Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 194 pages)
![]() These are all people that benefit from buhari either directly or indirectly......why not tell us what the common man on the street is saying too...... [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
Abii!!!......better safe than sorry |
![]() Those white kicks make sense diee |
![]() Hmmmm.....u mean the up coming is the most streamed on sportify......hmmm....owk [img]https://media./images/302dab8c6d4af3a0eee9ddb33f4242c1/tenor.gif[/img] Congrats ooo |
![]() After all almost all if not all yesterday's matches were fixed.......mtcheeewwww.......na the bet bet pipu wey dia ticket cut i dey pity
|
![]() Wat??......jus 18yrs and already hopping preeks?? [img]https://media1./images/eb04a4d9dd55a2cd03e29ec2491b35a4/tenor.gif?itemid=9306558[/img] No hope of marrying vehgin again for dis life oo......o kpari!!
|
![]() Ahh!!!!!!!......na dem again oo
|
![]() |
![]() But this hanti Juliet own too much na ahn ahn......abi dem born am for farm nii na im make she be first class "Farm Tool" nii.....haba!!!.....abii dem swear for her toto nii [img]https://media./images/1ea569ae0f3f621f220238c8a0d75c18/tenor.gif[/img] |
Wey dat goat dey sef.....lol
|
![]() U sure say dis tin nor be publicity stunt??
|
![]() |
![]() Make una go find work do ooo....even if na....... Life must contnue
|
Chaiiii......chi chumchin ooo!!! [img]https://media./images/661fdb154f27c1aef454a9044971db67/tenor.gif[/img] |
![]() |
![]() "1 dozen of pant " for both father and mother Lwkmd.....and d girl fit no be virgin ooo [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Can you imagine.......shame no dey even catch dem
|
![]() See me see trouble ooo....see who dey complain about wickedness.....who on earth is more wicked than these fulani pipu??
|
![]() Davido be lyk......."chioma time don reach for bress massage oo" Lol [img]https://media./images/ade0e6a09ac86db5c5c762423e9826d7/tenor.gif[/img] |
![]() Ahem...ahem...(clears throat) Ladies and Gentlemen.......take this drunkard serious at your own peril
|
![]() Good call......this could be ine of the best things the NASS will ever do, that is if they dont bow to threats, blackmail etc and back down |
SUCKABLE88: ![]() I deh tell u ![]() https://thumbs.gfycat.com/SecondBreakableIbis-size_restricted.gif d tin no jus do at all |
![]() At this point, this is the only way forward.....
|
Chaiii......see falling of hands..........Liverpool and fans ryt now be like.... https://j.gifs.com/PZ3kZn.gif |
![]() Jus buy one 4-mouth kobobo, hang it where they can all see and threaten them small.............no need to thank me later
|
![]() |
![]() |
![]() Hmmmm
|
![]() D truth be say heaven go shock everybody las las......pipu wey u nor expect fit make am and pipu wey u expect fit nor make am
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 194 pages)

