Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 252 pages)
Holly Gram I BELIEVE is LAGOS... I was der LAST MONTH.. I JAZZ in like 7 different ASHAWOO HOTELS.. My G.. No be Small NACKING ooooo Still PLANNING on going BACK der NEXT month.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() OGA na dis small matterz make u de SCATTER GRAMMAR anyhow.. Make PESIN no HIGH em WEED jeje 4 dis EARLY MOMO... 5am.. A LOVELY Time to BLA WEED.. Abeg make I LITE UP something jare... WTF MAN |
BadRadio:Holly Gram ![]() Na real CAPRISUN Dem CAPRISUN u.. Na CONFIRM advise b dat.. WTF MAN |
Holly Gram I no de READ long STORY...WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..I LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() To BLAST dis MANCHI left leg wit my old KALA just de HUNGRY me... make Una give me LOCATION.. which kind useless MANCHI b dis.. Y u de 4all HAND na.. Dem SWEAR 4 u... 70yrs OLD MAN.. WTF MAN |
Holly Gram Na Everytime Dem JAM, Dem de SETTLE beef.. if dis beef na real SETTLEMENT, we 4 don chop beef TIRE.. WTF MAN |
. Holly Gram ![]() Bcus of SACHET WATER ooo... My BRAIN don BURST here... Na who be Dat useless POLICE MANCHI of a guy.. I SWEAR DOWN I go make SURE sey I BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg... I don PARA... E de PAIN me GA GA.. which kind NONSENSE b dis NAA.. I need BLAST like 3 BULLET 4 AIR now... Na to BLAST em BLOKOS from d left angle side so dat d BLOKOS go SCATTER WELL WELL.. WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..WTF MAN |
Holly Gram ![]() dis MANCHI need to de BLA WEED.. WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..EVERYBODY wit der OWN MATTERS.. WTF MAN |
Holly Gram CORRECT G..WTF MAN |
Holly Gram ![]() BLA like 1 or half stick of WEED wit better SACHET hot Gin and u are gud to go.. WTF MAN |
Holly Gram real matters.. nice 1WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..WTF MAN |
Holly Gram real matters..WTF MAN |
Holly Gram ![]() at least NOBODY mention WEED. Now u know WEED KIPS u HEALTHY and makes u to REASON WELL.... it's 5am MAN... Make I go LITE UP my WEED.. I thank Jah 4 dis Cool WONDERFUL WEATHER... WTF MAN |
Holly Gram ![]() Up COMING MAMA G I de loyal to ur GOVERNMENT! WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..WTF MAN |
Holly Gram ![]() R.I.P TO D DEAD U see y I de TALK sey make EVERYBODY carry der own KALA... in case of matterz like dis... Na to just bring ur own KALA begin BLAST BLAST on sight... I SWEAR DOWN if Na my UNIT or AMA dis useless MANCHIS Dem JAZZ in... I SWEAR DOWN Na to BLAST BLAST all der left legs wit my old KALA.. If Dem 2 PLENTY.. Na to call my Nigga UNDERTAKER.. dat guy Sabi BLAST BLAST people WELL WELL.. UNDERTAKER Sabi SHOOT on sight WELL WELL.. Both of us go make sure sey we BLAST BLAST BLAST BLAST BLAST BLAST BLAST all der BLOKOS.... WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZI LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() OGA calm DOWN naa ALL dis GRAMMAR on top small matterz... Make PESIN no BLA em WEED in peace again... WTF MAN |
AntiYahooYahoo:Holly Gram ![]() Me n U no de to BANTER words.. bcus if me n u JAM U no go FIT STAND 2sc... I just CAPRISUN u how d matterz de go.. if u like JAM ur head 4 block... me I de BLA my WEED 4 here... Rice de FIRE so dat I FIT NACK better FOOD after SMOKING WEED... I de on my 6th STICK of WEED now... LIFE is Good MAN... WTF MAN |
AntiYahooYahoo:Holly Gram ![]() AMABOBI u SEE dat RUBBERZ or MONEY wey d BANI de SPEND on U.. 1 WAY or d OTHER, U go pay BACK... But if u be real G... Nothing really SPOIL... PIKIN wey know no how MARKET take start go always see MARKET as em play GROUND... U better REASON d BANI now if u know want her or just NACK clean MOUTH... But if u be real G... Na to flex on d RUBBERZ or MONEY wey she de DROP... Na small PAROLE to RUN... if ONLY u be real G.. I LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Tonyx5:Holly Gram ME n U no de to BANTER words... PIKIN wey know no how MARKET take start go always see MARKET as em play GROUND... WTF MAN |
Holly Gram Time to LITE UP WEED.. Wat a WONDERFUL WEATHER.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() NA U 1 TAKE UR HAND ENTER EXPRESS! Make u know SAY VALENTINE'S DAY Na NEXT month.. Any BANI way u ASK OUT by DIS period of Time, der ANSWER na YES.. SO Man hold ur SELF and USE ur O.T b4 u ENTER EXPRESS! WTF MAN |
Holly Gram ![]() NICE RING by d way... But I go LIKE make Dem CUSTOMIZE my own as WEED WTF MAN |
Holly Gram real mattersWTF MAN |
Stacyomolola:Holly Gram ![]() Any BANI wey BOOGY MAN riply Make u know say d BANI don de FAMOUS b dat.. SO just de JOLLY 4 d PARTY.. WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 252 pages)
