Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 194 pages)
![]() |
![]() Dis pipu jus wan spoil ball for pesin.....mtcheewww
|
![]() Where indeed.....wey dem zombiés make dem com tell us....we dey wait [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() All these one one thousand naira supporters sef
|
![]() Students ryt now for night vigil [img]https://media./images/8529c923bcde6d6d2e3d83fb874689d6/tenor.gif[/img] |
![]() Osho baba be looking at him like
|
![]() Make dem go find work epp dia life jareh.....na so we bin run dah year for 2013
|
![]() So osho baba neva still learn how to dey respect him ogas abii
|
![]() I dey sure say d pikin wey she even born no be for d man sef
|
![]() I talk am.......dis guy don mad finish!! GGMU
|
![]()
|
![]() All these evening newspapers go jus dey disturb pesin with pix upandan.......mtcheeww [img]https://media1./images/8701b454f7add48304fa44fbeaa6b6e0/tenor.gif?itemid=3571778[/img] |
![]() Labour now don become somtin else aswear......dah year when labour jus mention strike government dey quickly respond..... Make dem learn work from ASUU and shut dis country down jareh
|
![]() |
I dey pity women aswear!!.....jus because of us dem go bleach, borrow pose, get low self esteem, photoshop dia boobs and ass......and in dis case she photoshop one innocent pillar join........it is well
|
biafraguy: ![]() [img]https://media1./images/1e9a3f6d3a4e675f299360ee0f710396/tenor.gif?itemid=7328995[/img] |
![]() Abeg pesin fit explain give why after pesin don sweat work finish ehn, for pesin to pay d pesin go become wahala ehn.......becos pesin like me i no fit understand dis nonsense [img]https://media1./images/91edcc2102449b9b9aa1d0fa98758869/tenor.gif?itemid=11231444[/img] |
![]() Well dis guy is really good and talented, but.........Ronaldo is just d best NB: argue with ur data and keyboards [img]https://media1./images/d58571b4c334e7356f88be61008804e3/tenor.gif?itemid=7646990[/img] |
![]() Some guys no fit jus respeck dia sef lai lai......im disappointed [img]https://media1./images/182abd956ccbe865425e14a152cea455/tenor.gif[/img] |
Some especially d wans wen don write exams finish [img]https://media./images/0264f97b4d1af943ef9cd53f6a926ea8/tenor.gif[/img] |
U dey find updates abii....ok All d Lecturers dem dey chill for beach [img]https://media1./images/8867543a155d68d1187891c020291f12/tenor.gif?itemid=5025352[/img] |
![]() |
![]() If na naija now na wetin for happen be dis
|
Hehehehe.....this night apc go now now go him house with the "if u defect come our side you will be beautifully and handsomely rewarded speech" and Gbammm!!!! Jus like dat u go hear say tambuwal don defect go apc tomorrow and him go dey call pdp corrupt party .....(maybe na Ganduje dollar$ man dem go send) Naija politics na very funny somtin aswear |
So what??......if they are working for it and are worth it wats d problem??......btw make una publish how much politicians dey earn too na |
![]() If the geh no make sense i go jus tell am say na for dustbin i see am but If d geh set die na anoda story be dat oo |
NwaAmaikpe: ![]() Chaiiiii........Hanty uriel ryt now [img]https://media1./images/7d9ad5ee12e5f257d5aff1746c1d5ba9/tenor.gif?itemid=3532235[/img] |
![]() Oga nor try am oo....u and el zazaky nor be mate oo....u no go even see garri drink ooo.....idon teh u ooo [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]() And you are suing them in ths same "NIGERIA were everybody be criminal" and you are expecting results??......jus gotta say i tot falz was wiser than this
|
![]() When ever i jus think of the nigerian police i jus...... [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] Like who takes dese guys seriously anymore |
![]() |
![]() All these science students sef....
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 194 pages)
