Blazebaba's Posts
Nairaland Forum › Blazebaba's Profile › Blazebaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 21 pages)
Shay Babardos abii naa Babara....that igbo girl country... |
Aunty abeg you go fit dash me that bet9ja voucher so that i go fit dey fire 5 odd every weekend..This one wey league don even start sef.. |
As China..Russia and USA don test their capabilities incase of a ww3..our dearest country which still happens to be the mockery of africa...sorry giant of africa sef wants to test their strength too....so dearest citizens please fear not cos we are in safe hands.... |
Shay dem put prick seff join am make him complete...see as she be like one boss for that jet-lee film...i don even forget the tittle sef.. |
Hope this aint gonna be the next sodom and gomora sha....just that no brimstone,only fire....make the fire shaa no reach nigeria ohh....we no get any better firefighters 4 here....na everybody 4 him own lane... |
Shay this girl wey i dey look so...the way she go tey handle ak47 and other low calibre guns ehn...he go shock you say 88% of our police no go fit....all this surrender up and down sef..hope no be another attack una dey plan so... |
Thank God say you sef kno say ee no easy...no go dey because of one stoopid fish like smelly hole dey feel entittled to my sweat wey i convert to money...who born that hoe... |
I guess you are fickle minded also niqqa....the abundance mentality makes the fisherman throws away any fish not worth his catch back into the ocean...you know why..there is plenty of fish(P.O.F) in the ocean....just spread ur net and keep fishing... |
cococandy:Okay let me ask you a quick question hun sweetie...do you know that 75% of all the things dis niqqas are saying on here is true which you yourself is even guilty of....and if shes really missing truly then i/we pray for GOD to gudie her step back home...hope you not some feminist sha...you still toxic.. |
Be like say we go one prefer cable pass this waya wey una dey shout soo....waya wey fit cut anytime.... |
cococandy:Aunty okocandy abii wetin dem call you...you dont have to be toxic like that....afterall she is a lady like you are and you guys knows how you go just leave guy for portharcourt talk say you wan go visit ur uncle for benin.....and precise it was just assumptions... |
shay when you dey come this world person 4lo you come....anyways just try to meet people and make new friends...be open and jovial...las las na you go still come here come rant say excitement wan kill you......peace.. |
Okay this is coming from your mouth after the old cargo you put for asorock don match anybody face abii...my qreat_qranpa sef go contest for this coming election....shay etin yawere nii... |
Ya"all talking like the fucking b!tch is gonna win the 90million.....how about she eventually get evicted....well she becomes a celebrity too...."simp"le... |
So tell me who is lying for who....madman kyari...shutup"puppy....FBI...or the social media... |
Abeg anyone seen the formation wey OP dey talk abii....cos wetin me i dey see na people who are just going to their various works trying to board bus to their destinations..... |
Why do i keep having this feelings that this man is been threathened.....well,we will keep observing in 3D at the distance we are.....kyari sha get double head abii... |
blackpanda:Ofcourse i did read it all mofo....am not the one wearing a spectacle or you want me to get you a mirror dummy.. |
Oya OP...na which one you dey do...and how long make i no ask you how far....then you tell us the reason why you took that particular niche.....oya.. |
Noso so billion'dollars full everywhere...na wetin dem dey use am do we no understand....na like that supercop kyari all of you go tey dey exposed.....sombori dial the FBI...INTERPOL...SWAT...LAPD....US NAVY...and our own very strong and amotekun.. |
This one wey dem don call you to bar so...no touch all those spirits and whiskeys oh eh ehn...you fit dey do beer,nobody go talk...if you kno you kno... |
I never even finish with igboho and kanu case now you t2.....what a day.. |
Lol....we go build agolo for you..then when war start nao,one bomb ship don sink...clown of a president... |
Tega-cultist.......Angel-ashawo......Peace-devil with a killer smile....that other girl con be like all this SU sisters wey dem dey sabi Bleep.....but all their breast na'im don fall finish.....mtchew... |
Do make we see wetin you qet for us 2moro...instablog,travelwaka,and all this nairaland blogs sef go cover am...they know how they get their informations... |
Omoh...no try nigerians shitt oh...ee go tire that machine..na there you go kno say people dey shit... |
Abeg shay na the fork mate be this...mtchew... |
Ehm abeg....ejoo...please oh..i just want to ask if shes the one in the picture cos me i havent seen this face before... |
Omoh.....Igboho don cast!!!...everywhere na igboho this,sunday that,ontop wetin....well on behalf of seun and all the nairaland crew...we dedicate this week for oga Sunday Igboho....thanks.. |
Nawa ooh...You kno how many aje wey go don lost....mtchew.. |
Abeg where the 17.5million naira house oh....abii this op is high on something nii... |