Jokes Etc › Re: Too Long? by cbase: 4:06pm On Jul 14, 2009 |
how you take escape my guy?  |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 4:03pm On Jul 14, 2009 |
their chains no fit hole me, na so i tear am fiaaaaaaaaaaa back to naija |
Jokes Etc › Re: Little Kids by cbase: 4:02pm On Jul 14, 2009 |
who tell you say i love you  |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by cbase: 4:01pm On Jul 14, 2009 |
exactly and watch ur back, Jeovy na sharp shooter oo |
Jokes Etc › Re: Too Long? by cbase: 3:55pm On Jul 14, 2009 |
@Jeovy dat ur big head der  |
Jokes Etc › Re: Am Back Guys Lol by cbase: 3:45pm On Jul 14, 2009 |
**collects the garri turner from clemcy and hits him with it, he faints** |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 8:25pm On Jul 13, 2009 |
dem go dem yarb me no be small dem no even send me at all at all  |
Jokes Etc › Re: Little Kids by cbase: 8:02pm On Jul 13, 2009 |
@Beb hmm, abeg carry dat ur eyes n steth no reach my side oo, account dey go abeg
@D1 a psyche doc for you abi? |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 7:59pm On Jul 13, 2009 |
Come abeg Jeovy, dat ur pimple, u don burst am?  |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by cbase: 7:57pm On Jul 13, 2009 |
Na 2day?  |
Jokes Etc › Re: Too Long? by cbase: 7:56pm On Jul 13, 2009 |
donates a million kind hearts to every wicked soul |
Jokes Etc › Re: Am Back Guys Lol by cbase: 7:52pm On Jul 13, 2009 |
breaks down the door and re-enters the thread  |
Jokes Etc › Re: Little Kids by cbase: 7:48pm On Jul 13, 2009 |
how you know, you be doctor? |
Jokes Etc › Re: Am Back Guys Lol by cbase: 4:01pm On Jul 12, 2009 |
Gunpoint the dreamer, if i give you one Akwa-ibom now you fit load am?, you come here dey form militant  |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 3:58pm On Jul 12, 2009 |
RORO, my Guy, never knew you were an analyst |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by cbase: 3:57pm On Jul 12, 2009 |
Jeovy finally don return from burkina faso |
Jokes Etc › Re: Too Long? by cbase: 3:56pm On Jul 12, 2009 |
** Runs into the thread with one big Cutlass, Bow and Arrow and one den Gun** heard der was a Tiger in this thread, wey am?  |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by cbase: 3:54pm On Jul 12, 2009 |
yeah ble ble u nd to start work in His domain,  , the virus dey hide and replicate under dos trojan bushes  |
Jokes Etc › Re: Little Kids by cbase: 3:51pm On Jul 12, 2009 |
Your Personal Ass abi? |
Literature › Re: Obasanjo Flew Through The Air And Save Osama Bin Laden. . . . by cbase: 11:49pm On Jul 06, 2009 |
becuz your not always serious  |
Jokes Etc › Re: Where's The Blcak Box? by cbase: 11:30pm On Jul 01, 2009 |
Nice One OjB,,,,  , srry Ojd |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by cbase: 11:28pm On Jul 01, 2009 |
Bros Femor, Enjoy ur sef and manage ur household, na u get am |
Jokes Etc › Re: Too Long? by cbase: 11:27pm On Jul 01, 2009 |
may una take am easy wit Lolla na |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 11:21pm On Jul 01, 2009 |
RORO abiakwalam ozo |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by cbase: 11:16pm On Jul 01, 2009 |
When he's good, I'm good. When I'm bad I'm even better |
Jokes Etc › Re: Am Back Guys Lol by cbase: 11:14pm On Jul 01, 2009 |
GunShit, how barracks? |
Jokes Etc › Re: : My People : by cbase: 10:15pm On Jul 01, 2009 |
Jealousy go kwench  Beware Elisha cursed kids for calling him Bald |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by cbase: 2:13pm On Jun 30, 2009 |
This Is Serious |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 8:16am On Jun 30, 2009 |
Wack was what? |
Jokes Etc › Re: Am Back Guys Lol by cbase: 8:08am On Jun 30, 2009 |
you and your Awka-Made Arms no fit do anything rogue Militant  * Gives him a knock* |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by cbase: 8:59pm On Jun 29, 2009 |
Rotanna hmm? Nna i bu onye Onitsha? |
|