Politics › Re: John Aikpokpo-Martins: Constitution Requires Buhari To Crush Kanu, Igboho by blazebaba(m): 7:29am On Jul 04, 2021 |
Weting dey do this goat nao...ehn...all of una go just dey open mouth dey shout...sooner or later this table go soon turn oh.. |
Politics › Re: DSS Butchered Saheed Adisa 'Adogan' After 48 Bullets Failed To Penetrate - ICYMI by blazebaba(m): 7:24am On Jul 04, 2021 |
Oya naa.....shaybe you kno wan get brain nii...you go get..keep fighting ontop kanu and igboho...na wen DSS begin carry matchete na im i kno understand....least wey dem fit use na jackknife...this is a clear evidence that the Fulani militia are everywhere...yoruba and igbo must unite to fight their common enemy abii enii gbadun nii...instead they keep comparing who be the coward among the two...keep shuffering and smiling.... |
Music/Radio › Re: What Music Are You Listening To Right Now? by blazebaba(m): 5:54pm On Jul 03, 2021 |
Looking for an mc/hypeman for your groove..birthday bash..clubing..wedding..get together...just drop quote me and we talk business.. |
Politics › Re: Police Recover Arms, Charms From Yoruba Nation Lagos Rally Protesters (Photo) by blazebaba(m): 5:44pm On Jul 03, 2021 |
God ehn...shay traffic no go kill nairaland today shaa...am just scared..na soso news just full everywhere... |
Politics › Re: Sowore Reacts To The Killing Of 14-Year-Old Girl At #YorubaNation Rally by blazebaba(m): 5:38pm On Jul 03, 2021 |
Officialgarri: We know it's fake. That girl died as a result of stab wound. Reduce the quantity of garri you drink henceforth to 2cups....seems like that 5cup has been messing with your brain... |
Politics › Re: Killing Of Girl At Oodua Rally: The Wound On The Body Is A Stab Wound - Police by blazebaba(m): 3:56pm On Jul 03, 2021 |
Awon olorikori oniro ofo....na stab wound....so na after una don disrupt the rally you dey see the dead body con kno say na stab dem stab am...if only we fit get better backups wey fit provide better ammunitions for boizs..make we just turn am to WORLDWARIII.. |
Politics › Re: Sunday Igboho Is A Hero – Reno Omokri Says As Yoruba Nation Rally Holds In Lagos by blazebaba(m): 3:40pm On Jul 03, 2021 |
Mixedfraction: I seriously cannot comprehend the likes of; mannabgrills, simpleo, oniobandit, erase the dot, prince of Lagos, etc... For laughing at their fellow Nigerians(irrespective of the tribe) who are bold enough to demand for a better life.. are you guys humans at all?
Maybe you're being paid to defend this failed leadership under buhari but why the extra show of stupidity? Why go lower than a mad pig to impress your paymasters?
Why are you guys trying so hard to go mad?
It's bad enough to be foolish but why prove it to the world?
"Oh God of creation, Direct our noble course, Guide our leaders right,"
"HELP OUR YOUTHS THE TRUTH TO KNOW"
And by truth, I mean for all of us to know that Nigeria cannot be saved.. the best solution is divide peacefully.. Take am easy bro...if i give you chance make you talk wetin dey your mind...nairaland no fit contain am. |
Politics › Re: Yoruba Nation: Police Kill Street Trader In Lagos, Arrest Agitator (Graphic) by blazebaba(m): 2:18pm On Jul 03, 2021 |
I dont know why some fools keep fighting ontop Nnamdi kanu and Sunday igboho...they are so blind to see that they are fighting the same enemy....instead of teaming up..they keep brandishing useless english at the comfort of their home... |
Politics › Re: Police Disperse Yoruba Nation Agitators In Lagos With Gunshots by blazebaba(m): 1:27pm On Jul 03, 2021 |
Una no go let us protest in peace abii...you kill one and we reply with five....we will show you the kain language we seff understand...shaybe etin madderr nii....abeg make person con hep me buy best whiskey...inu bimi lowo.. |
Politics › Re: Kenyan Government Involvement In Arrest, Extradition Of Nnamdi Kanu by blazebaba(m): 6:43am On Jul 03, 2021 |
Okay,we still on kanu...still waiting on igboho and his boiz sha....Lagos people hafar na...dem say na everywhere dem don barricade... |
Politics › Re: Buhari: Nigerians Now Leaving Offices For Farms by blazebaba(m): 6:36am On Jul 03, 2021 |
But this human cow can lie ohh.. |
Literature › Re: Oyeku:story Of Lust,injustice, Destiny And Human Wickedness, 18+ by blazebaba(m): 9:44pm On Jul 02, 2021 |
So eventually Ideadoctor ran out of idea.....and oyeku ran down to nigeria but unfortunately nigeria isn"t even safe.... 2 Likes |
Politics › Re: Nnamdi Kanu's Arrest: Put Same Zeal In Arrest Of Killer Herdsmen ― Ortom Asks FG by blazebaba(m): 6:41am On Jul 02, 2021 |
How you go expect make oga begin arrest him boiz...na una wey vote for am during the election don pour sand sand for Nigeria beans naa...and na chop all of us go chop am..no conplain.. |
Politics › Re: FG To Spend ₦900 Billion On Fuel Subsidy In 2022 by blazebaba(m): 9:31pm On Jul 01, 2021 |
Put the remaining 100 make am 1trillioooooon....las las na our head una go still pour am..enjoy it while it still last cos sooner or later...table go still change... |
Celebrities › Re: Kodak Black Throws $100K Into The Ocean; Flushes Money Down The Toilet by blazebaba(m): 8:49pm On Jul 01, 2021 |
Person dey underwater wey go pack the money comot once them shoot the video finish....as for the w/c them go don disconnect the pipe leading to the sewage....so all na still clout chase... |
Politics › Re: Sunday Igboho Cancel Lagos Rally Earlier Scheduled To Hold On Saturday by blazebaba(m): 2:52pm On Jul 01, 2021 |
Federal governnent...Nnamdi Kanu...Sunday Igboho...whats really cooking....my people i will say its waarrrrr... |
Politics › Re: How Lady Lured Nnamdi Kanu From London To A South American Country - VANGUARD by blazebaba(m): 9:48pm On Jun 30, 2021 |
Baba sef too dey loose gaurd around gals too much... |
Politics › Re: Nine Things To Know About Nnamdi Kanu’s Rearrest by blazebaba(m): 10:24pm On Jun 29, 2021 |
NASTYNASOSO: HMMMMMMMMM
HE WAS CAUGHT IN BRAZIL
HE WAS LURED BY AN OLOSHO AS USUAL SHE REFUSED TO GO TO HIS ABODE IN THE UK. LURED HIM TO BRAZIL FOR THE INTERPOL WITH NIGERIAN AGENTS TO FINISH THE ACT Like say you dey there that time wey them wan catch am...you go sabi the olosho sef.. |
Crime › Re: Chidinma Ojukwu: 'I Dream About Usifo Ataga'. Yahoo Boy Indicted; On The Run by blazebaba(m): 1:43pm On Jun 29, 2021 |
See the kain strong hand them dey use for the case....if only them fit dey handle these foolanis and bandits the same way.. |
Celebrities › Re: Sinach Celebrates 7th Wedding Anniversary With Her Husband, Joe Egbu (Photos) by blazebaba(m): 9:50am On Jun 29, 2021 |
Shay na the same osinanana osinanachi wey olamide sing be this...she don bam well ohh....but wait oh..hope say the husband no dey among those zombies in the.."night of the living dead"sha... |
Politics › Re: Sultan On PIB: There Is Enough Oil In North That Can Address Poverty In Nigeria by blazebaba(m): 9:44am On Jun 29, 2021 |
Then NIGER_DELTA still dey learn work be that... |
Celebrities › Re: TAMPPAN Warns Iyabo Ojo And Nkechi Blessing Over Reckless Abuses by blazebaba(m): 6:39pm On Jun 28, 2021 |
Thi$ ones go fit survive without acting anymore....theve got massive investments....ohh get... |
Politics › Re: Buhari Launches WADA, Says Drug Abuse Deadlier Than Insurgency by blazebaba(m): 9:27pm On Jun 26, 2021 |
Las las na one Fulani man go still head the oga patapata post and then you start doing what you kno how to do best......#UnknownGovernment... |
Politics › Re: Buhari Projects Amina Mohammed As Next Un’s Secretary-general by blazebaba(m): 2:30pm On Jun 26, 2021 |
Why not "OGUNJIMI COMFORT".....always northern name nii shaa... |
Travel › Re: Lady And Her Best Friend Die In Fatal Motor Accident In Abuja (Photos) by blazebaba(m): 2:22pm On Jun 26, 2021 |
The vanity crew and that pastor should report here now...we need some soothing words for the bereaved... |
Politics › Re: DSS Should Apologize To Gumi - Tukur Mamu (Spokesman) by blazebaba(m): 9:03pm On Jun 25, 2021 |
This only haqpen6 in a coun7ry where the government dosent knows the different between bandits and citizens... |
Pets › Re: California: Hero Dog Pushes Owner Out Of The Way Of A Rattlesnake, Gets Bitten by blazebaba(m): 8:57pm On Jun 25, 2021 |
Looks like one of our artist in nigeria here...great resemblance... |
Politics › Re: President Buhari Off To London Friday For Medical Follow-up by blazebaba(m): 6:07pm On Jun 24, 2021 |
Guess the clone face is peeling off already...baba just wan wear another mask and shomoo for a week then resume the torment on his animals in the zoo...... |
Crime › Re: UK Court Finds Joseph Oluwasanni Guilty Of ATM Robberies by blazebaba(m): 4:06pm On Jun 24, 2021 |
Guy mahn no even fine at all con still black join....people wey no even like black before.... |
Events › Re: Has Anyone Here Hired Wedding Guests In Nigeria? by blazebaba(m): 9:46pm On Jun 23, 2021 |
Naso you get money reach....wah omoh_gee owo waa lowo eh oh...oh better koje kah ba eh nan...shay you go hire me...mowah hireable... |
Politics › Re: Photo Of The 3 People Arrested For Shooting Cows In Oyo by blazebaba(m): 1:08pm On Jun 22, 2021 |
Hafar oloqbenii Seun....which side you self dey gaan make we kno....are you in support with the foolanis nii or the un co_operated yourubas...werayh lon shay everybody wah oh... |
Politics › Re: Osinbajo: Those Waiting For Nigeria To Break Will Be Sorely Disappointed by blazebaba(m): 6:40am On Jun 22, 2021 |
Them don cajole this guy sef...nna eh,this stoopid yoruba man...mah ma gbabode fun wa...mtcheww...osinbajo tii waa compromised....over.. |