Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 194 pages)
![]() Chaiii.....see as my eyes and chest jus dey pain me
|
![]() Mtcheeww
|
![]() Dis china pipu don dey do china pikin join??
|
lefulefu:Sabi man....oya colet small dollars
|
One wise pesin don dey use d Dollar videos make Naira for himsef......if u com check am now na Igbo man.....lol [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
He is proving to be an even greater fool than his father
|
Somtin must kill a man
|
![]() Femi and dat woman wey her mouth dey run like tap, wetin be dat her name sef wey be "HIGH MEN"?? .......u cannot and better not believe anything from dia mouth
|
FRESHG:[img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Mtcheeww....una no go let pesin sleep dis hot afternoon abii??
|
![]() |
Like mother like daughter....... So much ugliness in one picture......see as shame dey catch d picture sef
|
SIMPLYkush: ![]() Ahn ahn??......u again??.......so neva still get sense??
|
![]() No fúcking preventive measure in place.....only medicine after death tactic......so sad dat because na as dis tin happen una wan now carry d conference go d place jus to deceive pipu........well na ur zombies u dey deceive [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() The truth of d matter is dat both buhari and ASUU deserve this......... |
![]() BMCs and NL resident zombies be like......ahn ahn?? I tot he became one of us?? Lol [img]https://media1./images/846c9ca7a76f515b1eb04292cfc4d16e/tenor.gif?itemid=3817176[/img] |
![]()
|
![]() Wait fes ooo.....who be dis "blac china"??...abi na glass cup or plate wey black??....ohh na human being sef...ok So she leave her house come naija jus to com fight??......its ok [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
SIMPLYkush: ![]() Ode!!!....get sense get sense u nor gree now see ur life
|
Kimikazi2:Na plenty money boss.....u no see say e gather every every?? |
![]() No marry olosho no marry olosho u nor gree tor......na d result be dis
|
![]() If dem dey arrest pipu for hate speech el rufai suppose dey kiri kiri prison by since (not now)........him head don dey touch tey tey [img]https://media1./images/6006d5a5a84c0751032e157cb04ad8e8/tenor.gif?itemid=10786390[/img] |
$10million ke?.....i wee slap you and give u money sef....infact colet am [img]https://media1./images/bc858e69d5022807b84554b2d4583c10/tenor.gif?itemid=5122019[/img] Oya take
|
![]() Resign??.... Ontop turkey mata??..... [img]https://media./images/913f74f454c011361f7277c295dfab74/tenor.gif[/img] |
![]() My brother, Money good oo
|
Hmmm.....she try ooo aswear.....so u mean say she beat tonto dikeh to collect the award of DRAMA QUEEN 2018?? [img]https://media./images/213785a2aed38647f05497ceab9f2d9e/tenor.gif[/img] |
![]() Aswear d award jus look the award for "Best Olosho 2018" ......lolz [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() |
yungchivvy:Chaiii....na small mistake oo Tnx |
![]() idowest oya come hear......i say come here.....ahn ahn!!..i jus wan tell u somtin nii................oya collet am ur fada dia https://i.imgur.com/CTdr1cV.gif |
![]() With her yam leg dia she no fear for her family go play normal games na virtual wey dey use fat pipe suck money she go dey play........well laslas na buhari cause am..........i nor too blame d woman sef
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 194 pages)

Don't disgrace the street