|
Romance › Re: Beware Of Madmen!1 by CARUSO(m): 11:37am On Jun 26, 2008 |
[quote author=gabe_logan link=topic=145719.msg2422762#msg2422762 date=1214476448]@ poster wetin carry u and your friend go pass mad man place?[/quote]them talk say na only madman sabi wey him fellow mad-men dey live!! na madman dey find people wey him go bite, no be people wey dey find madman anyway wey trespass for where kolo-mental man dey, go hear WHENN!!! |
Dating And Meet-up Zone › Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by CARUSO(m): 11:33am On Jun 26, 2008 |
nana: lmao Nana wetin dey? Na season of ban ooo, i tire for nairaland!!!  |
Romance › Re: Were Is The Most Romance Place To Go For Honeymoon In The World by CARUSO(m): 11:25am On Jun 26, 2008 |
chi21: were is the most Romance place to go for honeymoon in the world why u no try zimbabwe?! or Afghanistan?! |
Events › Re: How To Plan A Good Wedding? by CARUSO(m): 11:20am On Jun 26, 2008 |
@Poster
GET A DAMN WEDDING PLANNER!!!!! |
|
Education › Re: Bank Phb / Skye Bank Education Loan by CARUSO(m): 11:15am On Jun 26, 2008 |
BIG GBESE
ANYBODY WEY WAN DEY PAY EVEN AFTER DEM DEY INSIDE GRAVE FIT CARRY GO!!!! |
Politics › Re: Nigeria Without It's Vast Oil Reserves by CARUSO(op): 12:41am On Jun 26, 2008 |
davidylan: Nigeria would be way better and we would have been spared the leprous governments of Shagari, Babangida, Abacha and Abubakar. good talk!!! |
|
|
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 9:54pm On Jun 25, 2008 |
origina9ja: b]lol na the mistake you do b that habbaa i think say u dey civilized small mke i kno make mistakeooo this nah method man abi[/b] u don miss road dis is someone else! |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 9:05pm On Jun 25, 2008 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by CARUSO(m): 9:01pm On Jun 25, 2008 |
enspirito: want to meet with big girls between the ages of 18-25. what are the challenges faced as a result of your size? letz talk. i kind of love them big, u know the bigger the, u go wound igbobi hospital no go fit treat u ask Aunty Ennyluv, she go tell u say challenges small pass wetin her eyes see here YDAY i sure say u sef be one big fat sweaty fella wey no fit see im belly button ryt?! |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 8:48pm On Jun 25, 2008 |
Mesmerize: jekad, pandora, sausekid2, rockchik, CARUSOuna bad children! why can't you guys behave like me, you dey get banned! follow the rules na  u be veteran now since i know u dem don throw u comot for molue like 6-7times?!  |
Romance › Re: How To Treat A Girl? by CARUSO(m): 8:32pm On Jun 25, 2008 |
Mesmerize: yes na. . toyin from Malaysia. . have we met before?  no be only toyin from malaysia? U no mind toyin from sri lanka or toyin from zimbabwe?!  |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 8:20pm On Jun 25, 2008 |
saucekid2: @ caruso them ban me ooo,for wetin no dey irrelevant sha anyways,how body?? na your boy met! me sef na so we see am! e don be!! i dey sha, we go take over one day!!  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Ennyluv by CARUSO(m): 8:18pm On Jun 25, 2008 |
enspirito: saw your pix on a thread. can we meet? obirin mewa lo fe meet ye!!!  (be prepared to meet ten women rolled into one!!!) goodluck |
Dating And Meet-up Zone › Re: Togo, Ghana, Benin Rep. Citizens by CARUSO(m): 8:17pm On Jun 25, 2008 |
enspirito: i'm a nigerian. want to meet citizens of togo, ghana and benin republic. letz talk and build a network of friends. desperado!!! |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 8:16pm On Jun 25, 2008 |
saucekid2: a virgin dude looks stupid when a girl opens up for him a virgin dude spills himself before inserting  dem ban u too?!  |
Sports › Re: European Nations Cup 2008 Discussion Thread by CARUSO(m): 8:14pm On Jun 25, 2008 |
And it is all wide open again!!!! |
Sports › Re: European Nations Cup 2008 Discussion Thread by CARUSO(m): 8:11pm On Jun 25, 2008 |
Lehmann is such a dipstick!!
He cocked dat one up
Go on Turkey!!!! |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 8:10pm On Jun 25, 2008 |
Mesmerize: Doyin, you lucky say you're my frined. . . perv. . ! Dnt try to corrupt an innocent girl. . apologize or am out!!  onirany!! where's that your cellulose GF email again? whoopi golberg@gmail.com? relax now oya if u o wan do boju boju make we do hide and seek?!  how can u corrupt something that is already corruption ridden? ewo!!! cellulose ke?we no get that kain thing here, na glucose wey we get!u want some? the last time i checked, whoopi goldberg was in OTTA farm giving OBJ a BJ! |
Romance › Re: Why Do Ugly Guy's Get Marry To Fat Ladies by CARUSO(m): 8:04pm On Jun 25, 2008 |
ugly men marry fatso's because they are both hopeless and fit each other!  |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 7:59pm On Jun 25, 2008 |
Mesmerize: You and elizabeth are cousins, you say? Then why do I see you waitering in that Chinese restaurant na? elizabeth no fit give you money?  I no want akamu abeg, all I want is for you to cook some suya  vast estate? hahhahathose cardboard box? roftl  and shut up about the suya pepper, you wnt even get close to me lips talkless of my booty. . keep wishing  for that chinko restuarant, i dey do work experience (u no as prince harry dey serve for iraq) akamu or fan-yogo ni ma supply fun ee in excess  ko si suya, but ata suya wa, make we do boju boju now?  estate dey for cornwall, devon and surrey for here, so we go live happily ever after your booty no be biggies, na only one way ticket to florida, i go dey tap am like samba drum! |
Romance › Re: How To Treat A Girl? by CARUSO(m): 7:56pm On Jun 25, 2008 |
@Poster
When will you piss off nairaland with your boring stories?
as u old reach, u no dey shame
if u no sabi treat gurl, go commit suicide!!! |
Celebrities › Re: Women Pay 19,000 Pounds To Kiss James Bond by CARUSO(m): 7:52pm On Jun 25, 2008 |
e be like say the woman craze for head!!!! |
Romance › Re: Women Are Like Dogs by CARUSO(m): 7:49pm On Jun 25, 2008 |
[quote author=idey_craze link=topic=145598.msg2420374#msg2420374 date=1214419475]you are wrong poster - it is actually this way - Dogs are like women - the way dey fu ck, the way they run after a bone - like women run after di ck - u will conclude - dogs are like women.[/quote]i don craze for dis place i dey craze u don craze na true women dey run afta dic.k like craze na fire on the mountain, run run run (if woman see dic.k!  ) |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 7:45pm On Jun 25, 2008 |
holythug: . . . chei . . abeg i no fit laff holythug bawo ni? hold ur laff there oo i dey follow my mesmerity tlk  |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 7:45pm On Jun 25, 2008 |
Mesmerize: emi ni ode abi? and you wonder why am thinking of leaving you?  young man, your job is to serve me you're going over the limit  We agreed on your body not your mind  I dnt marry them o, just testing which cake is tastier! you should be lucky you're among na only the handsome are given application  how u go dey compare fan-yogo with ben and jerry's? i fine pass all the guys wey dey chase u na (even doctor kitaun sef know) i fit serve u akamu daily  but i no fit dey serve u everyother thing all the time if u leave, who go inherit my vast estates? me and queen elizabeth be cousin u know? e just be say i tan turn black! come here jo or else ma fi ata suya pa e ni idi!  |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 7:32pm On Jun 25, 2008 |
Mesmerize: good!! but let's not talk like this na? dnt you know that dreeldee is online? watch yourself o 
I'm fyn, tot they banned you again! I was going to fight them for yousee how nice I am? more like ask them to permanently ban your ISP  ode  u know u wont be able to do without me i know u r nice, that is why u dey dupe awon boyz over nairaland anyhow u marry dis, marry dat one, i dont even know where we stand love, watz d deal?  |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by CARUSO(m): 7:25pm On Jun 25, 2008 |
@Mesmerize
why u come dey vex now?! ok how u doing sweety? did u miss me?!haha |
Jobs/Vacancies › Re: Are U Intrested To Work With An Insurance Comp': ? by CARUSO(m): 7:22pm On Jun 25, 2008 |
uphena: hey guys wats up?Men!just got back from the days wahala!am surprise i did not get much response from u guys na wa o!and some of my folks are still at home praying and fasting!anyway God dey!Hey my kogi madam thanx for comin today at least your response made my day a fullfilled one,hope u get to tell this forum wats uo!and don't forget bring your friends too,this is just an independent job u get your pay yoursef.i will keeping posting till some out there get the filling.They will still be a training on friday by 9AM hope u guys will still come infact we train everyday!so?CALL ME:08030476199.or come with your c.vs on wednesday 9:am.call me if you're intrested or rather come to this address;INFINITE GRACE PLAZA plot 9 oyetubo street,off obafemi awolowo way,ikeja.Its a big brown house 2nd floor.ask of me or Mr hassan. how u go get responses when you are a phoney bastard?! you dey craze u stupid scammer mr hassan ko, mr fraudster ni! u dey craze thief |