Foreign Affairs › Re: Robert Brooks: NY Officers Beat Prisoner Before Death by blazebaba(m): 3:18pm On Dec 28, 2024 |
 ..as I check well na I’m I con realize say the guy na black…na so dem Dey do…touch one of their Akata and you’ll know there’s instance justice… |
Family › Re: Do You Remember This Electric Boiler by blazebaba(m): 1:41pm On Dec 02, 2024 |
 Chai bros…fear Dey always catch me since that year wey this thing don shock me as a little kid..till now if I see am I no Dey near am at all..the kind electric ⚡️ voltage wey jolt my body that year pass shalipopi own  |
NYSC › Re: A Corps Member Was Allegedly beaten In Ilorin For Not "Greeting Properly" by blazebaba(m): 2:40pm On Nov 30, 2024 |
olowofariwo: she great, she no great properly, maybe both her knees no touch floor She supposed already know Yoruba people mentality na..most especially those sides wey be say there religion Dey tight well |
NYSC › Re: A Corps Member Was Allegedly beaten In Ilorin For Not "Greeting Properly" by blazebaba(m): 12:18pm On Nov 29, 2024 |
 Why she sef no fit greet properly  Pikin wey them no teach well for house..them go teach am outside.. |
Fashion › Re: As A Nigerian Man, Here's How Many Times You Should Change Your Boxers by blazebaba(m): 11:06pm On Nov 28, 2024 |
I con Dey wonder say no better Male go fit post this kain thing na…I no kno say na one idiot wey I’m kpekus don spoil Dey disturb internet🫤 |
Health › Re: Help! Something On My Skin by blazebaba(m): 11:01pm On Nov 28, 2024 |
:-XThis one na wetin Yoruba people Dey call “IFOO” In English it’s called “Eczema”…find better brake oil or if you fit pay money I’ll give you better cure |
Science/Technology › Re: Who Has Used This Solar Device Before? by blazebaba(m): 10:25am On Nov 28, 2024 |
Bea1234: Is it strong enough to charge my phone whenever there is power outage? And can I also use it to charge my romoss 30kmah power bank?
It's around 40k on jumia You for plug your freezer and tv join am na |
Health › Re: World’s Oldest Man, John Tinniswood, Dies At 112 by blazebaba(m): 10:00pm On Nov 27, 2024 |
DarkJeddi: You dey ask whether chin chin dey my head for asking a relevant question?
Most people born in the said period in this part of the world has no idea of the particular year they were born,no birth certificate or means of prove of age..
If you don't have a birth certificate,how then are you sure of the date of birth and age?
Knowing Africans and our love of embellishment ,I'll wager most of the claimed age are not accurate.. 
They may be very old,but claims of 120-150 years are frankly incredulous. Bro..talking about that time,lots of all this people aren’t really literates,only the privileged and the rich ones have those kinda opportunities and they’re mostly giving out in marriage at early ages so you won’t be expecting them to keep record of their birth certificates or their parents would |
Health › Re: World’s Oldest Man, John Tinniswood, Dies At 112 by blazebaba(m): 5:36pm On Nov 27, 2024 |
DarkJeddi: Where is her birth certificate?
You people think Guinness hands out records based on hearsay?  Birth certificate of woman wey dem born for 18s abii chin chin Dey your head…you’re looking down on how old and years some people can be and still runs through there children gene..my own great grandmother was 110 before she died and her daughter is still living..imagine how old she is and I still have a friend of mine whose grandma is still alive and she’s going to 120 now…like mere seeing her you’ll know the age is really far gone..bros na where you Dey you go talk oo…the best thing be say even if na 50 or 70 you wan use sha use am in peace and good health… |
Health › Re: World’s Oldest Man, John Tinniswood, Dies At 112 by blazebaba(m): 6:44pm On Nov 26, 2024 |
 This one still small compare the woman wey just die for our area..the mama na 152 years old |
Foreign Affairs › Re: Sweden's Minister, Paulina Brandberg, Is Afraid Of Bananas, Has Bananaphobia by blazebaba(m): 7:33pm On Nov 14, 2024 |
 No mind am…the banana 🍌 Dey be like d**k for her eyes |
Sports › Re: Zimbabwe's Female Football Team Looking Like Men (Photos) by blazebaba(m): 10:22am On Nov 14, 2024 |
 Nothing like they look like men..they just look Zimbabwean  |
Health › Re: What Is This Type Of Rash?(pic) by blazebaba(m): 10:20am On Nov 14, 2024 |
Make I ask first  .. hope say no be your FURO the rash Dey sha..omo make e no be sweetie oooo..pray make that one no catch you..or else mehn you’re on a long thing  |
Politics › Re: How My Late Wife, Stella Got Me Out Of Prison - Obasanjo Narrates by blazebaba(m): 10:13am On Nov 07, 2024 |
|
Properties › Re: Builders In The House, What Could The Cause Of This? [photos] by blazebaba(m): 2:56pm On Nov 04, 2024 |
That’s what they called “Ara San gba ibii idii eh Kooja” |
Celebrities › Re: DJ Cuppy Video Calls Anthony Joshua After His Weekend Loss (Photo) by blazebaba(m): 1:45pm On Sep 24, 2024 |
Alufoo Loju nii bobo yen fii tii Anthony Shay  |
Celebrities › Re: King Sunny Ade With Steve Wonder In New York In 1980 - Photo by blazebaba(m): 5:56pm On Sep 07, 2024 |
 Zonefree: Why's that lady's hands on Steve Wonder's blokos?  Na the only thing wey that your stupid eyes go see that |
Romance › Re: Young Bride Vows to 'Forever Submit' to Husband, Sparks Online Buzz (Photos) by blazebaba(m): 7:42pm On Aug 11, 2024 |
|
Family › Re: Is This Enough Reason To Divorce My Wife? by blazebaba(m): 4:21pm On Jun 24, 2024 |
|
Politics › Re: Presidential Fleet Maintenance Costs Hit Over N14billion In 11 Months Under BAT by blazebaba(m): 6:09pm On Jun 23, 2024 |
Even after everything he has including the fame and status with all the money he keeps embezzling and all,he’s still afraid of DEATH..  |
Food › Re: Have You Eaten Guinea Fowl Meat Before? Does It Taste Better Than Chicken? by blazebaba(m): 8:41am On Jun 01, 2024 |
Far better and taste much more good than chicken  |
Romance › Re: Wife At Home Vs Side Chick: Compare And Contrast? (photo) by blazebaba(m): 6:42pm On May 17, 2024 |
Na base on say him blind  |
Politics › Re: Aerial View Of Banana Island, Lagos (Pictures) by blazebaba(m): 6:15pm On Dec 31, 2023 |
 It’s really looking very banana |
Career › Re: Why Do Ladies Dominate The Banking Sector...? by blazebaba(m): 10:53pm On Dec 06, 2023 |
 Dem go dominate am na since na dem sef Dey like money pass |
Family › Re: What Happened That Made You Believe Spiritual Is Real by blazebaba(m): 4:50pm On Dec 02, 2023 |
obinna58: Nothing
The pastor was killed by people and has nothing to do with spiritual, if police carry that native doctor, him go call em gangs Oh really  .. Pray you never gets to see anything that would make them open your file.. |
Car Talk › Re: The Rate At Which Fuel Burn So Fast Right Now Scares Me by blazebaba(m): 4:09pm On Jul 07, 2023 |
You wey no get bicycle  how you wan take understand  … Buy fuel for 550 no fit run ac still Dey quickly dry out you say them Dey kolo  … Ifa sound you from here ehn  |
Food › Re: Burger With Cornflakes Inside: My Experience At An Eatery by blazebaba(m): 6:36pm On Jan 06, 2023 |
Them tell you say Nigerians sabii do burger before  |
Culture › Re: 3 Young Women Who Are Virgins Initiated Into Womanhood In Rivers State (Photos) by blazebaba(m): 3:03pm On Dec 06, 2022 |
 You say wetin...virgin Kwaa... Ehn ehn ... |
Celebrities › Re: Nkechi Blessing Sunday Twerks For Ooni Of Ife (Photos, Video) by blazebaba(m): 10:19pm On Dec 05, 2022 |
 Only the wise one go fit understand  ... Aunty don go broadcast market for Oonii... |
Celebrities › Re: National Honours: Nigerians React Over Teni’s Attitude To President Buhari by blazebaba(m): 6:45am On Oct 13, 2022 |
Then kooo..una no kno how many Nigerians Buhari don disrespect...just one person una con Dey pariwo |
Travel › Re: Dolphin Estate, Ikoyi Flooded After Rainfall by blazebaba(m): 7:51pm On Sep 13, 2022 |
Shaybe them be dolphin  .. Make them dey swim dey go now .. |
Politics › Re: President Buhari Commissions New Naval Sports Complex In Lagos (Photos) by blazebaba(m): 7:34am On Sep 09, 2022 |
 Like say you no hear say the Queen her royal majesty don die abiii.... We shaa don carry clothes come Ankara - per yard is 10k Lace - per yard 20k Materials - per trousers 50k Aso gbobo ebii -100k  Quote me for your own clothes .... And If you wan travel for UK na just one bottle of sniper  |