Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 194 pages)
![]() |
BruncleZuma:Boss......everybody fit enjoy d gif ooo over make sense dey worry d gif |
Hehehehe buhari do turn monitoring spirit......hahahahah Really savage [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Me support or vote buhari??.........
|
![]() Anoda epidode in this NLC saga......lets see wat d toothless bulldog will do dis time [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
I jus know say 93% of pipu wey go comment for dis thread go check dia navel..........i lie??
|
![]() Izit because una do already rig d election before d election even start??......becos dis ur confidence nor be here
|
![]() Na women dey always handle finance now, so dat point no hold water patapata
|
![]() Abi oo....as per usual December don reach |
swaggss: ![]() Aswear ur head dey dere......fùcking leaches |
![]() Re-elected kwa??........im really disappointed [img]https://media1./images/34e454b09a79f7825c06e0102171ab7a/tenor.gif?itemid=9410251[/img] |
![]() 480 Ph.D wetin??.....na so e easy??
|
Assnal how market na........tins cheap?? Lol [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]()
|
![]() Man wey sabi road.....nice one dia My pipu follow who sabi road ooo.....tor.....no talk say i no tell you oo
|
![]() When buhari is busy flouting court orders upadan u expect d military not to do same??
|
![]() |
![]() |
SIMPLYkush: ![]() [img]https://media1./images/fb5d0dda937502b90729564f5b2767fa/tenor.gif?itemid=5483880[/img] |
hisexcellency34: ![]() Oya come let me restart ur brain.......its faulty [img]https://media./images/0ec310f0964c95e16819e901c09c60fd/tenor.gif[/img] |
![]() Oshoala thanking her stars ryt now after missing penalty [img]https://media./images/d1196d216e04fe5b57fdf0d62048dcc4/tenor.gif[/img] Congrats to our ladies.....they keep making us proud |
Oshoala thanking her stars ryt now [img]https://media./images/d1196d216e04fe5b57fdf0d62048dcc4/tenor.gif[/img] |
![]() The power of money over poverty.......aswear poverty can make a man hug someone that raped his wife in his presence as if nothing happened because of money |
![]() Lie lie story.....mtcheewww Walks out of thread
|
![]() Nice......... Money good ooo And vanity upon vanity crew i nor blame una na poverty i blame........infact thunder fire poverty dia [img]https://media./images/6f3fbb0611e5e319784036919cb19880/tenor.gif[/img] |
![]() Chaiiii pastor!!!!........ Na d wan wey God send you be dis abii..........but konji nor be respecter of persons oooo..... Even still pastor!!!! Na wetin Baba God send you be dis??
|
![]() Eeyaa......see as Age don dey quickly catch up to am.......even with all the emulsion paint wey for fit finish one bungalow wey she carry put for face
|
Why d guy com dey look younger than her?? Ahhh!!!!.....happy anniversary ooo b4 dem start to call pesin black belle
|
This yoruba (afonja) man wan jus deceive igbo(ipob) pipu ooooo [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]() So d chairman really gambled with d company's assets...... I tot it was just a "our usual bloggers trying to make money" news............aswear d mumu chairman nor get sense [img]https://media1./images/6006d5a5a84c0751032e157cb04ad8e8/tenor.gif?itemid=10786390[/img] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 194 pages)

