Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by cbase: 8:36pm On Jul 15, 2009 |
Amusement park, hmm, hold unto ur pockets and wallets, pickpockets plenty for nairaland now oo, ask Ben  |
Jokes Etc › Re: Too Long? by cbase: 8:16pm On Jul 15, 2009 |
You know wetin KAI mean for lagos?  |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 8:13pm On Jul 15, 2009 |
Chikadibia!!! |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 8:11pm On Jul 15, 2009 |
Nothing! Go back to bed Now!!!  |
Jokes Etc › Re: Yaaaabbbbbbssss by cbase: 5:54pm On Jul 14, 2009 |
No Wonder |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by cbase: 5:37pm On Jul 14, 2009 |
Mama Johnny Mama, = Johnny Grandmother = Mama Johnny mother |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 5:32pm On Jul 14, 2009 |
Na you sabi, Jealousy go kwench |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 5:24pm On Jul 14, 2009 |
try as yu may, you no fit no everythin' |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 5:23pm On Jul 14, 2009 |
Welcome to the club J |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by cbase: 5:19pm On Jul 14, 2009 |
comot here jor, Mama Johnny Mama |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 5:17pm On Jul 14, 2009 |
ha haa ha Elizabeth |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 5:14pm On Jul 14, 2009 |
and skirts, bras and pants too  |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 5:07pm On Jul 14, 2009 |
Yes |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 5:06pm On Jul 14, 2009 |
Elizabeth!!!  , wher are you manners? |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 5:05pm On Jul 14, 2009 |
No i don wake, i no wan Nightmares abeg |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by cbase: 4:57pm On Jul 14, 2009 |
ur boxers abi? |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 4:57pm On Jul 14, 2009 |
confirmed, sealed and stamped |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by cbase: 4:54pm On Jul 14, 2009 |
Only if say na u teach am work |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 4:51pm On Jul 14, 2009 |
MJ spirit dey worry una, wetin una dey talk? |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by cbase: 4:49pm On Jul 14, 2009 |
Police or no Police I still like my style, just in between those two mounds |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 4:42pm On Jul 14, 2009 |
Thanks 4 your concern, Eliza |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by cbase: 4:41pm On Jul 14, 2009 |
Must She call the Police |
Jokes Etc › Re: Little Kids by cbase: 4:40pm On Jul 14, 2009 |
You be Gay? |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 4:39pm On Jul 14, 2009 |
hia Oh! Eliza, mosquito bite you? |
Jokes Etc › Re: Too Long? by cbase: 4:36pm On Jul 14, 2009 |
Nice Shades guy |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 4:36pm On Jul 14, 2009 |
How e take concern you Lyly, na my leggedisbenz na  |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by cbase: 4:34pm On Jul 14, 2009 |
on top inside the bra  , dats my style |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 4:20pm On Jul 14, 2009 |
like your own abi? |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 4:13pm On Jul 14, 2009 |
lucky u too |
Jokes Etc › Re: Too Long? by cbase: 4:12pm On Jul 14, 2009 |
 craze man |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by cbase: 4:12pm On Jul 14, 2009 |
ok, I still dey |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by cbase: 4:08pm On Jul 14, 2009 |
me n you who confuse pass and for ur notice eat na 3 letter word and chop na 4  |