Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 194 pages)
So how will this now work abii they will give them 10 or 15% of the weed as the whistle-blowers??
|
Checking!......checking!!.....checking!!!.......done "JOSEPH NNAMDI" Na dem ooo [img]https://media1./images/f5f97f20a51dde0f0ffd5c64927d1bb2/tenor.gif?itemid=4684379[/img] |
Chaiii......dis fight wey apc dey fight diasef dey gimme joy aswear!!!! See as laff wan kee me [img]https://media./images/ec116b6ccffe66d9d7b21b521abc1257/tenor.gif[/img] |
![]() So una know??.....una no com do anytin na now wey na 5 minutes to 12 una wan use am as campaign promise to take scam us again like una do b4 abii?? WE REFUSE ..........hell NO!!!!!!! [img]https://media1./images/f66dc17b4094f2166909820578e6b4e9/tenor.gif?itemid=4844098[/img] |
Dah fast.com site na scam jareh......mesef know say i neva ever get 4mbps be4 wotj my airtel
|
E be like say e fit get down for here........here to read comments [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() |
Entertainment!!! [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
Jus look as one bitter person com spoil better thread!!.....wen her time xom reach and dem com use am we nor go hear word.......mtcheeww
|
Oreofepeters:This guy knows his stuff
|
Congrats man......nice one But abii na only me nor sabi am nii
|
![]() Na dia way now Anybody wey come here talk say d tin shock am go collect am
|
Wait oo so dem dey play ball on Thursday night??.......i bin nor know oo GGMU
|
![]() Haba guy??.......after all d advise wey i give u ontop d sweetness of pussy mata??................its ok
|
Asking buhari to debate is like asking buhari to sacrifice his cows for human life!!.......kole werk [img]https://media1./images/dbbadd582e6108c227327e25278a5171/tenor.gif?itemid=9046526[/img] |
![]() |
![]() Apc and buhari wan use style and scare tactics take postpone elections........ WE NO GO GREE LAI LAI [img]https://media1./images/f66dc17b4094f2166909820578e6b4e9/tenor.gif?itemid=4844098[/img] |
![]()
|
![]() As if its going to change anything
|
Like play like play davido wan overthrow 2baba as d "Father of all Nations" Lol
|
![]() Ok
|
ekestic1976:Thats a zombie for you!!!!.....simple question with even hints e nor fit answer correct correct
|
![]() Yes oo Africa is on d rise......but a certain man's government in power is pulling Nigeria backwards.........am sure every sane person knows his name NB....i dont expect zombies to know sha
|
![]() So dats it??... d film don finally finish??.......im really disappointed....... Not interesting......well na so all nigerian films be sha [img]https://media1./images/34e454b09a79f7825c06e0102171ab7a/tenor.gif?itemid=9410251[/img] |
![]() Abeg make una point out d Anto for those of us dat dont know him/her
|
![]() Apc campaign motor.......not surprised.... All of them na touts and zombies so u no fit expect sense from them Mtcheeeww.....ma dey go jhur
|
![]() Well......as usual [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
Olodo24: ![]() Alert! Alert!! Alert!!! [img]https://media1./images/8c2c0a9954be43ed67f8818b4a7168ec/tenor.gif?itemid=7223984[/img] |
![]() Som pipu no jus get sense aswear!!!......nor be to organise make all of una un-follow am back......haba......jus dey disturb pesin weh no sleep well Mtcheewww
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 194 pages)
