Blazebaba's Posts
Nairaland Forum › Blazebaba's Profile › Blazebaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 21 pages)
Akalia:But your signature says you dey down for whatever brings money right....hope your brain radiator water never dry like this.. |
This animal in human skin shaa kept incuring debt wey him great_grandchildren go later come to pay for sha.... |
*drags in weed and talking in a thick deep baritone voice....WHERE THE GUN*.... |
Kincaldb247:Naso you get money reach....how many years i go fit use pay 750k.. |
So why wouldnt the "..wa-zo-bia.." unite together and fight their common enemy if they are truly the largest ethnic or are they just been fools to see that this Bleep!ng country has gone TITANIC.... |
Arewa library indeed....how many library una don update for south here....guess old age has been affecting this tinubu of a man sha.....am very sure say na how to rare cows na im go plenty for the library. |
Which one oh...cos insecurity plenty oo....awoon weray 100%... |
Somebody should solve this math using bodmas... |
Meanwhile,somewhere in "AFRICA",their force are complaining about their tracking equipment not working....na cows be their only nuclear arsenal wey them get... |
This girl sha wan outshine kanu and igboho by all means sha....but wait oh...how come he keep mentioning the command.... |
You say how much fah....sanwolu dey oh...you shaa wan make federal government pay your money sha...bad boi. |
Baba weray gbiigbe ni man yii sha...person wey you no sabii...wey you no fit sing or mention one of his track....sound shay you dey see am sooh...even bubu dey pay him last respect oh...person wey kno sabii you when you dey alive oh... |
Shay na Ahmed Musa....mtchew....na their culture na...dem fit marry am reach 100....who wan chek am.. |
[quote author=saphiere post=103607305][/quote]i love your signature....are you trying to advertise something.. |
Shay this guy go fit born pikin sha....well surrogate/adoption dey sha oh.. |
Make this guyz carry zombie apocalypse come earth jare...am really bored..make everybody flex muscle for survival mode.... |
Okay naa...another pablo in the making.. |
Kangogo.....i mark that name for register before abii seun no see am nii...okay that one na Khal Drogo for G.O.T....them look identical sef.. |
This shiit almost happened to me years back....i remenber forming person wey just come from olympic for one pool party like that simply say b!tches plenty for the party naa...as i wan go dive for the deeper side na im wan guy wey god go help me bless just halla me say hope i sabi swim shaa...but head wey go chop cane go chop am...that day ehn i saw a glimpse of heaven and hell....drowning is not a good way to die brothers/sisters i tell you... |
Five years to come now...what is it gonna look like...i dey pity this guy...better go change ur voice too... |
Thank God for your life brother... |
These ones dey immune to bandits...if no be so nii,the baba go don DSS Sheik Gumi and his co-bandits...na kanu them they teach fulfude now...igboho still dey run for lecture... |
WibusJaga:Shatap there....small fine girl....how old are you sef.. |
Lol....catapult against better ak47 and pumpaction...is your brain paining you nii or you are just acting script... |
PECUBABA:Check 3e too... |
This man better watch his steps...that cowheaded man for aso rock no hear any other tribe language for now except him own... |
Shu oh....you dey see kettle wey dey call pot black oh....ehnn...Peju Johnson koh...Omoyele Sowore...*spits*.. |
Weting dey do this goat nao...ehn...all of una go just dey open mouth dey shout...sooner or later this table go soon turn oh.. |
Oya naa.....shaybe you kno wan get brain nii...you go get..keep fighting ontop kanu and igboho...na wen DSS begin carry matchete na im i kno understand....least wey dem fit use na jackknife...this is a clear evidence that the Fulani militia are everywhere...yoruba and igbo must unite to fight their common enemy abii enii gbadun nii...instead they keep comparing who be the coward among the two...keep shuffering and smiling.... |
Looking for an mc/hypeman for your groove..birthday bash..clubing..wedding..get together...just drop quote me and we talk business.. |
God ehn...shay traffic no go kill nairaland today shaa...am just scared..na soso news just full everywhere... |
Officialgarri:Reduce the quantity of garri you drink henceforth to 2cups....seems like that 5cup has been messing with your brain... |