Blazebaba's Posts
Nairaland Forum › Blazebaba's Profile › Blazebaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
Is that a playing..What tipe of playing is that... For real I don't know what's wrong with our beloved cantiri .. 300 bandits attacked a federal prison and caused so much mayhem, is that not a crazy .. |
![]() They killed almost 80 people in owo catholic church and now in another catholic church the sermon is no PVC no MASS... Brethren something is wrong somewhere.. ![]() |
I mean is there no one who could identify their mode of dressing so as to verify if they were fulani militia or just some crazy bandits ... May their soul rest in peace ![]() No one is safe here in Nigeria anymore , brethren, no who you count your vote for .. |
![]() Na only in my country Dem dey ban okada ... Mtcheww.. na everybody get money buy moto or power bike abii ..Okay ![]() |
![]() Na the gele (head tie) na I'm I wan see sef... But dem no show am .. ![]() |
Shay fulani and bokoharam different nii ..Abii which one be dis again.. |
![]() But to be candid shaa if it was to be here in Nigeria wey this kain gal dey my caba dey pass time.... na fork fork fork I go use comot her womb |
...Awon weray.. won tun fii 80billion naira only sii.... Shay 80billi nii ONLY ![]() |
![]() Would have preferred her been fat like that |
![]() Putin wey don get sense,..wetin Una dey think sef , make she japa abii... How many escort go follow dey japa go place where she dey go ... And talking about a friendly country what if there is someone that has been compromised in there ... Make them con catch him pikin hold am for ransom they use her threaten the whole of Russia ...That guy dey brainwise ![]() |
Awon weray 100 ![]() |
![]() Ehn eh... Una don come again abii.. Lai detector.. . Awon olofooo.. |
SmellySperm: ![]() Louder please bro, be like say this guy no understand ![]() |
..Watch out for the mark of the beast ... Everything is coming to pass Brace up brothers ![]() |
Nothing dey amaze this days .. I Kno no why sef |
..Wetin we wan talk naa ![]() This one no be Abba kyari and husshpupy matter oo ![]() |
![]() Is that not weray ... I hope her parle dey see dis shaa ![]() Na dufu dey lick her lolly |
..Do you Know how crazily I rush to off my AC when I saw the que from a distance to the Gas station... Stupid Government... |
PIXSPEAKS:Omoh OP those two girls for that OMO pictures one dey for Ilorin the other one don dey Cameroon I think or something >: ![]() |
..Hope say this woman dey always carry gun wherever she dey go shaa.. |
; D ..I like her "IDEA" of replying ..Only legends can decode |
Omoh where this guy wey dey sell igboo for here naa..... Give my guy 3wraps with one odekun make he use refresh brain.... *Puffs in smoke*... This Tory dey sweet me like chocolate shaa |
![]() |
The nose look the same tho... I wass just observing... Meant no harm ![]() |
Ah ahh.. Obee leleyii naoo.. Better pepper soup .. for where , no try that one for here .. for this Foolharii economy.. ![]() |
...Femi Adesina .. And you are a Yoruba man come to think of it .. my tribe .. Shay tin ba nii kin taao laasee nisin .. waa nii moburuu abii.... Stoopid mofooo |
The only thing that keeps wondering me is that upon how technology has evolved this people still get massive horse .... Think � |
The kind beating I dey receive ontop am no be for here .. |
Guy nawa ooo...Na which kind story you dey write like this .... Everyone just they kill themselves.. |
how she con be like bread wey Dem soak for water � |
So as bitches tey plentY reach,na goat toto dey hungry you....diffrent mad man with diffrent fantasies... |
A proverb says....Wetin an Elderly man see sitting down,make one stupid yeye small boi go dey climb 87million storey building,,him eye no go fit catch a glimpse.. ..Okay una think say na today this thing start Soo...na the main reason why Dem dey use the magun be that but unfortunately everything is changed,the world has evolved big thanks to technology and the lots ... Make I ask Shay you go fit do am.. ![]() |
Is that a playing..
.. 300 bandits attacked a federal prison and caused so much mayhem, is that not a crazy
..

..


..