Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 252 pages)
Holly Gram ![]() I don BLA PLENTY WEED dis night.. I no get ENERGY DRINK to CAPRISUN 4 DIS MATTERZ. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram waiting I FIT SEE wit my WEED EYES, U no go FIT SEEM!AMABOBI D MANCHI.. DIS BANI don collect PREEK tire.. No be small small PREEK ooo.. Na alhaji PREEK she de collect.. BIG Men der PREEK.. she HOLD people HUSBAND 4 work.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My Gee...Na normal PAROLE be Dat Na! abi Dem go use bottle take break ur HEAD b4 u COMPRISUN how d matterz de go.. E get 1 ASHAWOO BANI wey I NACK Las YEAR, she go de 17 to 18 of age... waiting I NACK dis girl no be moi moi.. the ASHAWOO BANI of a girl begin de CRY.. I ask her y she de CRY, she talk say d tin de PAIN her and today Na her 1st day of doing dis ASHAWOO business.. NaSo I stop to NACK her and tell her to CAPRISUN me how she take START.. to make d STORY Short.. she be STUDENT for Yaba tech and she sey na condition of RUBBERZ (money) make her come... I gatz take d NACKING EASY dis time.. I SWEAR DOWN I later go d ASHAWOO house d NEXT day to NACK d BANI again bcus her KUNTUS tight well well.. to my SURPRISE, other ASHAWOO BANIS Dem wey de der CAPRISUN me say, d BANI don RUN COMMORT from d hotel.. MY Gee.. I get many ASHAWOO stories plenty.. make I STOP here bcus I need ROLL my WEED! WTF MAN! |
pyro10:Holly Gram ![]() MY Gee.. I SAMANKWE 4 ur GOVERNMENT! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
[quote author=Ay04z post=111151127][/quote]Holly Gram LoLzMY Gee.. WEED don TURN me to SPIRIT oo! WTF MAN! |
Zico777:Holly Gram ![]() MY Gee.. NaSo d matterz be ooo.. LoLz LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Rastaramsey:Holly Gram LoLzWEED de my BUNK already.. WTF MAN! |
specialbobby:Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
blackparadise:Holly Gram OKAY MANEVERYBODY wit der OWN MATTERS.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
DryMouth:Holly Gram ![]() Na my old KALA go SWEET to USE for dis MANCHIS! NACK BLAST Dem WOTOWOTO! WTF MAN!
|
Holly Gram in 2012.. I told her... I will STOP SMOKING WEED.. The NEXT day she JAZZ in my AP, Na so so WEED full Everywhere and I don over HIGH INTOTO.. Dat girl na real church girl... NaSo I take loose dat BANI up till today! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Feggie3:Holly Gram ![]() because de are all Ganja Planters! WTF MAN! |
Holly Gram 500h... if E PASS Dat amount.. I SWEAR DOWN Na to use my old KALA take BLAST BLAST d barber left leg DROP 4 GROUND! BUT I fit still PITY d barber because NEPA self no de try and fuel don add RUBBERZ (money) LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..my BLODA, EVERYBODY wit der OWN MATTERS! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Anything way u like make u be..Na ur CONCERNMENT and not our CONCERNM! So no send any MANCHI or BANI, just do U! Me I de NACK ASHAWOO and I de BLA WEED! Na my CONCERNMENT be Dat! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Marvellsmart:Holly Gram ![]() are u also a Ganja Planter MAN! Nice to meet u MAN! Dat is y WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION! WEED is my LOCATION and RELOCATION! WEED is my EXAMINATION and CALCULATION! let's have ALOTA Ganja Planter MEN in d BUILDING.. with d Grace of Jah.. we believe the youths will COME back stronger.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Dreg05:Holly Gram ![]() thanks my Gee! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram here I COME in!ABOBI BOOGYMAN AKA BABA YAGA, AKA BLAST BLAST der left legs wit my old KALA! Make I give u better ADVISE NOW! IF u get KALA or maybe u no get KALA.. try ENTER STREET and get ur SELF a KALA! if u don GET d KALA.. JAZZ in the useless MANCHI UNIT in d evening.. USE leg take BURST em door open.. if u Facebook d useless MANCHI, point am d KALA 4 BLOKOS but no BLAST am ooo! I repeat No BLAST am ooo! just point am d KALA 4 BLOKOS.. Dat moment Na u be ODOGWU of d universe, Na u be GOVERNMENT of GORILLA PLANET! U go SEE say HEAT go begin drop from EM body and BLOKOS.. at dis point.. Anything way u ask am, EM go do 4 u.. Em go even transfer RUBBERZ (money) way PASS d 1 way EM owe U.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram ![]() MY own na... BOb Marley, Lucky dube and Fela kuti! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Rickmann:My Gee.. E full my BUNK! Na steady HIGHNESS till my EYES go be like PESIN wey SLEEP de catch... WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..Nice 1 MAN! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram ![]() Ask ur SELF dis question! Na ur DUTY to always COME 1st wen NACKING her KUNTUS! I just CLEAN my old KALA finish now... no make me TEST am 4 ur left leg.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ALL dis useless MANCHIS Dem wey de DROP number! I JUST de look Una wit my WEED for mouth.. some people left leg go SOON drop 4 GROUND! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() So far as say U NACK NACK her KUNTUS very well, no WAHALA.. Any ATENTE or any group of ATENTE wey go make Any BANI (girl) use u take buy fish 4 small market and u no NACK KUNTUS.. Na my old KALA I go take BLAST BLAST ur left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask waiting happen! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram U get LUCK sey dis 1 FUNNY! because I don de LOAD BULLET 4 my KALA, Na to come LOCATE u fas fas and BLAST BLAST ur left leg but dis 1 FUNNY.. so make I remove my BULLET b4 I use LAFF take BLAST PESIN left leg for my STREET here.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 252 pages)

Guy, u sabi bobo no be small!