Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 194 pages)
Olanireti: ![]() Abii ooo
|
![]() Even neymar dey lift trophy while some pipu goat dey list complain and insults.....mtcheeww
|
![]() Who listens to this promise and fail buhari anymore.......mtcheeww Ma clean dis rubbish talk comot from ma ears
|
![]() Chisos!!!.......some pipu don go aswear.....no hope! [img]https://media1./images/eb04a4d9dd55a2cd03e29ec2491b35a4/tenor.gif?itemid=9306558[/img] |
![]() 10 yrs after this post......
|
![]() Haba!!!......na fp worthy news be this??
|
Wow........its like d book of revelations in here Very interesting [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Ooo....she is a fargin abii??.......owk
|
![]() Lagos is working.......every house for that area suppose don buy lifeboat [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Yahaya bello is really eating well.....
|
![]() Wait ooo......why be say almost all the yahoo yahoo boys wey EFCC dey catch dey always wear this kain short nicker??....na dia uniform nii?? Abii efcc dey tell dem to remove dia trousers b4 dem snap??
|
Oboi!!....na Agbero wear suit and tie so?? [img]https://media1./images/eb04a4d9dd55a2cd03e29ec2491b35a4/tenor.gif?itemid=9306558[/img] |
So what was wrong this time??......maybe the "air" in the "air" was not good, abii the ball was not good, abii goals were afraiding you to score abii.....bla bla bla This guy no even reach goat with small letters level sef.... Meanwhile the real GOAT after watching d game was like.... [img]https://media1./images/55c368de08320900b5d8075c8132fb1d/tenor.gif?itemid=13910923[/img] |
I jus hope dis is not fake news or scam like minimum wage ooo....
|
Heheheh!!!!
|
![]() Well all i can say is........"GOOD MORNING MA, how are the chiren ma" [img]https://media1./images/4fc0fa60dc3af3f95bea4a8f24652845/tenor.gif?itemid=4448819[/img] |
![]() When dey will ne driving recklessly on the road announcing to d whole world dat they are carrying money wetin dem tink say go happen.....its very unfortunate tho Wetin dey even pain me pass na say oda bullion van drivers and dia police escorts nor go still learn!!
|
![]() This ruga settlement palava sef....Why everybody no go jus dey im dey for where dem dey?? [img]https://media1./images/4d3c8b502289e65d46316bc608c3a2e0/tenor.gif?itemid=12221156[/img] |
![]() All these so so person slams so so person don dey make head pain me sef......haba!!!!
|
![]() I pray dis drunkard is found guilty so dat she will start controlling her sharp tongue.....but well apc controls d courts now so......
|
![]() Nor be this same yahoo yahoo government [wey scam nigerians on top minimum wage mata wey still wan give senators 32. Somtin billion naira as "welcom package" for doing absolutely Nothing ].......again?? Mtcheewww
|
I'm sure dat at least one of these players met with Drake recently!!
|
![]() Jus came here to read comments [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Dis wan wey every dick and harry wan dey talk Very soon even goat and dog go begin chook mouth inside dis mata
|
![]() Wait, Na d man of God be dat.....chai!!!!..d accusation fit easily stick for court with those him dressing ooo....i don dey pity d man sef in advance
|
![]() Well......someone is definitely lying.... But who
|
![]() Wetin consyn me......na to jus enjoy d show dey go [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Do better ke??......iffa woze u hot slap ehn....u go mad one time
|
![]() See how arrogance has turned a world class player to an eyesore........ Chai!!!
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 194 pages)
