Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by cbase: 10:07pm On Apr 14, 2009 |
I gave my life to Bros J, the Guy carry me go Cross, From der via we enta calvary, Soldiers come Kill Us, Nail me join Jesus for cross, On sunday, Gbam, I resurrect ;Dwith am |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by cbase: 10:01pm On Apr 14, 2009 |
Get a cure na, must we all kpai at the same time? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? Part 2 by cbase: 9:56pm On Apr 14, 2009 |
i guess its a slip of the hand, dont yu think so? |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by cbase: 9:53pm On Apr 14, 2009 |
Because you dey Ooze pungently  |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by cbase: 9:51pm On Apr 14, 2009 |
for una pockets, Did i accuse anybody  |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by cbase: 9:49pm On Apr 14, 2009 |
you by chance dey imply say i blind? pulls down his shorts and looks down, and smilesi see something wey hang upside down, that mean say my sight dey kampe  |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? Part 2 by cbase: 9:30pm On Apr 14, 2009 |
do you think i care who it comes from? |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by cbase: 9:15pm On Apr 14, 2009 |
Hia! oh person no fit drink drop cup for una? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? Part 2 by cbase: 9:09pm On Apr 14, 2009 |
I've got plenty myself, why would i need another from you?  |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by cbase: 9:08pm On Apr 14, 2009 |
larayat: bye,am nt talking wi u again Good decision, girl |
|
Jokes Etc › Re: Jokers Party by cbase: 8:19pm On Apr 14, 2009 |
miss road enta NLd |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by cbase: 8:18pm On Apr 14, 2009 |
You wan lock this thread join  |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by cbase: 8:18pm On Apr 14, 2009 |
studio43: BBC i nor ask you, lets hear from the horses mouth if hin get liver God punish your mouth der, who be horse ehh,? Monkey tail |
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by cbase: 8:13pm On Apr 14, 2009 |
exits thread sharp sharp |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by cbase: 8:12pm On Apr 14, 2009 |
Clem no be MAGA OOO |
Jokes Etc › Re: Mom Or Dad, Whom Do You Love Most And Why? (Joke) by cbase: 8:10pm On Apr 14, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Humorous Quotations by cbase: 8:08pm On Apr 14, 2009 |
are quotes good  |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by cbase: 8:07pm On Apr 14, 2009 |
House maid |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by cbase: 8:06pm On Apr 14, 2009 |
Hmm |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? Part 2 by cbase: 8:03pm On Apr 14, 2009 |
Join wetin? |
|
Jokes Etc › Re: Laughouse.com by cbase: 8:01pm On Apr 14, 2009 |
Discussion Continues  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by cbase: 7:59pm On Apr 14, 2009 |
**wears his helmet and crouches down to safety** |
Jokes Etc › Re: Please Don't Click Here Please by cbase: 7:56pm On Apr 14, 2009 |
studio43: danny nor dey try at all o, see as the guy just dey lock threads anyhow i tire for the guy sef  |
Jokes Etc › Re: Please Don't Click Here Please by cbase: 9:27am On Apr 14, 2009 |
In the middle between male and female |
|
Jokes Etc › Re: Happy Easter To All Jokers And Nairalanders by cbase: 9:17am On Apr 14, 2009 |
you think say na every body get work? studio dem nko?, sly, shola nko? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by cbase: 9:16am On Apr 14, 2009 |
smilinjiantis |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by cbase: 9:15am On Apr 14, 2009 |
hia oh |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by cbase: 8:30am On Apr 14, 2009 |
Cold room attendant |
Jokes Etc › Re: Nairaland's Jokers Party Final Arrangement. 4 Real. by cbase: 8:29am On Apr 14, 2009 |
You get flight money?, comot jor, go lick Ice cream and fart aloud  |