₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,157 members, 8,444,106 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 07:08 AM

Toggle theme

Boogyman557's Posts

Nairaland ForumBoogyman557's ProfileBoogyman557's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 252 pages)

RomanceRe: What Is The Biggest Lie You Ever Told To Save Your Relationship? by Boogyman557: 10:49am On Mar 23, 2022
nickyj19:
shocked come ohhh na my MANCHI u dey cap Vatical for lyk dis Boogyman557 give me that u new KALA my put am for him body woto woto

WTF MAN grin
Holly Gram cool My Gee..


just pity am..


I de HAPPY today..


E get 1 PARTY wey Dem invite me... Na HEINEKEN I de drink now but Dem sey no SMOKING of WEED, so Na CIGARETTE I de BLA here..


just pity d MANCHI..


WTF MAN!
RomanceRe: What Is The Biggest Lie You Ever Told To Save Your Relationship? by Boogyman557: 10:12am On Mar 23, 2022
Bluezy13:
WTF man !!!
Get rid of this dot or I go BLAST your left nyash with my old KALA.
NASTY... I'm outta here
Holly Gram cool

ABEG abeg make Una no VEX!

who be dis MANCHI! (guy)

WTF MAN!
RomanceRe: What Is The Biggest Lie You Ever Told To Save Your Relationship? by Boogyman557: 10:07am On Mar 23, 2022
Holly Gram cool I no GET RELATIONSHIP!


WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION!


WEED is my LOCATION and RELOCATION!


WEED is my PREPARATION to my EXAMINATION!


WEED is my EXAMINATION and CALCULATION!



So if u DEPORT me, WEED is my PASSPORT to freedom


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
CrimeRe: Adamawa Man Bathes Lover With Acid For Daring Not To Marry Him by Boogyman557: 10:00am On Mar 23, 2022
Holly Gram cool which kind NONSENSE b dis NAA!



wey my KALA!


I sey, way my KALA!


ABEG abeg make Una give me LOCATION!


I SWEAR DOWN


Na to use my old KALA take BLAST BLAST d useless MANCHI of a MAN left leg DROP 4 GROUND then use my new KALA BLAST BLAST BLAST em right leg COMORT!


I no go STOP der oooo


I go make sure sey I use my WEED take BURN em PREEK!


PITOTO PILOLO MANTOTO


WTF MAN!
RomanceRe: My Heart Is Shattered � Battered And Scattered by Boogyman557: 9:01am On Mar 23, 2022
clockwisereport:
I never knew you were this humane. I thought it's only old kala dat you know. Keep it up bro.

OP is a sis, not a bro
Holly Gram cool thanks my Gee!


WTF MAN!
RomanceRe: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Boogyman557: 8:40am On Mar 23, 2022
Emychina:
I swear untop the mod wey ban me for more than one week now. The thunder wey go faya that moderator dey sango-ota dey gather em materials. Dont wori,i go table d mod matter this nyt for our witch coven. Boogyman557, abeg ur kala is needed in dis tori.oyin we dey ur back
Holly Gram cool


my Gee de PARA ooo


WTF MAN!

CrimeRe: Woman Bites Off Neighbour’s Ear & Swallows It During Public Fight by Boogyman557: 8:27am On Mar 23, 2022
Holly Gram cool


Na DIS kind women de SWEET to NACK!


Dem go Sabi give better BJ but u have to be careful make Dem no CHOP off ur PREEK wit der mouth!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Keeping Your Penis In One Place Will Solve 50% Of All Your Problems - Pharmacist by Boogyman557: 8:20am On Mar 23, 2022
Holly Gram cool Na u Sabi waiting u de CAPRISUN!


dat 1 Na ur own MATTERS..


Las night i go NACK ASHAWOO!


I SWEAR DOWN....


Dat ASHAWOO BANI TOTTO SWEET WELL WELL, E come be like sey I No wear CONDOMM de NACK her..


I been de REASON weda she put SWEETIE inside her TOTTO but after d NACKING, I come DISCOVER sey na Calabar GIRL..


I GATZ go another ROUND!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
CrimeRe: Video Of Man Trying To Rape Woman In Miami Walmart by Boogyman557: 8:17am On Mar 23, 2022
Holly Gram cool Which kind useless MANCHI b dat naa..


I SWEAR DOWN


IF too say I de der... Na to use my old KALA take BLAST BLAST d useless MANCHI BLOKOS from d left angle side so dat d BLOKOS go SCATTER WELL WELL..


which kind NONSENSE b dat!


PITOTO PILOLO MANTOTO!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Ladies What Can U Offer Apart From Sex In A Relationship? by Boogyman557: 8:13am On Mar 23, 2022
playfrank:
No be lie..... I dy PH tho....Omo try use protection oooh STD/STI is real man.
Holly Gram cool thanks my Gee..


No ATENTE or any group of ATENTE go make me NACK ASHAWOO without CONDOMM but if Na BOBZ I go SUUCK am WELL..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: My Heart Is Shattered � Battered And Scattered by Boogyman557: 8:10am On Mar 23, 2022
czarr:
So you be normal human being with feelings? No ashawo house banny with standing boobs?
Holly Gram cool


MY Gee.. Na woman born me NAA..


I be human being wey turn Ganja Planter!



WTF MAN!
RomanceRe: Ladies What Can U Offer Apart From Sex In A Relationship? by Boogyman557: 6:19am On Mar 23, 2022
playfrank:
Where be your location fam.. I go like session with you but just so you know if you pass out am taking photoss grin
Holly Gram cool LOLZ..

WEED don fall from my mouth as I de LAFF..



I de Lagos now oooo..


I just come chill Small 4 here and NACK ASHAWOO!


WTF MAN!
RomanceRe: Ladies What Can U Offer Apart From Sex In A Relationship? by Boogyman557: 6:10am On Mar 23, 2022
playfrank:
Good morning bro......Omo that na your own shai na
4/20 me dy reason like this wink
Holly Gram cool


LOLZ..


bad Guy!



WTF MAN!
RomanceRe: My Heart Is Shattered � Battered And Scattered by Boogyman557: 6:06am On Mar 23, 2022
Holly Gram cool I COMPRISUN ur CAPRISUN!


So SORRY MAN!


U have to hold tight and be strong..


E fit be sey God de TRY save u from something!


BETTER days ahead bro...


D PESIN u want might NOT really be for U!


I believe God is trying to SAVE u from something!


I have dat STRONG BELIEVE!


We humans don't really UNDERSTAND de ways of God or d wayz of d SPIRITUAL!


make I no too CAPRISUN MUCH..


just take HEART and be strong.. MAN wey deserve U, go JAZZ in ur Life..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Wife Escapes Through Fence After Caught Cheating & Asked To Provide Sim Card(vid by Boogyman557: 5:57am On Mar 23, 2022
Holly Gram cool


if u NEVER watch dis movie... feel FREE to dance on the TREND!


LITE UP my WEED in peace..


WTF MAN!
CrimeRe: Ogun Police Disown Patrol Van Seized By Customs For Smuggling Rice by Boogyman557: 5:43am On Mar 23, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ..

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: Who Lie Pass by Boogyman557: 5:40am On Mar 23, 2022
Holly Gram cool
IF u don NOTICE, GUYZ we de BLA WEED no de lie..

Anytime wey I don SMOKE like 12 STICKS of WEED, I de always de HAPPY!

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: Ladies What Can U Offer Apart From Sex In A Relationship? by Boogyman557: 5:31am On Mar 23, 2022
playfrank:
Wetyn make you feel say na you go win the WEED Award?
Holly Gram cool my Gee, gud morning 4 inside dis morning...



Bcus WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION!


WEED is my LOCATION and RELOCATION!


WEED is my EXAMINATION and CALCULATION!



I give my WEED all of me 100%.


I NEVER let my WEED go on d low..


I love my WEED and my WEED love me BACK!


I COMMUNICATE to CONNECT wit my WEED all day all night!


IF I should VOTE 4 any PRESIDENCY, I VOTE 4 my WEED!


I don SEE my LITA,


so make I LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Ladies What Can U Offer Apart From Sex In A Relationship? by Boogyman557: 5:11am On Mar 23, 2022
Cardealer2021:
This guy deserve the award for the funniest nairalander grin
Holly Gram cool My Gee!


if WEED go follow d award COME, make Dem give me o


But if WEED no go follow d award COME, make Dem kip am..


Na LITA I de FIND since 3am..


I one CRAZE 4 here.. LITA wey I use BLA WEED finish las nite ooo..


make I go check 4 backyard..


WTF MAN!
RomanceRe: Ladies What Can U Offer Apart From Sex In A Relationship? by Boogyman557: 10:37pm On Mar 22, 2022
Ejiakusmith:
Holly gram
WTF man. ....... boogyman no time again ooo hope say you don keep woman for house ,,, 35yrs no be kids
Holly Gram cool My Gee...


No be CHIKALER (woman) be problem..


As I de here so, I no de reason to MARRY at all..


infact E no de my MINDSET at ALL...


the ONLY tin wey FIT dey make me REASON dat marriage matterz, Na PIKIN!


Which Na baby MAMA me go NEED!


I give u Belle and u born 4 me... simple as A B D C..


Na WEED I de BLA since TODAY...


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
CrimeRe: Ogun Customs seizes Police van with smuggled rice by Boogyman557: 9:38pm On Mar 22, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ!

CUNTREE don CAST big time!

STREET self don CAST big time!

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: Good day Nairalanders, I Have Some Questions To by Boogyman557: 9:34pm On Mar 22, 2022
Holly Gram cool

thinking out LOUD Abi u SMOKE LOUD..


LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: How Differently Would You Train Your Daughter So..... by Boogyman557: 9:30pm On Mar 22, 2022
Holly Gram cool waiting I one CAPRISUN 4 DIS MATTERZ now!



Anyways Make I BLA my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Ladies What Can U Offer Apart From Sex In A Relationship? by Boogyman557: 9:26pm On Mar 22, 2022
CarolineOlawale:
How old are you?
Holly Gram cool gud evening ma...


I No de like ANSWER dis kind junction (question) but I go ANSWER ur junction (question)


Na 35 yrs I day..


WTF MAN!
RomanceRe: Who Are Your Favorite Nairalanders by Boogyman557: 9:03pm On Mar 22, 2022
Cardealer2021:
You never mention your favorite nairalander ?
tongue
Holly Gram cool My Gee!


I SWEAR DOWN..


WEED don SCATTER my head pan WOTOWOTO!


As I de HERE so.. I no de FIT remember PESIN name!


Even the ASHAWOO BANI wey I NACK yesterday nite, Na the name I use SAVE her number I de try remember since morning!


I don BLA WEED today SOTEY my EYSEZ don be like PESIN wey SLEEP de catch!


MY Gee.. SINCE na ur name I de SEE now..


Dat means Na u and 1 of my MANCHI like dat..


Cardealer2021 .... samuel051


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: A Single Mother wanted Another Man To Take Care Of Her by Boogyman557: 8:42pm On Mar 22, 2022
Holly Gram cool

chilly weather... WEED READY..

Need me a LITA!

WTF MAN!

RomanceRe: I Pity Who Will Marry You – Man Tells Girlfriend Of 3yrs During Heated Argument by Boogyman557: 8:38pm On Mar 22, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ!

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 252 pages)