Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 194 pages)
![]() Ok.......ma
|
![]() Farm tool
|
![]() Mtcheewww
|
Tins wey man pikin go do jus for d naira........hmmm Thats d hustle ryt there
|
![]() Who cares anymore.....e don already scatter naija finish
|
![]() Again??.......ah!!!!! e don tey wey village pipu don dust dis wan file ooo......and e still dey ontop dia table
|
![]() Hmmm....prophet.....u sure say u no twist d truth even small??
|
![]() Make dem jus lock am for kiri kiri trowey him prison key because d tin don already mix with him blood and solution no dey pata pata
|
![]() Las las e don rest.....rip tho |
Ladies and Gentleman...... Its anoda one!! [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Na dis same oshomole wey look very respectful for dis picture e dey talk about??
|
![]() Na d naija way now so no surprises there.......howfar our so called "Vision 2020" ......abi dem don postpone am indefinitely
|
![]() I just dey wonder weda with dat stunt wey him pill yesterday and thizs one now ..........abii na attention e dey seek?? [img]https://media./images/a7ca226eb7aecfcf7e1bf0d4d0760604/tenor.gif[/img] |
![]() Im out of suggestions on what punishment should be served for such heinousness....... So sad....jus because of money wey las las u go die leave am [img]https://media1./images/eb04a4d9dd55a2cd03e29ec2491b35a4/tenor.gif?itemid=9306558[/img] |
Na take away e hold for hand ooo.....hahahahah really hilarious [img]https://media1./images/2183390c33417d017eaed6a53d80fb64/tenor.gif?itemid=4790020[/img] |
Congrats to dem oo....may they live long and prosper As for you simpleKUSH:You jus no wan get sense abii…...oya collect am [img]https://media./images/42c88f504736a31d6c2e649328d1ff3c/tenor.gif[/img] |
Dat wan na learner sef
|
I just hope its somtin tangible and worthy of thanks......rip to d dead |
yemmybx:Just quote this comment and copy this [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] And paste it as a comment i.e from d first img to the last img |
BlackPantherxXx:I feel ur pain bruv.......it is well [img]https://media./images/17fb38196dafc037908ba4e08785f9fb/tenor.gif[/img] |
![]() Both the yahoo boy and the white man are "Fools" [img]https://media./images/fc7ed3dc1bd165d83b93610790c14bcb/tenor.gif[/img] Mtcheeewww......walks out of thread |
Hot kor fire nii......with all d cold am feeling here My pipu com see "hot" oooo.....lwkmd [img]https://media./images/ec116b6ccffe66d9d7b21b521abc1257/tenor.gif[/img] |
![]() Wats dis nonsense about Inherited from previous administrations??.....na FG dey owe dem no be present , past or future administrations........but as na zombies dem be dem no go understand
|
AntiMahdi: ![]() Chaiii.....boss dis ur voice no loud make i epp u loud am so dat zombies go hear wella
|
![]() Why him own shoe come different??
|
![]() Stern warning becos na small time celebrity abii......i wonder wetin dem for d person wey nobody sabi........but well what do i know.....dem say naija is working [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() Somtin wey everybody know say those guys for customs go jus empty 13 of the containers put panadol or even chalk sef inside burn the containers come go sell the tramadol for black market.........nor be customs again [img]https://media./images/a3c549a772444cddef93e45f09a1c629/tenor.gif[/img] |
trapQ:Here u are hurling insults over what u called "allegedly" ....shows how really intelligent u are I pray u dont turn out like her......thats if u are not her
|
![]() Brownies!!!!!!......chaiii dah year But this geh no get sense oo.......instead make she dey do her market codedly and facelessly she jus go expose her whole operation and now NDLEA go com go track her.......chaii she no think am well NB....except if no be d "brownies" wey we know
|
![]() Thats what you get wen you marry olosho go put for house.........you can never be happy in your house....your own house ooo.....chaiii........God forbid!!!!!
|
![]() |
Damn!!!.....in Lil Wayne's voice "she ain't got alota ass but i can work with her"
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 194 pages)
