Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 11:14pm On Jun 26, 2008 |
Mesmerize: which kain ashewo are you sef?  You tell me to leave then stay! hisss. . it's over!  haha i no be ashewo i be acuna cunnnaaa  come back home jor onyinye2: not to me he doesnt. but as i said he needs to speak igbo so i can verify this conclusion. are we still shooting hoops? u remember our convo!  na me wey re-incarnate ooo becoz of ban!!! |
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 10:56pm On Jun 26, 2008 |
|
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 10:48pm On Jun 26, 2008 |
ibkaye: sannu caruso, ina fata kana lafiya, hehe don't speak it well sha, so you reppin yoruba and hausa too?  lafia i dey rep yoruba but i dey half rep hausa, so i too weak for dat side,  i hear say una be the safest person for NL i had to pay homage  tope2000: leave doyin abeg  tell her ooo  Mesmerize: when did u start lying to yourself? hahha
@tope no!! he was mines first  m still urs now but now the way wey u just dey run comot for house me no like stay my palace and i promise we go live happily ever after  |
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 10:44pm On Jun 26, 2008 |
yomi121: Hey watz up and how are u doing cutie , would love to meet u and chat with u, send me your chat details thanks who be dis? u dey craze? why u dey intrude on our privacies or them swear for u? oya carry ur pkoff pkoff, we no buy!! |
|
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 10:38pm On Jun 26, 2008 |
ibkaye: Yoruba ati Hausa for life o  yes oo yayade aunty?  Mesmerize: The monkey knows himself. . it's a laugh jare. Maybe I'll let you in on the jist 
But then hmmm. . CARUSO will find himself squashed and beaten to the ground if he mis-yarn and Tope wnt be able to safe her husband  Tope no need save me CARUSO is ruthless and indestructible,fight with brass knuckles,beat anyone down!  |
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 10:32pm On Jun 26, 2008 |
Mesmerize: what secret? oya tell jare. . 
Dnt you ever threaten me like that 
There's ths other slowpoke that's been telling me that, I dnt take lightly to threats,darling  nah i no wan wash ur dirty linen for public and who be d slowpoke wey u dey tell u dat one? u know tell them say caruso full ground-anyone wey mis-yarn, we hack em off!!!  |
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 10:30pm On Jun 26, 2008 |
StephenP: Lies. Igbo is the shiznit. Ask Jenny. i hear u  |
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 10:29pm On Jun 26, 2008 |
Mesmerize: which level? wetin the monkey get that I want?  na me u dey call monkey? u wey be baboon nkan? abi u wan make i tell nairalanders ur secret? me i go burst ur bubble ooo  |
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 10:27pm On Jun 26, 2008 |
StephenP: Dang, it's days like this that I wish I understood Yoruba. u dey miss ooo stephen yoruba na d real deal!!  |
Romance › Re: I Need Your Advise by CARUSO(m): 10:18pm On Jun 26, 2008 |
tope2000: u havent hear the latest gist, ha u miss o. we are now 5 n 6 ooo  correct kori kosun!1  |
Romance › Re: I Need Your Advise by CARUSO(m): 10:18pm On Jun 26, 2008 |
Mesmerize: Doyin and tope, why una keep following each other na? Is there sth that my amebo sef should know?  na u know oo me and tope be paddy now  for now, believe the above or wait until further announcement!!  |
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 10:15pm On Jun 26, 2008 |
tope2000: man!!! behave ya self and mesme alone oo ok ooo i go behave myself i give u a few minutes, mesme wld be all over me like body shop lotion!!!! |
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 10:12pm On Jun 26, 2008 |
Mesmerize: tope, come and get your man before I crush him  crush mi ke? emi na, mesmerity? omode ni ee, o kere si numba mi! ma fi ata suya da wahala le ni nairaland, mo n warn eee ooo!!  |
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 9:59pm On Jun 26, 2008 |
|
Romance › Re: I Need Your Advise by CARUSO(m): 9:58pm On Jun 26, 2008 |
dump her sorry ass and patronise prostitutes, those ones no wan long tin!  |
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 9:56pm On Jun 26, 2008 |
|
|
Romance › Re: She Rejected Me But Wants Computer Lessons by CARUSO(m): 9:50pm On Jun 26, 2008 |
pipmaster: Ther is this girl I asked out last year. She said NO!. I decided to just live my life. But deep within I know I still love er. Sometime this year, a friend told me e head d reason she said NO. Sometin not to reasonnable.
Although we live in d same area and see almost day. I decided to just live on, without betraying my emotions 4 er. Of recent, she said she needed my assistance. She wanted me to take er on some Computer lessons. Bringing us close 4 like 2hrs daily.
Friends are saying that I should talk to er.
But do You think I should capitalize on this? Please help me- I am still IN LOVE WITH HER.  take her on the computer lessons show her a few pornographic sites, maybe that one go kickstart her rusty battery from there, u go fit hammer am proper!!!! |
|
Sports › Re: European Nations Cup 2008 Discussion Thread by CARUSO(m): 9:44pm On Jun 26, 2008 |
bgees: Fabregas is a candidate for d PLAYER OF THE TOURNAMENT. A good candidate indeed but then not gona get my vote!(even though m a gunner  ) Russia's spirit was broken immediately the first goal went in and they felt defeated straight after!! |
Politics › Re: Can This Be Abuja ? by CARUSO(m): 8:45pm On Jun 26, 2008 |
big deal?!!!  |
|
|
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by CARUSO(m): 8:31pm On Jun 26, 2008 |
@Poster
You still dey find? CRAZE MAN!!! |
|
Romance › Re: Will You Be Mad? by CARUSO(m): 7:42pm On Jun 26, 2008 |
tope2000: @ caruso no vex about yesterday, the connection thing just chked out itself. nah no worries babes itz cool managed to sort it out yet?! x |
Romance › Re: Will You Be Mad? by CARUSO(m): 7:39pm On Jun 26, 2008 |
nah i aint gona get mad! Jackal: @ StephenP,
Women take this as a serious offence. Many of these women are bored and very idle. . . . When i tell ma female pals i ma call em back in 5 mins and i don't call. . . .It's WAR. They actually note the time i made such promises and the the time i actually made the call as if it's the biggest crime in the world. As for me, who cares . . . . . Not calling me means more time to be by maself n make ma own moves. true yarn jackal  |
Family › Re: Barren? by CARUSO(m): 7:23pm On Jun 26, 2008 |
Godalone: Seun,it will be healthy for all of us if you can delete this thread before it generates problems here,the poster was sick as at the time he errroneously made this thread. I co-sign that! Delete the thread and banish him to the Okija evil forest!!!  |
Romance › Re: A BRAND NEW ME by CARUSO(m): 7:19pm On Jun 26, 2008 |
Mesmerize: CARUSO, hon, where are you. . I need a good laugh this morn 
@poster *sigh*  watz happening darling?  the kain rain wey dey fire us for this JAND sef, e be like say na curse!!! wether u like carry OBJ umbrella or wair raincoat/rainboot, u go still dey drip water like siever! |
Car Talk › Re: Where Can One Buy Premium Fuel ( High Octane )? by CARUSO(m): 7:09pm On Jun 26, 2008 |
Touareg V8: Welcome to the party Caruso - where are you located and what do you do for a living? thank you oo my people me i be veteran here but awon NL owners don take ban kill me tire!  so i just re-incarnate i dey London sha and i dey manage for one engineering consulting firm here o U be Volswagen fan? dis one wey u dey show us TOUREG SYMPTOMS!  |