Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 252 pages)
Holly Gram DIS MATTERZ go SWEET ooo!Make I CHUK mouth 4 DIS MATTERZ! My OWN Na, P.H.. Lagos.. IMO STATE.. Ogun State.. BUT Na Lagos I like PASS bcus of the ASHAWOO house Dem wey FULL der... Imagine sey u FIT see UP to 5 ASHAWOO house for 1 STREET... MY BLODA Na Lagos I de NOW and Na 1k or 5h I de use NACK ASHAWOO for here! Lagos SWEET ooo.. I JAZZ in ikeja 4 night, around 10 to 11pm.. My BLODA see ASHAWOO girls wey FULL ROAD! I SWEAR DOWN the Tin really SCATTER my head pan WOTOWOTO! I GATZ pay one FINE ASHAWOO BANI and NACK her for 1 CONNER of d STREET.. I NACK her from BACK! Guys de ENJOY Life for dis Lagos ooo! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram IF u mean CIGARETTE, yes dat 1 no too de Good but WEED Na d Best tin! Bcus Dem de use WEED take treat some patient for hospital.. WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION! WEED is my LOCATION and RELOCATION! WEED is my EXAMINATION and CALCULATION! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram SO SORRY ma..ur daughter will be healed... I suggest u should take her to another hospital to confirm, dats if u are not sure of d doctor.. I SWEAR DOWN Any ATENTE or any group of ATENTE wey go make dat doctor SHINE ur RUBBERZ (money).. make I PUT calls thru.. I go show d matterz and I go make sure sey I use my old KALA take BLAST BLAST d doctor left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask waiting happen! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Kiddogarcia:Holly Gram Na me be BOOGYMAN, AKA BABA YAGA, AKA BLAST BLAST der left legs wit my old KALA!I No de copy anybody... 4 u to RECOGNIZE my CAPRISUN.. it means sey my FACE show and my shoe SHINE! Because 4 MAIN MARKET Dem no de NOTICE who no get doings.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram IF I EVER Facebook DIS useless MANCHI.. I SWEAR DOWN Na to BLAST BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST BLAST em right leg! I no go STOP der oooo! I go make sure sey I BLAST BLAST em BLOKOS from d left angle side so dat em BLOKOS go SCATTER WELL WELL.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I COMPRISUN ur CAPRISUN..LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..EVERYBODY wit der OWN MATTERS.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() Any ATENTE or any group of ATENTE wey go make my BANI no give me KUNTUS, Na to use my old KALA take BLAST BLAST her left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask waiting happen! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Cardealer2021:Holly Gram My Gee..I SAMANKWE 4 ur GOVERNMENT! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram I for like READ dis MATTERZ, Make I knw weda Na to BLAST BLAST ur left leg wit my old KALA or Not...BUT I don REACH ASHAWOO house now.. Na to FIND better chair and RELAX wit one bottle of HEINEKEN and 1 packet of CIGARETTE Bcus u no fit BLA WEED here... latter TINZ... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Elianawalker:Holly Gram my BLODA I de CAPRISUN u real matters on top real MATTERZ and u de ask me weda I de try to be funny!Which kind Small PIKIN play be Dat! I de Tell u something important HERE... U no de WONDER for does guys wey be sey, Dem no de too READ book but Dem de PASS exam.. Na WEED de cus AM... E get waiting de for dis WEED wey people no really understand or COMPRISUN.. During my school days, I no too READ book but I de PASS exam like PESIN wey get school.. even some others MANCHIS (guys) wey de go night class, Dem come de WONDER how I take de pass.. WEED is MAGICAL! AMA Ganja Planter and am proud of it... u JUST check am ur SELF.. just ON ur LITE and check dis matterz wey I one CAPRISUN (Tell) U.. Na mostly people wey de BLA WEED de make am fast 4 dis Life.. I don already tell u b4... even 4 hospital Dem de use WEED treat people.. go and ask any BODY wey Sabi and EM go CAPRISUN (Tell) u.. my BLODA make I HOLD fire for here... LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
wenogodie2:Holly Gram OGA abeg CALM down wit dis ur GRAMMAR!PESIN wey de SMOKE plenty WEED no SUPPOSE de SEE dis kind GRAMMAR, b4 PESIN go RUN MAD! EASY MAN! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram Una get ENERGY DRINK to de FIND woman up n DOWN!As u SEE me so, I No like STRESS ooo... ASHAWOO house plenty everywhere! some STREET get about 3 to 4 ASHAWOO house! Any TYPE of ASHAWOO BANI wey u want, E dey! Na slim, E de Na fat, E de Na tall, E de Na short, E de Na from 15 to 20yrs of age, E de Na from 20 to 30yrs of age, E de Na from 30 to 40yrs of age, E de So waiting u de WAHALA ur SELF for! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram WAITING CONCERN me and CRUSH!So far as d CRUSH matterz no go LITE up my WEED, 4get AM.. Na ASHAWOO be my CRUSH.. I No go lie U.. the ASHAWOO BANI wey I NACK Las night.. she SWEET WELL WELL.. her age go be like 37 or 38 but dis ASHAWOO BANI set WELLA.. her shape fit make PESIN mad.. Dis ASHAWOO BANI 1 use her TOTTO take CHOP of my PREEK.. E come be like sey, I No wear CONDOMM de NACK dis BANI.. Abi she put SWEETIE inside her TOTTO... Na 1k I use NACK d ASHAWOO BANI.. DIS BANI TOTTO too SWEET.. As I de TYPE u here now, to go NACK her dis night de hungry me.. Na WEED wey I de BLA make me still de my UNIT.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Elianawalker:Holly Gram the SATISFACTION plenty NAA.. Dem no de talk am finish but I go try CAPRISUN some of Dem 4 u.. Na WEED make me PASS all my exams... Even if u no READ JAZZ in exam Hall, u go STILL write better tin.. so far as u don BLA ENOUGH WEED.. u go just de write all d exam like PESIN wey READ plenty book.. WEED go GIVE u better O.T ORIENTATION, U go de COORDINATE TINZ WELL.. WEED go make u get SWAG, Abi u No de SEE Dem davido and wizkid.. WEED go make u de tink or REASON mature like a man or woman.. IF u check am WELL.. 4 dis Life na mostly people wey de BLA WEED de make MONEY fast.. WEED go MOTIVATE u... my BLODA d matterz plenty ooo.. LITE UP my WEED in peace... WTF MAN! |
Holly Gram Na ENERGY DRINK u go buy give me to READ all dis matterz wey u TYPE 4 here ooo..As 4 me... I No get RELATIONSHIP! WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION! WEED is my LOCATION and RELOCATION! WEED is my EXAMINATION and CALCULATION! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..normal PAROLE! NOBODY 4 here wey go talk sey EM never SCOPE BANI (girl) just to NACK her KUNTUS! IF Dem begin de SWEAR.. I ASSURE u 97% of d guys here go follow dance for SMALL MARKET! b4 U throw PESIN stone... check ur self well... As I de here so, I no like STRESS ooo.. NACK ASHAWOO 1k or 5h and come back house jeje.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram DIS ur MATTERS go SWEET to read but as E STANDS now, I don over HIGH INTOTO, so I No really get ENERGY DRINK to READ d matterz..but STILL on STILL... real matterz LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Na DIS kind useless MANCHIS de make me BLAST pesin left leg wit my old KALA 4 FREE!WAITING DE WORRY U! 70yrs OLD MAN! So Na HAND WORK make u COME... I SWEAR DOWN IF u make me VEX! Na to JAZZ JAZZ in ur AP (house).. use my old KALA take BLAST BLAST ur BLOKOS from d left angle side so dat ur BLOKOS go SCATTER WELL WELL! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. Holly Gram my Gee.. I de COMPRISUN ur CAPRISUN!MY BLODA me self don try to STOP WEED but no way! I believe sey Dem born me with WEED and DRUGs 4 HAND! I even BUY PS4 fat in 2019 but STILL on STILL WEED no gree me focus ALERT! E get one DRUGs wey I for like make u START de take.. Dem de SELL am 4 pharmacy but u must have doctor's prescription.. Dat DRUG Na CONFIRM.. E go make u 4get many TINZ.. IF PESIN ask u Ur name, u fit no remember again SELF.. although some MANCHIS de take 2 or 3 or 7 TABLET but me I de take up to 30 TABLET.. No be tramadol oo! dis one tight well WELL but I no one CAST d DRUG online here.. Anyways Make I release d name here.. d name Na (D5)... just buy am and take like 20 TABLET! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram ![]() AMABOBI I No get ENERGY DRINK to CHYKE BANIS (girls).. As u SEE me So, I No like STRESS ooo! NACK ASHAWOO 1k or 5h and come back house jeje.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram Selfcon 300k1 room and toilet and kitchen 300k.. for P.H here, Na 150k I de give out Selfcon! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Holly Gram OGA Dem..Make Una REASON dis MANCHI matterz.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN! |
Victerica:Holly Gram real matters on top real MATTERZ bro..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 252 pages)
DIS MATTERZ go SWEET ooo!