by blazebaba(m): 10:19pm On Dec 05, 2022 |
Only the wise one go fit understand ... Aunty don go broadcast market for Oonii... |
Celebrities / Re: National Honours: Nigerians React Over Teni’s Attitude To President Buhari by blazebaba(m): 6:45am On Oct 13, 2022 |
Then kooo..una no kno how many Nigerians Buhari don disrespect...just one person una con Dey pariwo |
Travel / Re: Dolphin Estate, Ikoyi Flooded After Rainfall by blazebaba(m): 7:51pm On Sep 13, 2022 |
Shaybe them be dolphin .. Make them dey swim dey go now .. |
Politics / Re: President Buhari Commissions New Naval Sports Complex In Lagos (Photos) by blazebaba(m): 7:34am On Sep 09, 2022 |
Like say you no hear say the Queen her royal majesty don die abiii.... We shaa don carry clothes come Ankara - per yard is 10k Lace - per yard 20k Materials - per trousers 50k Aso gbobo ebii -100k Quote me for your own clothes .... And If you wan travel for UK na just one bottle of sniper |
Celebrities / Re: DJ Cuppy: Even With My Good Looks I Still Have To Wait To Get Responses From Men by blazebaba(m): 8:07pm On Aug 12, 2022 |
Lol.. she said she looks good shaa.... Panshopist abeg hep me check am out |
Politics / Re: Soludo Meets His Primary Three Teacher by blazebaba(m): 5:58pm On Aug 06, 2022 |
Horokrox: Am 63 |
Romance / Re: She Has Good Character But With Curved Back by blazebaba(m): 11:56am On Aug 06, 2022 |
.. Lol... But you'll rather prefer the one with a straight back wey go dey use slap collect money from your hand ..... Let me ask you one question ❓.. what qualities are you looking for in your woman?? 1 Like |
Politics / Re: Soludo Meets His Primary Three Teacher by blazebaba(m): 11:53am On Aug 06, 2022 |
Primary 3 don dey that time, naa I'm be say this guy sef na small pikin shaa.. |
Properties / Re: Governor Sule Unveils Domak Garden Housing Project (Pictures) by blazebaba(m): 10:05pm On Jul 25, 2022 |
Shay na eyes dey pain me nii abii na only me no dey see the garden ... Embezzlement at it's peak |
Politics / Re: Kuje Prison Attack: Only God Saved Us - DSP Abba Kyari by blazebaba(m): 8:10am On Jul 07, 2022 |
Is that a playing.. What tipe of playing is that... For real I don't know what's wrong with our beloved cantiri .. 300 bandits attacked a federal prison and caused so much mayhem, is that not a crazy .. |
Religion / Re: No PVC, No Mass: Catholic Priest Denies Members Without PVCs Entry To Church by blazebaba(m): 9:38pm On Jun 12, 2022 |
They killed almost 80 people in owo catholic church and now in another catholic church the sermon is no PVC no MASS... Brethren something is wrong somewhere.. |
Politics / Re: Rotimi Akeredolu Weeps As He Visits Scene Of Owo Bandit Attack (Photos) by blazebaba(m): 6:19am On Jun 06, 2022 |
that was very sad and tragic .. I mean is there no one who could identify their mode of dressing so as to verify if they were fulani militia or just some crazy bandits ... May their soul rest in peace No one is safe here in Nigeria anymore , brethren, no who you count your vote for .. 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Okada Ban In 6 Local Governments Of Lagos Begins Today by blazebaba(m): 8:00am On Jun 01, 2022 |
Na only in my country Dem dey ban okada ... Mtcheww.. na everybody get money buy moto or power bike abii .. Okay |
Fashion / Re: Lady Shares Photo Of What She Ordered And What She Got From Her Tailor by blazebaba(m): 7:43am On May 24, 2022 |
Na the gele (head tie) na I'm I wan see sef... But dem no show am .. |
Politics / Re: Boko Haram Kills Four Fulani Herdsmen In Borno by blazebaba(m): 6:34pm On May 23, 2022 |
Shay fulani and bokoharam different nii .. Abii which one be dis again.. |
Romance / Re: Ukrainian Refugee ‘snatches’ Husband From British Lady Who Housed Her (pics) by blazebaba(m): 9:13am On May 23, 2022 |
But to be candid shaa if it was to be here in Nigeria wey this kain gal dey my caba dey pass time.... na fork fork fork I go use comot her womb 1 Like |
Crime / Re: EFCC Arrests Ahmed Idris, Accountant General Of The Federation For N80billion F by blazebaba(m): 10:20pm On May 16, 2022 |
... Awon weray.. won tun fii 80billion naira only sii.... Shay 80billi nii ONLY |
Celebrities / Re: 'Take It Easy On Me', Eniola Badmus Cries Out As Men Flood Her With Love Message by blazebaba(m): 10:05am On May 13, 2022 |
Would have preferred her been fat like that |
Foreign Affairs / Re: Putin's Daughter Wanted To Japa But Her Father Refused by blazebaba(m): 12:43pm On Apr 21, 2022 |
Putin wey don get sense,..wetin Una dey think sef , make she japa abii... How many escort go follow dey japa go place where she dey go ... And talking about a friendly country what if there is someone that has been compromised in there ... Make them con catch him pikin hold am for ransom they use her threaten the whole of Russia ... That guy dey brainwise 1 Like |
Family / Re: Kenyan Woman Who Left Her Husband Of 20yrs To Marry The "Holy Spirit" Found Dead by blazebaba(m): 8:32am On Apr 07, 2022 |
Awon weray 100 |
Politics / Re: FEC Approves ₦1.07 Billion Lie Detector, Night Vision Goggle Devices For NDLEA by blazebaba(m): 8:57pm On Mar 30, 2022 |
Ehn eh... Una don come again abii.. Lai detector.. . Awon olofooo.. |
Romance / Re: My Friend Takes Pleasure In Sleeping With Small Girls by blazebaba(m): 10:10pm On Mar 11, 2022 |
SmellySperm: Louder please bro, be like say this guy no understand 1 Like |
Phones / Re: Electronic Tattoo: Bill Gates Predicts Technology That Will Replace Smart Phones by blazebaba(m): 11:07am On Mar 05, 2022 |
.. Watch out for the mark of the beast ... Everything is coming to pass Brace up brothers 2 Likes |
Celebrities / Re: PrettyMike Storms An Event With Women Dressed Like Animals (Photos, Video) by blazebaba(m): 9:47pm On Feb 27, 2022 |
Nothing dey amaze this days .. I Kno no why sef .. |
Politics / Re: Geoffrey Onyeama In Closed-Door Meeting With Russian, Ukraine Ambassadors by blazebaba(m): 6:40pm On Feb 25, 2022 |
.. Wetin we wan talk naa This one no be Abba kyari and husshpupy matter oo |
Celebrities / Re: Dj Cuppy: "I May Not Have A Man But I’m A Great Mother. Ask My Dogs" by blazebaba(m): 3:25pm On Feb 19, 2022 |
Is that not weray ... I hope her parle dey see dis shaa Na dufu dey lick her lolly |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 19 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |